Blacksta's Posts
Nairaland Forum › Blacksta's Profile › Blacksta's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 128 129 130 131 132 133 134 135 136 (of 334 pages)
[quote author=Efemena_xy link=topic=503096.msg6637779#msg6637779 date=1282745791]okay but what about your French love? or dinner on top of the Eiffel Tower? or. . .or. . . [/quote]Na wa o Wetin be your own. So u dey judge pesin by old actions |
[quote author=Efemena_xy link=topic=503096.msg6637657#msg6637657 date=1282744188]^^ Really? Na lie jor!! - you nor fit renounce anything man! ![]() the thing too dey sweet u for body [/quote]Why u dey pour petrol for my dying fire. I say my eye don clear |
skyndyp:Na jeje I dey post my jokes na so all these chicks come dey disturb me . Na devil cause am . My face don clear now. Na skyneee dipper I need for my life . I go renounce all of them |
[quote author=Efemena_xy link=topic=503096.msg6637543#msg6637543 date=1282742871]^^ Lol!![/quote]Why u dey laugh me |
skyndyp:Me sef dey happy my baby is happy with me ![]() |
Why u dey treat me like this - remember those days ![]() |
[quote author=Efemena_xy link=topic=498991.msg6637413#msg6637413 date=1282741020]Stop scratching! You get dandruff?? [/quote]lol - wassup - Mrs Love |
Smh |
Talk talk talk I don tire .Nigerians r not ready for change so when Ibb does return the same Nigerians will duly welcome and accept him when money don change hand. |
^ Seen that one before try again |
skyndyp:Haba me ke Impossible am I that popular ? |
skyndyp:Abeg no finish me. Wetin I do my love |
skyndyp:braaaaaaaaaaaaaaappppppppppppppp - ![]() Hope say Bus of jokes don jam u - abeg throw me more yoke lifeline abeg |
skyndyp:Haba _ My First Love for NL - see i don loose weight cause u fashi me ![]() |
lol - Are u back or this one post and run ![]() |
One tooth laugh for this one ![]() |
Who is mummy - no be me ? - How are you - why u dey hide from blackiee ![]() |
skyndyp: |
NIGHT TRAIN An old man and a young woman, who had never met before, found themselves assigned to the same sleeping room on a transcontinental train. Though initially embarrassed and uneasy over sharing a room, the two retired and fell asleep quickly, he in the upper bunk and she in the lower. At 1:00 a.m., he leans over and gently wakes the woman saying, "I'm sorry to bother you, but would you be willing to reach into the cupboard to get me a second blanket? I'm awfully cold." "I have a better idea," she replies. "Just for tonight, let's pretend that we're married." "Wow! That's a great idea!!" he exclaims. "Good," she replies. "Get your own damned blanket!" After a moment of silence, he farted. |
Nice one |
I can't believe it |
vicks na cheat |
Kunbee:wetin do your face - how r u |
wetin black do |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 128 129 130 131 132 133 134 135 136 (of 334 pages)
[/quote]Na wa o Wetin be your own. So u dey judge pesin by old actions

