Blitzzix's Posts
Nairaland Forum › Blitzzix's Profile › Blitzzix's Posts
1 (of 1 pages)
2015 election approaches wat do u xpct |
u ar wrong dude... fummy plz kindly giv ur memory card to someone dat has watapp on his/her fone note: (b.b or symbian fones) dey either help you to download or copy d app to your fone ycmdng: Asha 200 does not support whatsapp but 201 do. |
wat u jst have to do is very simple.....check ur browser settings......n check d network u acctivated as your default browser if it is mtn make sure u also select mtn accesspoint. datz all NokiaCare: Which applications or browser you tried? |
jona jona jona u make me lafffff oooo...... boko captured, girls to be relisd,jobs created, all in d year 2014,,,,, i jst love dis ur campaing oooooo...... plz wake up we nigerians are not fools |
u catch dem or not.........u creat millions of job or not......oga jona no way for u in 2015 gbabee......why not catch dem boko wen dey start deir wahala..... or create ur yeye 3,000,000 jobs wen u became presido.... all dis one wey u dey do now na campaing....... |
i belive not until der is pix |
jona iz very anoyin nd dat yeye CAN presido only GOD knows wat dey ar hidin........ make s.a kip dat money jawe![]() |
Pics plz |
wen u blind dummies wer all screaming dat islam is bad islam is horrible! well all we can say is dat islam is peace!!!!!! i belive C.A.N IS BEHIND BOKOHARAM!!!!! HATE IT OR BELIVE IT :-/ |
he does not love hold-UP EntrepreNoah: But why will David Oyedepo have 4 private jets in the 1st place ?he does not love hold-UP[quote author=EntrepreNoah ... |
C.A.N well itz natin new to me tho! well u blind dumies will see n realize all your false acusitns against islam........ coz natin iz hidden forever!!! |
ALL TRUE JAWE.....BET HAW COM U KNOE ALL DIS NAHHH!!!!! |
yes i did before******* bt dat was day a bus conductor slaped my face hmmmm!!!! o boi it was nat easy ..... |
:Phe should hav seen it cumin if claims dat he can see into d future |
lollllllssssssss ;Dlollllllssssssss watin happn. |
haw dat one take concern persn |
1 (of 1 pages)
jona iz very anoyin nd dat yeye CAN presido only GOD knows wat dey ar hidin........ make s.a kip dat money jawe
...
.....
if claims dat he can see into d future