Jokes Etc › Re: Get Ready To Spoil Body - Dedicated To Real Yokers by blacksta(op): 10:53pm On Aug 23, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: ~ Let's Kill English Language by blacksta(m): 10:45pm On Aug 23, 2010 |
i will shat on my clothed - i will be shaming myself |
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 10:44pm On Aug 23, 2010 |
I am sure the support dey for her waist - lol |
Jokes Etc › Re: Am Back In A Big Way by blacksta(m): 10:42pm On Aug 23, 2010 |
ok cool - so how family |
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 10:39pm On Aug 23, 2010 |
See analysis |
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 10:31pm On Aug 23, 2010 |
Efemena_xy: I see una 2 don start una yo-yo again!!
do I close off this thread for una to rekindle old flames??  thread open - i dey try move on with my life |
Jokes Etc › Re: Am Back In A Big Way by blacksta(m): 10:30pm On Aug 23, 2010 |
I remember when i was lagos - Muslims normally have maybe something light to break fast.
to wo |
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 10:25pm On Aug 23, 2010 |
abeg dont afar me mtscheeeeeeeeeeeeew |
Jokes Etc › Re: Am Back In A Big Way by blacksta(m): 10:25pm On Aug 23, 2010 |
ogi ati akara |
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 10:24pm On Aug 23, 2010 |
lol |
Jokes Etc › Re: Am Back In A Big Way by blacksta(m): 10:23pm On Aug 23, 2010 |
larayat: dada,aw u dey. u don break fast - wetin una chop |
Jokes Etc › Re: Get Ready To Spoil Body - Dedicated To Real Yokers by blacksta(op): 10:22pm On Aug 23, 2010 |
philip0906:
 have u baf with soap  |
Jokes Etc › Re: ~ Let's Kill English Language by blacksta(m): 10:21pm On Aug 23, 2010 |
larayat: no ret it concore prs your ingrish is confused - i will stil shat helping me please |
Jokes Etc › Re: ~ Let's Kill English Language by blacksta(m): 10:17pm On Aug 23, 2010 |
shatting is caughting me if am not pass tissued - it will occured here |
Jokes Etc › Re: Am Back In A Big Way by blacksta(m): 10:16pm On Aug 23, 2010 |
larayat: hmmmmmmmmmmmmmmmmmn. Mama = wassup |
Jokes Etc › Re: ~ Let's Kill English Language by blacksta(m): 10:14pm On Aug 23, 2010 |
if i am passing tissued - i will shat here stil |
Jokes Etc › Re: ~ Let's Kill English Language by blacksta(m): 10:11pm On Aug 23, 2010 |
i will shat here - passed me tissued |
Jokes Etc › Re: Get Ready To Spoil Body - Dedicated To Real Yokers by blacksta(op): 10:10pm On Aug 23, 2010 |
philip0906:
 why do u have flies on your head - u never baf |
Jokes Etc › Re: My Husband Is A Warrior by blacksta(m): 10:03pm On Aug 23, 2010 |
xYNERGY or whatever your name is - For the first in your life - your joke actually made me laugh. |
Jokes Etc › Re: Get Ready To Spoil Body - Dedicated To Real Yokers by blacksta(op): 9:55pm On Aug 23, 2010 |
Efemena_xy: Nah man - Efe's in recess!! Love good sha |
Jokes Etc › Re: Get Ready To Spoil Body - Dedicated To Real Yokers by blacksta(op): 9:53pm On Aug 23, 2010 |
Efe - u sef don slack - love don scatter your head
when last did u post a joke - all u know is to be chasing Vicks up and down |
Jokes Etc › Re: Get Ready To Spoil Body - Dedicated To Real Yokers by blacksta(op): 9:44pm On Aug 23, 2010 |
which jokes i dey recycle |
|
|
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 5:53pm On Aug 23, 2010 |
Vic2k3: Blacksta chop knuckle Big man - i don tire sef - I am ready to pay am sef to move on - make blackiee continue with him fun i don yarn am already say " Na revolving door" |
Jokes Etc › Re: Finding Jesus! by blacksta(m): 5:49pm On Aug 23, 2010 |
U just like to dey stress me - I don move on since  |
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 5:46pm On Aug 23, 2010 |
tanimz: Bros, for two weeks straight you don dey scratch your head. You sure say dem no swear for you?  Na u dem swear for - why cant u leave me out of your rebound relationship - lol |
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 5:41pm On Aug 23, 2010 |
smh |
Jokes Etc › Re: Am Back In A Big Way by blacksta(m): 5:18pm On Aug 23, 2010 |
stil coming up i guess |
Jokes Etc › Re: Finding Jesus! by blacksta(m): 5:05pm On Aug 23, 2010 |
Efe comeback na public forum henhen Cyhoney darling - I wan come france - make we have dinner ontop effifel tower  |
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 5:04pm On Aug 23, 2010 |
cynthoney: i dont understand wat is happening here!!!
y is tanimz crying?
efe, na wetin u do her?
wia vicks go sef? Abeg no mind them - Please exit the room before u catch kissing disease  |
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 4:55pm On Aug 23, 2010 |
Side kick don come - true son of his father  |