Bjmighty's Posts
Nairaland Forum › Bjmighty's Profile › Bjmighty's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 (of 34 pages)
Mumu poster. . . . . Shiorrrrrrr |
Ohhhh my gawd!!! So this thread na since 2009 ? |
Mobinga: ![]() The poster is a certified natural disaster ![]() |
^^^ Pesin wey u suppose dash swear. E be like say crase dey worry the boy sef. I don lost rep 4 d mumu now. |
Mumu, so u no sabi diff btw flight and danfo again abi ![]() |
cold:Oun bangin si e leti abi? Mumu of d century. Cold. . . . U are anoda natural disaster to d society. After NEPA na u biko ![]() |
Cold. . , . . U no go use laff kill me today . 1diot like u, instead make u stay put for the baba alagbo place wey den carry u go, u never complete ur dosage u run commot come here con dey show ur cold brain for here. U don dey waste ur papa penshun money abi ![]() |
cold: cold:Bros, abeg no vex but na hao musshh ur papa dey pay for skool fees ?javalove: ![]() |
They are both just rappers. I don't dig just rappers, i go with Rap and lyricism. Thats why Eminem will never go down. Same thing Mode9!! |
Eldee. . . . . See as u abuse pesin father on top wetin I never knew u were this [size=16pt]S.T.U.P.I.D[/size]. Ur M.I WACK infact hin WACKA FLaCKA die. |
abdurrazaq:Exactly, fear of unknown! |
Mobinga:Lmfao!!!! Wetin be this ![]() Ok lets go there . . . . . . . . Yo! Yo!! Yor!! They call me Mobinga I feed on lotta dog poo and now am more bigger My dawgs nigga want mo they be like bring more nigga and because u kicked me first, kiss my middle finger ![]() Mobinga, no make o4ka open battle thread for me and u oooo because for me "Beef is like ganja, bring it and we smoke it" ![]() |
Vector is really making his way into my exclusive playlist. I thought he could only flow in English but V.E.C killed this song with the crazy pigeon flow and it got a lot word play. His voice came clean on this song as usual. To me, this is my best 2face collaboration in recent times. He was easy on the chorus and he just did it for me. I don hear am like 1000 times today for Notjok. http://www.notjustok.com/2010/09/16/vector-ft-tuface-idibia-get-down/ |
But God know say i no dey hear M.I oo even though i get hin albums. I mean, he is a good rapper though, but me i no just . . . . . . . I know no sha. Mostly i dey hear Modo i no know why i no fit hear M.I. But make this guy think am well well sha if na true this tori be. |
kkkossy:Mumu, den say M.I put music on hold, u no dey read. 50, Dre, Will, LL, Pac, Snoop and Emi wey u dey talk no put music on hold if u no know. If 50 cent release one film today, e go release mixtape join am with same title, same thing be eminem too. Dem no dey bone music to go major for film and all that. Even DMX wey wan bone music b4 for movie rethink am wella den come back. M.I never reach that high level at all, we be say e go con talk say he wan quit of put music on hold. Just 2 albums hin don release, no mixtape, no nothing and especially no legacy. Bros, follow ur uncle M.I talk or make una help am find pple wey dey check brain, e be lis say hin need their assistance. ![]() |
Genuflect:lol ![]() |
verakooler:Maybe Tosin sef don dey go dumb like twitter man! ![]() |
Mobinga:Hin divorce hin wife? Haba nah! There is difference btw divorce and separated nahhh. They are still married!!! GBAM! 1!!! E no dey pay child support!!!!! Lmao! The separation was done legally via protocol, no be ordinary mouth den use do am. So therefore there is an arrangement or agreement on who gets what and who do what as regards to their kids welfare. GBAM! 2!!! Twitterman brought him to limelight! And so, wetin again? No be person bring twitterman to limelight. If na so e be, wetin make OJB do for 2face, Ruggedman, Jazz man, Jafaar, Six 0, K-show, Abounce. . . . E.T.C wey hin single handedly help but at the end most of dem bone hin side when hin need den most. Gbam!!! 3!!! |
Ikengawo:Hahahah. . . . .No mind me jare bros. Na too much shepe u dey see so. Make i correct am nw. |
mcwalka:E no tell una why hin divorce hin wife!!!! E tell una why hin marry am in the first place abi na u hook 2 of dem up abi On the contrary, beef is part of music, its part of the elements. Beef has been on since 19 19 kokoro, Why did John Lennon leave the Beatles? BEEF! Why did N.W.A split up? BEEF! Why did Jackson 5 split? BEEF! Most recently, why did Bizzy bone of Bone Thugs and Harmoney break the Harmoney? BEEF! Abeg, make den dey beef dey go jaree. The scene is getting too dull nowadays and this is how to brew it up back. Afterall, no be all the tracks of the album go be beef, so if u by the album u go skip the beef track if u no wan hear am. |
That Usher is crazy man. Thumbs up! |
Omotola seems to know what she's doing in music. no be like all these yeye pple wey jump enter music like say na molue. |
verakooler:Ha! Na tosin u tear in2 pieces like this. Guy i pity u oo if d guy catch u. Tosin, no b u hin dey follow talk oo. abeg no vex for am. ![]() |
Djswaggz:Bros, advise that girl make she stop to dey do like one kain "i dnt care girl". Every now and then na hin she dey talk talk, 2day party 4 okokomaiko, 2morow faaji 4 gorodomu, next day aiye for iyana ipaja, everytin she dey yern na to dey make una tink say she don move on and no send. O boyyy tell am she is B1tching too much jareee. I don tell her she no gree hear. |
Djswaggz:Bros, no be so jare but me i hate make person wan dey fool me. If u see as i carry Ruggeddy baba for head before sotey i almost Tattoo RUGGEDY BABA for my forehead, but since mode9 give am ordinary japping for head and d fool1sh boy just stand there dey look like fowl wey no wan gree chop , na since dat time i don 8 d guy patapata. The guy no fit do anything to buzz me again. Hanla i swear! *****touch tongue with index finger and point to d sky**** ![]() |
CLASSIFYD:Yes oo! I don bookmark this thread, i dey expect Mister odeda to come show all these cats dem pepper. ![]() |
Quitting after just 2 albums ![]() |
guddsid:@Gudssid Lol. . . . . . This boy, u go penme for my hand today, so u never wash the plate wey i say make u go wash for backyard since morning. U dey here dey use wire join my calculator and television together to form Computer abi. . See, i swear u don die today ****Flog! Flog!! Flog!!! ![]() @Phreaakabit. . . . . .U commot for here with that your stinging yansh wey dey smell like beans wey never donn ![]() |
chrisical:And so bleeping what!!!!! Bros, abeg this one wey u dey yern no be talk at all. No be person assit Rugged reach where hi self dey today. And why u think say 9ice self never assit people climb ladder. Why OJB sef no come outside con dey migidi shigidi for Rughead man, 2face and co say na hin produce their hits Blah blah blah because say all of dem no even look hin side am when hin dey find money to do surgery for hin pikin wey wan die for hospital Abeg, that one wey u talk no pass gate at all. ![]() |
Mobinga: ![]() |
Bamsyle.:Yeah! Rugged man and Yar'dua have same in common. They both started out good, then went dumb, but Rugged even upgrade hin own, he went Dumber ![]() |
?


