₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,319 members, 8,449,735 topics. Date: Wednesday, 22 July 2026 at 09:37 AM

Toggle theme

BlizzydoDo's Posts

Nairaland ForumBlizzydoDo's ProfileBlizzydoDo's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 31 pages)

NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 9:52am On Feb 18, 2016
Fraiser:
my pple for golden city, hw una dey, hope una nyt was sweet lyk my own, to all my beautiful, tantalisin, gorgeous, nd romantic baes, a very beautiful money to una oo, I want to use dis opportunity to tell all of u dat u are always basking under d ever shining sun at d center stage of my heart, nd I wil do anytin to always grace ur beautiful faces wit beautiful smiles @ anytym of day, make una no bliv bad belle pple wey dey always cast me as bad person na jealousy won kill dem, I go satisfy all of una cheating no go dey, I will set up a peaceful polygamous home dat pple go dey emulate for dis city. I luv u all
cc
blizzydoDo, merikims, somebodysMrs, missprudence, bolagabriella
like seriouslyhuh??
I no want yuu again
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 8:32am On Feb 18, 2016
FolabiBret:
So, it applies to 'the two both of u' too? undecided
mine will b diferent I can assure yuu
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 8:30am On Feb 18, 2016
jubrealguy:
one man you will always find in every paraga joint in golden city

To my revered olosho 1
Fraiser
yuu dnt like mi @ all
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 8:23am On Feb 18, 2016
FolabiBret:
*remembers a song* Even ur boo get a boo...
smiln, ahbi o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 8:18am On Feb 18, 2016
Sunnepa17:
He b heart breakers...won ti poju
ℓ̊ promise ЎO̶̲̥̅̊ΰ my ℓ♥√ﻉ neva 2 break ur heart. Iwo ni temi nitoto
GƠ̴̴͡.̮Ơ̴̴͡D morning my ℓ♥√ﻉ blizzydodo. Ho̶̲̥̅̶̷̩̥̊͡ was ur nite?
I slept well n I'm sure yuu did 2
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 8:17am On Feb 18, 2016
jubrealguy:
good morning ooo....... I didn't sleep atall, I had to put the safety of this city first or who do you think protected this city all through the night.

First, I had to make FolabiBret useful for the city as it was so clear that the angel of sleep would never visit him when he needed it most but the ish was that he was all alone, no one to talk to, trust me......the guy na confirm vigilante

Then Johndanny had to take over but that one na ashawo, he couldn't work alone, he was with my oga's babe ( BlizzydoDo) all through the night. Fraiser........ Neva para, i made sure nothing happened

After all this plenty plenty selfless service, there came a notable member of this city hardie14 , saying she has never seen me before buh what can i do......... Na one of our elders kbs468 I go blame.

Anyway........thanks for clearing the air....... All of us for hia kuku know say my oga na one big Maradona........looking for a ministerial post just to have access to all this girls
Ahbeg wait oo, hu b yur oga wey I b him bae?
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 5:27am On Feb 18, 2016
johndanny:
morning to u Dear
lemme try & slip some mor cos I'll b traveling wen ts daybreak...talk leta
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 5:25am On Feb 18, 2016
Gud Morning evry member of our very own *GC*, beliv we all slept well & I wish y'all a gr8 dae
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 5:16am On Feb 18, 2016
johndanny:
went to turn off d Gen since den i cant sleep again
Aiit

