₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,408 members, 8,511,697 topics. Date: Monday, 02 November 2026 at 08:19 AM

Toggle theme

Blacksta's Posts

Nairaland Forum › Blacksta's Profile › Blacksta's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 133 134 135 136 137 138 139 140 141 (of 334 pages)

Jokes Etc › Re: Am Back In A Big Way by blacksta(m): 5:18pm On Aug 23, 2010
stil coming up i guess
Jokes Etc › Re: Finding Jesus! by blacksta(m): 5:05pm On Aug 23, 2010
Efe comeback na public forum


henhen Cyhoney darling - I wan come france - make we have dinner ontop effifel tower kiss
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 5:04pm On Aug 23, 2010
cynthoney:
i dont understand wat is happening here!!!

y is tanimz crying?

efe, na wetin u do her?

wia vicks go sef?
Abeg no mind them - Please exit the room before u catch kissing disease shocked
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 4:55pm On Aug 23, 2010
Side kick don come - true son of his father  grin
Jokes Etc › Re: Finding Jesus! by blacksta(m): 4:54pm On Aug 23, 2010
jokingmary:
If he is the honey then where is/are the bee/s lipsrsealed
huh - where is your brain - abi bees chop am
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 4:51pm On Aug 23, 2010
mtsecheeeeeewwwww
Jokes Etc › Re: Finding Jesus! by blacksta(m): 4:50pm On Aug 23, 2010
cynthoney:
im still hurting from your insults

anyway,notin mch dey happen for ma side

efe,wia vicks na?

y u dey waka alone?!!!
ok no vex . na just small frustration . i dey ok now
ok i go send plenty roses your side
just give me your details make i bombard u gifts
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 4:46pm On Aug 23, 2010
too late - all ruined
Jokes Etc › Re: Spoil Body Ver 0.6 : Come For Round Two - I Am Ready by blacksta(op): 4:42pm On Aug 23, 2010
larayat:
well d truth, av 2 cook,so my family can break their fast in a delicious mood.kay?
Ok i don forget say na ramdam period we dey - Please send us some as well - grin
Jokes Etc › Re: Spoil Body Ver 0.5 : Still Warming Up - by blacksta(op): 4:39pm On Aug 23, 2010
^^

Wetin be that na french or yoruba - lol
Jokes Etc › Re: Spoil Body Ver 0.6 : Come For Round Two - I Am Ready by blacksta(op): 4:38pm On Aug 23, 2010
larayat:
i don commot 4 here, my twinee still loves me.very much.
best decision - or else grin - Come back later sha
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 4:37pm On Aug 23, 2010
huh too x 2
Jokes Etc › Re: Finding Jesus! by blacksta(m): 4:36pm On Aug 23, 2010
cynthoney:
honie,na me u dey yab? cry cry cry
No babes - i just dey vex cause see how them spoil our 1-2-1 french romance . we suppose look for private joint to keep out the evaesdroppers grin

Anyway wetin dey happen for your side.
Jokes Etc › Re: Spoil Body Ver 0.6 : Come For Round Two - I Am Ready by blacksta(op): 4:32pm On Aug 23, 2010
larayat:
dont beg me ooooooooooooo.y u dey vex u neva eat since mornin?
Lol

i don eat breakfast - but since u dey misbehave - na u i go eat for dinner. grin
Jokes Etc › Re: Spoil Body Ver 0.6 : Come For Round Two - I Am Ready by blacksta(op): 4:25pm On Aug 23, 2010
^

Bring it on - i dey vex at the moment - and they look for pesin to pour the vex on tongue
Jokes Etc › Re: Spoil Body Ver 0.5 : Still Warming Up - by blacksta(op): 4:21pm On Aug 23, 2010
jokingmary:
Why do people call incantations jokes lipsrsealed huh
Incantations ke ? Abi u don miss road - Hope u r not looking okija shrine
Jokes Etc › Re: Spoil Body Ver 0.6 : Come For Round Two - I Am Ready by blacksta(op): 4:20pm On Aug 23, 2010
larayat:
dat na d style i wan adopt 2day.
Lol - na that one oyinbo dey call bent mouth fever shocked
Jokes Etc › Re: Spoil Body Ver 0.6 : Come For Round Two - I Am Ready by blacksta(op): 4:18pm On Aug 23, 2010
[quote author=Efemena_xy link=topic=488332.msg6625033#msg6625033 date=1282576599]No.

I won't.
lipsrsealed lipsrsealed

er. . .how cynthoney take abandon you? Na u start the conversation in French then you pick race commot tongue tongue[/quote]it was a 1-2-1 French Romance  i never advsertised that i wanted  3somes, 4 somes or whatever , did i ?.   grin
Jokes Etc › Re: Spoil Body Ver 0.6 : Come For Round Two - I Am Ready by blacksta(op): 4:15pm On Aug 23, 2010
larayat:
hmmmmmmmmmmmmmmmmn.
wetin do your mouth - u need plug to block am -lol
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 4:14pm On Aug 23, 2010
U lot just ruin my 1-2-1 French Romance - grin

Bunch of copy cats
Jokes Etc › Re: Finding Jesus! by blacksta(m): 4:11pm On Aug 23, 2010
cynthoney:
niceeeeeeee!
Your mouth like nice  tongue  - The yoke we i don post before .
Jokes Etc › Re: Spoil Body Ver 0.6 : Come For Round Two - I Am Ready by blacksta(op): 4:08pm On Aug 23, 2010
Cyhoney - How far - u just abandon me for yokes section


Efe Mind your business grin -
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 3:07pm On Aug 23, 2010
Lol
Whats going on here  abeg go back to English
Jokes Etc › Re: ~ Jokers Offtopic Amusement Park by blacksta(m): 2:52pm On Aug 23, 2010
CyBaby grin

Je suis au travail un peu plus travaille - Comment vous etes. T'ai manque  kiss


@Efe

Whats good -  Alors vous comprenez le francais shocked
Jokes Etc › Re: Spoil Body Ver 0.4 : Oh My God I Am Coming. by blacksta(op): 2:06pm On Aug 23, 2010
[quote author=Efemena_xy link=topic=488158.msg6488538#msg6488538 date=1280618444]nah

waste of petrol

Mr black need to shoot imself

that's less wastage of petrol and serves for a greener environment cool[/quote]yokers
Jokes Etc › Re: My All Time Best Joke - Dedicated To All The Jokers In The Joke Section by blacksta(op): 2:05pm On Aug 23, 2010
tanimz:
The blonde joke was huh huh huh

Try harder, I know you can do it. wink
grin
Jokes Etc › Re: Spoil Body Ver 0.6 : Come For Round Two - I Am Ready by blacksta(op): 2:03pm On Aug 23, 2010
:p
Jokes Etc › Re: Spoil Body Ver 0.5 : Still Warming Up - by blacksta(op): 2:02pm On Aug 23, 2010
Kunbee:
*barfs*
shocked
Jokes Etc › Re: Get Ready To Spoil Body - Dedicated To Real Yokers by blacksta(op): 1:08pm On Aug 23, 2010
;d
Jokes Etc › Re: Spoil Body Ver 0.2 - With Intention To Crack Your Ribs by blacksta(op): 12:58pm On Aug 23, 2010
angry
Jokes Etc › Re: Revamp Of D Spoil Bodi Small Edition Series 1 - I Am Back. by blacksta(op): 12:55pm On Aug 23, 2010
^
I hail u 2 wink

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 133 134 135 136 137 138 139 140 141 (of 334 pages)