Bjmighty's Posts
Nairaland Forum › Bjmighty's Profile › Bjmighty's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 34 pages)
All una secret wey una don spill finish. Husband and wife dey fight their self naked for outside compound dey claim say den get secret. Lmao |
Kabiru na OG for cell. |
Ngfb |
Omg |
@OP. . . . . . . . . Visit Okija. |
@OMO JESU - - - - I feel you men. Too much garbage and crazy post everyday. i only visit maybe ones a month. I weep for the music section that used to know. Music section of correct guys. Seun no give a 4cuk about this section. Na politics, Sport and Car dey rain. Music section is dead!!! |
Jvg |
Mis Koi Koi is sucking my di<k right now. She gives a great head. |
Abeg, please, e jor make una go here X.O verse wella, he did justice and had one of the best verses, though not above mode9. I think his rhymes are just too deep and you need calculator and dictionary to figure it out ni But honestly, he had one of the best verses. Abeg make una just take time hear am wella and his jumping jumping had a meaning too, i just employ us to listen wella abeg. But Mode 9, that boy is not his father's son. lmao And Ice prince, dressed in Uncle sam's colour, should have been dishing out ice cream on that cypher. M.I, nothing spectacular. The rest, i ain't no fan so i dont give a F.Init looks like all the old dawgs are in the house now except eboramerindilogun. Tosin, MoBingo which one nah. Wey Khanye?? |
They are here!! CTU!!!!
|
lol |
Natasha and pipz. Una no go kill pesin with laff oo ;d ;d |
Darey! |
Beeni sir. The lalaboi joint is gr8. This benjamz joint is straight fiyaa too. |
^^ Oba 04ka, Ki ade oba nairaland pe lori kabiesi sir. I dey your back like backpack ![]() |
04kaa:Atarodo Hehehe ![]() BENJAMZ:Now thats calling out. Hope lala won't fizzle out. Kaki P:Yeah! And kelly Handsome (Benjamz) is finishing the M.I (lalaboy) ![]() |
04kaa:Omo Benjamz don 50 ja lalakid oooo ![]() BENJAMZ:Thats great to knw mehn. 17 yrs. He did great mehnn. Madtalent! |
U no ever fit kill cow, u dey look for beef. hehehe. I gbadun that bro delivery for d first verse Benjamz u no well oo ![]() BENJAMZ:I don laafu taya ooo ![]() |
hehehe Make i run hear am |
Blaise did it for me. I gbadun Zee voice. |
Now downloading Tosin abeg helep me get link to download Ghetto P mixtape, album or whatever, abeg sharp sharp. Also, about dat una house girl. E be like say na u tell am make she lie say na me get the belle abi? I no say na true say i o4ka her but even u sef knw say i dey use rubber for her and even if i to use rubber, d pikin suppose be 4yrs old by now. Soooo Tosin, no worry. God wey do d pikin for u go provide change for u to buy Cerelac. Even me wit dem o4ka, Khanye dem fit organise nairaland fund raising for u. No worry, we no go let u suffer die. ![]() |
None of them is anywhere close to @blackfacenaija |
^^^ Blackface is not just a rapper, he has always been rapping and singing since when PB released their first single ever. He is very versatile at any genre of music. |
@tunbosun1 Yeah man. "Defender" is a great reggae feel. Blackface is great! |
Well, am still a mighty fan of blackface. Am very up to date with his music. He is one of my evergreen naija artiste. He got a new single out now just a few weeks old titled "knock me off" its a good joint. I had it on reply from 3 straight days. |
Abeg make una free tosin nah. Atleast hin get point. @tosinadeda bro, hw far with u n dat una house girl? Any progress on wetin u wan do as per d belle? HoLla. Hehe |
But honestly, he had one of the best verses. Abeg make una just take time hear am wella and his jumping jumping