₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,279 members, 8,425,783 topics. Date: Saturday, 13 June 2026 at 06:04 AM

Toggle theme

Blacksta's Posts

Nairaland ForumBlacksta's ProfileBlacksta's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 130 131 132 133 134 135 136 137 138 (of 334 pages)

Jokes EtcRe: My All Time Best Joke - Dedicated To All The Jokers In The Joke Section by blacksta(op): 4:30pm On Aug 24, 2010
tanimz:
Blacksta, why you no get shame like this? sad
Ki lo de - wetin i do now
EventsRe: Need Househelp In The Uk by blacksta(m): 3:36pm On Aug 24, 2010
shocked
Jokes EtcRe: Am Back In A Big Way by blacksta(m): 3:31pm On Aug 24, 2010
larayat:
na my body dey smell nw?
Should we go back under the table/
Jokes EtcRe: Spoil Bodi Edition Ver 0.7 - No Enter Cause Your Waist Go Break by blacksta(op): 3:29pm On Aug 24, 2010
nellaluv:
Studio see wetin your loose mouth don cause angry .

#Okbye
We cant be friends anymore - Manchester utd - God forbid
Jokes EtcRe: Help Me Pass This Note To My Wife by blacksta(m): 3:28pm On Aug 24, 2010
bibs:
It is interesting! good job
ehen  -  abeg go sit down somewhere  - lol


where is your own joke
Jokes EtcRe: Impossible To Please by blacksta(m): 3:08pm On Aug 24, 2010
coconut jokers grin
Jokes EtcRe: Am Back In A Big Way by blacksta(m): 3:07pm On Aug 24, 2010
You see that smells nice - Everybody don come back from under table . work don continue -

u don baf - grin
Jokes EtcRe: Help Me Pass This Note To My Wife by blacksta(m): 3:01pm On Aug 24, 2010
And the point was huh
Jokes EtcRe: Spoil Bodi Edition Ver 0.7 - No Enter Cause Your Waist Go Break by blacksta(op): 2:59pm On Aug 24, 2010
nellaluv:
O M G shocked

you didn't just say that angry
You know i am correct is that not the reason u stopped wearing it - grin. I no some guys for England here who get eczema for bodi cause of the top
Jokes EtcRe: Reasons Immortality Would Be Worse Than Death. by blacksta(m): 2:50pm On Aug 24, 2010
teach u what - how to spam NL - LOL
Jokes EtcRe: Am Back In A Big Way by blacksta(m): 2:46pm On Aug 24, 2010
oya go and brush and come back - i go wait for u
Jokes EtcRe: +++craziest Food Combinations+++ by blacksta(m): 2:44pm On Aug 24, 2010
Maka tell these people u no sabu grammer - na how them born u be that - no need to shame. tongue
Jokes EtcRe: My All Time Best Joke - Dedicated To All The Jokers In The Joke Section by blacksta(op): 2:40pm On Aug 24, 2010
lol - I laugh in congolese
Jokes EtcRe: Am Back In A Big Way by blacksta(m): 2:38pm On Aug 24, 2010
Yes o dear - my office don take cover shocked everybody dey under table
Jokes EtcRe: My All Time Best Joke - Dedicated To All The Jokers In The Joke Section by blacksta(op): 2:35pm On Aug 24, 2010
Ela ke - watever grin
Jokes EtcRe: Am Back In A Big Way by blacksta(m): 2:31pm On Aug 24, 2010
larayat:
hmmmmmmmmmmmmmmmmn.
u don brush that mouth - tongue
Jokes EtcRe: My All Time Best Joke - Dedicated To All The Jokers In The Joke Section by blacksta(op): 2:28pm On Aug 24, 2010
makajibbz:
dat one na me and her business cool
Wetin concern me - - abeg comot make i post correct yokes
Jokes EtcRe: Spoil Bodi Edition Ver 0.7 - No Enter Cause Your Waist Go Break by blacksta(op): 2:27pm On Aug 24, 2010
nellaluv:
I want manchester, lol
That one dey cause eczema for body - grin -
Jokes EtcRe: My All Time Best Joke - Dedicated To All The Jokers In The Joke Section by blacksta(op): 2:24pm On Aug 24, 2010
makajibbz:
why i go tell yu, see me see wahala shocked cool
lol maybe u no get am . grin
Jokes EtcRe: Spoil Bodi Edition Ver 0.7 - No Enter Cause Your Waist Go Break by blacksta(op): 2:20pm On Aug 24, 2010
Meself no like that red Jersy - I go u buy Gunners jersy - it flows on body better.]] grin
Jokes EtcRe: My All Time Best Joke - Dedicated To All The Jokers In The Joke Section by blacksta(op): 2:13pm On Aug 24, 2010
makajibbz:
we ar togeter forever. keep hoping, we love ishoda. cool
ok - what is her number - i fit keep secret dont worry.
Jokes EtcRe: My All Time Best Joke - Dedicated To All The Jokers In The Joke Section by blacksta(op): 2:07pm On Aug 24, 2010
Oh no side kick don arrive - abeg wetin dey happen - i hear your wife wan dump - cause u dey play am .

o l boy come i make tutor u
Jokes EtcRe: Reasons Immortality Would Be Worse Than Death. by blacksta(m): 2:05pm On Aug 24, 2010
nellaluv:
^^ same here angry .
huh tongue
Jokes EtcRe: Spoil Bodi Edition Ver 0.7 - No Enter Cause Your Waist Go Break by blacksta(op): 2:03pm On Aug 24, 2010
Studio CFR:
one day u go hug girl wey get eczema for body. grin
if then get that - My hug go cure am - i dey carry Jesus

anyway - Make i speak igbo small - kedu.
Jokes EtcRe: My All Time Best Joke - Dedicated To All The Jokers In The Joke Section by blacksta(op): 1:58pm On Aug 24, 2010
tanimz:
huh
Why do have flies for head - u never baf grin
Jokes EtcRe: Spoil Bodi Edition Ver 0.7 - No Enter Cause Your Waist Go Break by blacksta(op): 1:57pm On Aug 24, 2010
NellaLuv  - abeg welcome - no mind that country head

how u dey  - oya come for hug  wink
HealthRe: Daily Exercise And Food Routine For Those Who Want To Lose Weight by blacksta(m): 1:08pm On Aug 24, 2010
mollyben:
dont be shocked blacksta.it's funny dat while u were replying this post,i was busy wiv some of your jokes.nissan main dealer makes sense.
Just teasing . That jokes is so funny we be twin . Hope u cool sha I get more jokes sha .
Jokes EtcRe: Yo Momma Joke 4 Pidgin by blacksta(m): 12:56pm On Aug 24, 2010
jokingmary:
Topic says yo mama jokes 4 pidgin huh
Sorry no vex - i no see the title.

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 130 131 132 133 134 135 136 137 138 (of 334 pages)