Boogyman557's Posts
Nairaland Forum › Boogyman557's Profile › Boogyman557's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 252 pages)
Holly Gram this matters pain me !If too say I de there ! I SWEAR DOWN ! Na my OLD KALA I go use BLAST BLAST the useless Sofia Nkwor left leg drop for ground ! Which kind nonsense be dis !! Damm !! LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
C |
Cc |
Tohmey:Holly Gram okay.Respect Rastafarian WTF MAN! |
Tohmey:Holly Gram abeg I know de understand all this una short form of writing..No vex.. waiting be lwkmd.. WTF MAN! |
Holly Gram thank ur stars say I de online today.No waste ur money on English medicine oo !! Enter street and find any Yoruba woman wey de sell AGBO.. No buy from all those young girls ooo.. those once never graduate for the business.. Buy from a matured lady or old mama.. Tell her ur issue and she go mix better AGBO for u.. U fit buy the one way go full EVA WATER BOTTLE.. U no go even drink am reach one week, e go clear like Clarence petter. LITE UP my WEED In peace WTF MAN!
|
Holly Gram Nawa ooo !!!Fire every time.. Nigeria it self na hell fire.. Una come still de add fire inside hell fire !! Kai !! LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram EBIN PAWA ooo !!! LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram See him head ![]() When time reach to share money, u go hear all grammar. Na u go even correct who no speak well ![]() Naija we KUNTRY ![]() LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram As I said. I don’t like dirty women..I bin go visit my friend for ikorodu. That was 2020 E get one strong mixture drink way me n him de always take. So that day I decide to take the drink only me. As I drink one short. Naso my PREEK just stand like STANDING FAN! To NACK begin hungry me. Naso i enter bike go one local ASHAWO house like that. Bross this place was too local.. some of the rooms no get door and window. The place de smell like wer rat die. I no mind because my PREEK don already stand like STANDING FAN. Naso I climb upstairs see one fine girl. Me n her JAZZ in room. Bross if u see as her room de smell like SHIT way dem never flush for one week! Kai !! Naso my PREEK just flat like Hausa plate. She tell me to “enter bed na!! I tell her say “my PREEK don flat like Hausa plate. She talk say “ waiting u mean by Hausa plate. As she de talk Naso I carry my boxers for waist begin run ![]() As I de run come downstairs Naso one fat ASHAWO girl drag me enter her room ![]() This one de kip SHIT under her bed. I begin shout for help. Before I no waiting de Xup. She don hold me for NECK ![]() She press my NACK with her fat hand.. U no say der rooms no get door. Naso some guys rush enter the room come drag me out.. Na later the guys them come de reason me say. That fat girl head no correct again.. she go smoke colos, since then her brain come shift.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
. |
Holly Gram LIKE for Wizkid SHARE for Davido LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Ccx |
,. |
.. |
Holly Gram 95% of Nigerian girls will insult chioma but low key deep down, de wanna be like her..HBD chef chioma. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Cc |
.. |
Cc |
.. |
,,. |
Holly Gram Nice one..For school days. Them tell us say “WE ARE THE LEADERS OF 2MORROW.. Up till now way I don grow green beards, na the old MONKEYS still de lead us.. Kai !! LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram My own be say make nobody give am SOAP to use baff or drop SOAP for bathroom.If u are thinking wat am thinking then u be bad guy ![]() LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
.. |
Holly Gram Monkey don go market, now e no gree come back again ![]() Make una use ORAIMO cord take tie him PREEK ![]() LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
DJInfluence:..
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 252 pages)
this matters pain me !
okay.