Bossontop's Posts
Nairaland Forum › Bossontop's Profile › Bossontop's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 194 pages)
![]() Instead of them to start decreasing thier "unjustifiable jumbo pay" (all d polithiefcians oo)
|
APCHaram: ![]() Lwkmd....... [img]https:///media/3-18-2018/Mgd9b8.gif[/img] |
![]() |
![]() |
![]() Wetin consyn me
|
![]() Ghen ghen......"the land dey really suffer when elephants dey fight" e nor easy to be student for nigerian public school dem suppose dey pay them hardship allowance asear....... I dey pity all of wey still be students
|
"So don jazzy", (shift lemme be seeing u well na.... Enhen!!) "can u honestly tell me you've kept ur farginity till now?? " [img]http:///media/12-24-2016/E1c7QP.gif[/img] |
![]() Can any good thing come out from yahaya bello
|
![]() As if this will solve any of this country's pressing issues...... Nor be today dey start dey discover ghost workers.........thats if nor be even audio sef
|
![]() Rubber stamp senate president and senators.......
|
![]() This audio corona virus saga don put money for some pipu account in billions aswear......
|
Good one dia...... GGMU!!!!
|
Heheheh!!!!! Buhari for him mind be like......Oga us carry ur "L" and be going jeje
|
The real GOAT.....
|
![]()
|
Mhen diz wan weak me aswear.......chisos!!!!! see "polithiefcian" dey talk about "Patriotism" [img]https://media1./images/d30b7a2da3240931c6d488a51c9e66dc/tenor.gif?itemid=15868383[/img] |
![]() Chaiii...... E don tey wey winter don dey upon us ooo
|
Barcelona fans checking the scores in disbelief and looking at their ewu (goat) like......... [img]https://media1./images/d30b7a2da3240931c6d488a51c9e66dc/tenor.gif?itemid=15868383[/img] |
Heheheheh....... See some pipus goat (ewu) ooo Lol
|
![]() This guy again....... Mtcheewww [img]https://media1./images/fa628734c1c1bc7127c741e8e6056297/tenor.gif?itemid=5264896[/img] |
![]() So which wan pesin go com believe now ehn??.....did he try to escape or not?? [img]https://media1./images/1bd254c5624cd86ec1caee41a0c54bfe/tenor.gif?itemid=13720053[/img] |
![]() Very good development....dia fada.....something nigeria will never do....... Infact corona virus kee dem for china dia....useless chinkos Kenyan government chop am....
|
![]() Oya ooo let us liverpool haters gather here oo... Lol GGMU!!!! Liverpool fans checking the scores yesterday in disbelief like......... [img]https://media1./images/d30b7a2da3240931c6d488a51c9e66dc/tenor.gif?itemid=15868383[/img] |
![]() This news sef get as e be ooo...... Una sure say nor be "AUDIO"...... In other words..... Do u av d video??
|
![]() As if nor be after pipu don shout finish una go stage screening for the camera so dat una go fit talk.......... Mtcheewww Now wey e don already enter wetin we wan do with this una news of screening God epp us oo.......
|
![]() Abeg i dey wair for summary
|
![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 194 pages)

