Boladegreat's Posts
Nairaland Forum › Boladegreat's Profile › Boladegreat's Posts
1 (of 1 pages)
OYIN,dis is a lovely write up, weldone,if dis ur story should be film,u go make thrillion of money inside,u deserve d best award |
Oyin u ar gud,ur story na confirm,more knowledge to ur brain,u deserve d best story award in NL,omo do quick nd finish up abeg, |
go nd sleep again |
I pray dat d story end dis week ooo,weldone,nice work |
Update sometin for here now |
ur chapter 31 must be longa dan dis ooo abeg com nd finish it up dont keep us waitin anyway is a gud job u derserve a lot |
Shey ur fone no dey work again dis simple question u no know abeg ask google jare |
Oyinprince na y u stop half way na,u won give me heart attack, haa wu go safe bode nd dennis na,pls i don dey cry;(for here,dat emmanuel sef, he lack patience,more update pls nd more ink to ur pen |
Very funny |
Oyin weldone i pray say uche no go found dem ooo dont keep us waitin ooooooo |
I pray dat d killer should be review dis evenin becos dis story is gettin more complicated weldone,more clothes to ur body but dont fail us oooo,we ar lookin forward to it,Oyin Prince |
Kudus to u Oyin,interestin but dont keep us waitin anyway u put me for suspence oo waitin go happen to bode now |
Nice work |
Hmm ikoko master,u no fear at all, wot of if she get belle nko,u don turn to fada be dat ooo sharp, sharp.oko bidemi |
Hmm ikoko master,u no fear at all, wot of if she get belle nko,u don turn to fada be dat ooo sharp, sharp.oko bidemi ![]() ![]() ![]() |
Finally harzadous |
wot is wrong wit dis harzadous gaaan sef |
nice one bros |
how u du am now oga,ehya cryin by now.dis is Bleep up. |
nice post,i just pray dat d killer should be found sharperly,more post |
too short anyway more post ooo |
people wu ar wit u becos of ur wealth |
Ini i taught u av gotten ur brain but i cant see u avnt |
[quote author=himkers post=31048837]Ok it goes like this... I met this girl last Thursday, she's all that I wished for in a girl. It was love at first sight. She's way prettier than the last Miss Nairaland .I noticed one thing about her; she's this very quiet type (and she's weird too putting her head on her desk; i've asked her numerous times if she was ok, and she's always saying YES. Forward to today..... I took her out to an eatery this evening after close of work, we talked and she admitted to me that I wouldn't understand soo may thing about her. From telling me that she was kidnapped last week (and imagine she agreed going out with me that she hardly knows), to telling me that she dosent try eating fish, else she becomes sick and other weird stories like that. I became curious after she told me about the fish stuff; i've heard numerous stories about how possesed people (mermaids inclusive) dare not each fish. I stylishly asked her if she was possessed and she reiterated that "I won't understand soo many things about her." I am soo scared, I love this girl (it was love at first sight), but am also scared that she may be possessed. To an extent, i'll say she's very weird. Guys your advice are needed. Mermaids in the house , pls confirm the fish theory to me, before I entrap myself and my soul. Thanks[/quote] |
1 (of 1 pages)
go nd sleep again
y u stop half way na,u won give me heart attack, haa wu go safe bode nd dennis na,pls i don dey cry;(for here,dat emmanuel sef, he lack patience,more update pls nd more ink to ur pen
.
(it was love at first sight), but
, pls