Boogyman557's Posts
Nairaland Forum › Boogyman557's Profile › Boogyman557's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 27 28 (of 252 pages)
RolexOfGeneva:Holly Gram it Monday man..Get ur self sometimes to high on.. Peace be into u. WTF MAN! |
Holly Gram real matters on top real matter..LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
.. |
Holly Gram Graduate for Nigeria no mean say u go be BILLIONAIRE..Imagine as cheap as the house rent.. 42k per annum.. chai !!! As I de for lag here. I know how many of my tenants for port harcourt way de owe me house rent but dat one no mean say make I chase dem out.. People are going thru alot!!! Let’s try and support one another the way we can.. Happy Sunday.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
stuffs4me:Holly Gram bross no vexI know no waiting u de cap oo Check my trends. I no send politics oo Na just to comment here and comort. Na u una sabi WTF MAN! |
. |
Holly Gram EBIN PAWA ooo !!! LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram Wizkid na very sharp guyThe guy one NACK all the fine super star female singers ![]() I have known wizkid long ago. I met him a couple of times thru a DJ friend.. One thing I know about wizzy is that. Him no de like chop waiting him guy or friend don chop. Na y em ask codedly No be pride oo. That’s maturity.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram This is getting out of hand !!!As e be now, everybody need to be armed !! Carry ur old KALA!! No wer safe again !! Nawa oooo !!! LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram EBIN PAWA ooo !!! LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Cc |
.. |
Holly Gram Madam no be say I like the inflation or how things take be now oo !!But e come make ASHAWO girls reduce price for here.. U no say things don hard now so de need customers. Yesterday night way I go ASHAWO house, chai !!! If u see how girls plenty but no much guys. Naso dem de drag me up and down, sotey one fat ASHAWO girl drag me enter her room.. ![]() At dis point no way to run out. U don enter be say u don enter and I no de like NACK fat girls. I gat no choice but to pay her 1k for short time.. If u see how dis girl take carry me NACK for bed. My waist nearly break!! Her armpit just de smell like wer them de SUUK shit from SOAKAWAY PIT ![]() Heat just full her body.. The sound of her TOTTO come de sound like wer dem de pump water.. LATATA LATATA LATATA ![]() The experience none here LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
,, |
Holly Gram this girl na very sweet girl oo !!This kind girls de tight well well.. If too say I de der na to use my OLD KALA take settle the matters and collect her phone number.. To the matters at hand.. Computer village no be anyhow place oo !! Even some shops der self no be legit.. yes na me de cap u. No be legit.. Especially doz once way de put phone for glass!! U fit come the next day, u no go see the glass or shop der again!! Majority of them de work together. Them no der self AKA them them!! Be smart and be street wise.. No matter how ur papa get money reach. U go still come outside and u go lean the hard way or the easy way.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
., |
Holly Gram The fear of VDM ![]() BABA down melo down ![]() No be everything be GRA GRA !! Internet de HOT this year ooo !!! LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
.., |
.. |
Holly Gram E be like say TILIMBU regime no reach asaba..Abi na 5 star hotel u go.. Na only local ASHAWO hotels me de jazz in for lag here.. Girls here de collect 1k, 1.5k or 2k and u go even SUUK BREASST join!!! Na ASHAWO house I de thru out yesterday.. I even forget my boxers for der… LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
.. |
Holly Gram Thank God..Spiritual TINS and TINS at work this year but our God no go allow them! Na y I de always carry my OLD KALA for back pocket.. My OLD KALA na for spiritual movement. Naso I enter bush one day make I go SHIT.. As I de shit, Naso I begin hear noise for my back. As I turn back, I see one long tree way get 3 eyes and four legs. Naso I lut out my OLD KALA begin BLAST BLAST everywhere!! Before i know waiting de Xup, the tree don disappear. Em get luck dat day.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
Holly Gram ![]() EBIN PAWA ooo !!! LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
.,, |
.. |
.. |
Holly Gram LITE UP my WEED in peace WTF MAN!
|
.. |
Nn |
Illegal1:Holly Gram okay na.I de ASHAWO house like dis.. LITE UP my WEED in peace WTF MAN! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 27 28 (of 252 pages)
it Monday man..