gud morning
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 5:11am On Feb 18, 2016
johndanny y yuu de awake sefhuh
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 5:09am On Feb 18, 2016
johndanny:
Drjoshua and BlizzyDodo abi una no de like early morning sleep wey i still de see una for here
I dunno y I woke up & cnt slip again
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 4:58am On Feb 18, 2016
Fraiser:
yeh! my own don meet me o, shey I go loose somebodysMrs again. make d king of dis city quick die comot o make i bcom king, if i don chop king plenty wife don turn normal tin for me b dat, I no go dey do secrete again, afterall na all of dem go won turn quene
Ha! yuu promised not 2 break my heart na
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 4:41am On Feb 18, 2016
Fraiser:
hmmm am very sewious too, dont worry u dont hav anytin to fear about, its a deal dear
yuu de confuse mi o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 9:30pm On Feb 17, 2016
Fraiser:
tink about wetin again? dont let me kill mysef for your nek o
smiln
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 9:11pm On Feb 17, 2016
Fraiser:
if dat shud b d case i leave nd forgo any oda gal in dis city me nd u alone
hmmmmmmm! give mi time make I tink am o & go settle amicably wit d rest 1st
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 8:55pm On Feb 17, 2016
Fraiser:
tanks tanks she don hear, den no dey compliment married waman too much for dis city
buhahahahaha, yur jelosy no go get part 2 oooooo
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 8:54pm On Feb 17, 2016
Sunnepa17:
Akwa-Ibom.....chatin 4rm Lagos buh m in Ibadan currently 4 notificatn/statement of result..
datz cool, I'm 4rm Akwa Ibom tho
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 8:52pm On Feb 17, 2016
Fraiser:
ehya! so u no even no d history of dis city nd u no ask, if no b say u dey my plans i suppose para for u, for ur information na my first luv for dis city b dat, u can confirm dat from LogoDwhiz, shammak, kbs468, sent4rina, missoyin, spixytinxy bur na specia red carpet occasion i dey carry her go out, i no lyk make sun dey beat her. my first lady of all tym even if i marry 20 join am because na king solomon b my mentor
na here we get problem o becos I no sabi share tongue
Fraiser:
ehya! so u no even no d history of dis city nd u no ask, if no b say u dey my plans i suppose para for u, for ur information na my first luv for dis city b dat, u can confirm dat from LogoDwhiz, shammak, kbs468, sent4rina, missoyin, spixytinxy bur na specia red carpet occasion i dey carry her go out, i no lyk make sun dey beat her. my first lady of all tym even if i marry 20 join am because na king solomon b my mentor
na here we get problem o becos I no sabi share
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 8:51pm On Feb 17, 2016
Fraiser:
ehya! so u no even no d history of dis city nd u no ask, if no b say u dey my plans i suppose para for u, for ur information na my first luv for dis city b dat, u can confirm dat from LogoDwhiz, shammak, kbs468, sent4rina, missoyin, spixytinxy bur na specia red carpet occasion i dey carry her go out, i no lyk make sun dey beat her. my first lady of all tym even if i marry 20 join am because na king solomon b my mentor
na here we get problem o becos I no sabi share
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 8:34pm On Feb 17, 2016
Sunnepa17:
Urw damsel.
Whc state D̶̲̥̅̊ε̲̣̣̣̥γ̲̣̣̥ post ЎO̶̲̥̅̊ΰ 2 on d leak CUL? Nd were Å̶̷̩̥͡ЯƐ ЎO̶̲̥̅̊ΰ chattin 4rm?
Cross River n chatin 4rm Niger State, yuuhuh
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 8:21pm On Feb 17, 2016
Sunnepa17:
Wow....cewiously ЎO̶̲̥̅̊ΰ luk gorgeous, ℓ̊ ℓ♥√ﻉ ur stature, ЎO̶̲̥̅̊ΰ luk take away
*blushing* tank yuuuuuuuuu
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 8:01pm On Feb 17, 2016
Fraiser:
sup bae hw u doin? u luk tantalisin in dia, I never trusted my eyes until i chek ur dp now
take t easy on mi b4 ma head explodes...tanx boo
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 7:59pm On Feb 17, 2016
Shammak:
Na bobolil and kollenzy wey dey fight on top #20 change wey I talk say make den share no let me see say drjoshua2000 don dey do advert without pay
cnt stop lafin @ dat, yuu 4ni
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 7:34pm On Feb 17, 2016
Shammak:
Tell doc make hn join the queue wey dey my front
Oya do yur job sharperly, yuu bin de plan 2 let dat money pass by??
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 7:25pm On Feb 17, 2016
drjoshua2000:
Hello A16 corpers. Its few days to camp. I sincerely need a wife. Any gal up to marriageable age contact me ASAP. We fit even use the marriage as reason to redeploy. Massive Ukwu and perfect cooking skills will increase ur chances.
Ahbeg hu de in charge 2 collect fees on adverthuh Oya com & make doctor Josh pay oooo
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 6:50pm On Feb 17, 2016
smileeey:
Lol, boys dey fight each other everyday
Boys dey fight girls too
Only girls no dey fight each other. THUMB UP FOR ALL THE LADIES IN THE HOUSE.
we'v got each others back here & ts super cool.
RomanceRe: Why Did You Leave Your Ex? Share Your Experience. by BlizzydoDo(f): 1:23pm On Feb 17, 2016
we quarreled about evrytin, I had 2go.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 4:19pm On Feb 14, 2016
Walexz02:
There is no way just any one can get through to your details on nysc portal talk less of them changing the password unless you let loose password of your original email which I think as a smart girl you won't.
It may be a problem from nysc portal chill till Monday. Do not panic
tank yuu
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 4:18pm On Feb 14, 2016
smileeey:
sis, it happened to me when I log in with opera. I later log in on Mozilla Firefox and I was able to access it. Anyway , wait till Monday/Tuesday.
Aiit tanx love
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 4:18pm On Feb 14, 2016
boboLIL:
if you tryna log in,,, what's the outcome?
invalid username or password
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 3:34pm On Feb 14, 2016
boboLIL:
lols,, u. Mean ur nairaland details?
Nysc details
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 3:10pm On Feb 14, 2016
eaglevision:
For realllllll? So sowi dear,will contact the technical team to knw wessup bt still chill till 2mao
tanx alot

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 31 pages)