Born2boink's Posts
Nairaland Forum › Born2boink's Profile › Born2boink's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 152 153 154 155 156 157 158 159 160 (of 220 pages)
Boko haram bank has finally started |
Quote like"in an Open relationship" and "it is complicated" is an act of stupidity in relationship while it is common in women,relationship is either "YES" or "NOT", any "BUT" is cheating |
egbeman1:I hope say you have not spend all your account on that baby and this one no bi matter of put egg in one basket, na matter of fetching water in basket |
I think I am one of the most handsome man on nairaland |
Scash:Dem beat another person, na you dey cry, Wetin concern you, if you lack home training, no bring am one nairaland ,gboro mi di eleru |
Who told you men are ugly, Most women are the ugliest, let both of us do hair cut, you will realize most women are mango headed shape |
[quote author=Ch@nges link=topic=859226.msg10088308#msg10088308 date=1328009917]@ OP, The basement of your fears should be dependent on where she uses to smoke_ her punny or her mouth?? If it's the mouth,u're a coward. But if it's d punny_ O boy, run 4 ur lyf (u're brave), Oya tell me, which 1 she de use??[/quote]Me no borrow insult from anybody and i no want make we fight each other, Na wetin I see I dey talk, as I bi Lagos waka boy, na many things I dey see but I never see toto wey dey smoke |
Goldieluks:Abeg no let my dick stand up this morning, I no want trouble |
Thank God , tired fo changing names everyday |
seedord247: I know follow am argue again, this TosinVilee fit break bottle for person head, him face self dem scare me |
Goldieluks:come make we do that tin, Na only that I sabbi, No vex |
Tosinville:Wetin concern police with how much conductor dey make?if I dey live for village,wetin concern you , infact, Lagos don tire me, Na village I wan live and I no wan go yankee, if you wan vex enter truck mouth, make you enter |
Goldieluks:Wetin I dey construct for english, when english no bi bridge or building |
Idowuogbo:Ashewo Na home girls wey come club for pay 4 sex, ashewo are everywhere even on nairaland, dem no dey write am for head, don't worry , me and you go hammer each other one day ![]() |
[quote author=~Killz~ link=topic=859226.msg10086614#msg10086614 date=1327995984][color=#000030]No be new thing! How e take surprise you dey surprise me sef! [/color][/quote]i think say na only ashewo dey smoke weed, but why girlfriend and my friend not saying anything |
Idowuogbo:stop covering what is not worth protecting,not until one hang in brothel before she can be label a prostitutes and i say it again"any woman who have slept with man before marriage is a prostitute"if you are among please repent because i love u |
My friend come with one of his girlfriend last week because they wanted to pass night at my place,around 11:00 pm,they brought out weed,both of them start smoking,i kept imagination on how would a beautiful,she even asked if i will some but i replied that if i take weed,i believe i will run mad. I fear weed pass devil,so i will never taste.this girl is very beautiful and sexy |
Flower or greeting cards,that is the best |
Will most of the nigeria girls accept greeting cards and flowers as valentine gift |
Because men know women like listening to sweet things like my dad is dangote, my uncle is obasanjo, i'm livin inside aso rock for abuja |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 152 153 154 155 156 157 158 159 160 (of 220 pages)

