Bossontop's Posts
Nairaland Forum › Bossontop's Profile › Bossontop's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 194 pages)
![]() Painful thing is dat pipu wey go die for kano still choke... I hope kano pipu and nigerians learn from dis painful experience and vote competent leaders next time |
CplusJason:And then.......
|
![]() Why are pipu so heartless laidis??...... once e come to looting naija polithiefcians no dey ever disappoint
|
![]() Mhen......things are fast getting out of hands
|
Let d polithiefcians lead by examples fes......den pipu will follow
|
![]() Na wa oo.......coro waiting for nigerians on may 4th like....... [img]https://media./images/6fb2efe25d5ca2e691d78b248dfb6946/tenor.gif[/img] |
Why WHO still dey reject dis cure na.......abi na bco no be dem do am |
![]() |
Another reason why i abandoned nigerian films years ago.......d films dey reduce sense aswear!!!
|
![]() I wash my hands off this weirdness
|
![]() Wetin d useless apc pipu dey talk sef, nor be d same tin dem do for senate........simple case of Pot (apc) calling kettle (pdp) black (we all know say pot dey always black pass kettle sha) All of una na d same assholeś in different boxers
|
Dem be two b4 nii??
|
![]() Kano mata infact naija mata don taya me....... I nor fit talk again sef i don taya aswear
|
Ok ooo....... But e b like say dem neva give up ooo
|
![]() Wait ooo how did kano cases change from 74 to 4?? [img]https://media1./images/ed5df27b536d117876ceddb0f0964d8c/tenor.gif?itemid=14450462[/img] |
![]() Wait ooo how did kano cases change from 74 to 4......abi dem don dey rig am like election?? [img]https://media1./images/ed5df27b536d117876ceddb0f0964d8c/tenor.gif?itemid=14450462[/img] |
![]() No date for testing resumption...... Kano neva finish so??
|
Better goan start molding . [img]https://media1./images/bf5435861513b64b9ae54eec103a6526/tenor.gif?itemid=4621520[/img] |
Hope say nor be him "The Boys" dey peep so ooo.......... Lol
|
![]() Your pipu are dying and u are busy making jokes.......who dey follow you play??
|
Police brutality to Police......mad oo Na to watch be dat na....... [img]https://media1./images/d8305dde14424a25518e862786161125/tenor.gif?itemid=5457118[/img] |
Dem don go shit for church.......lol |
![]() Which loot??..... I tot "SOMBODY" said Abacha did not loot anything? [img]https://media1./images/d68d0cdf9a6a73f90a546d0983c30e21/tenor.gif?itemid=13167518[/img] |
![]() Come on fellas.....We shouldn't be surprised na.....nor be for dis buhari regime again?? Na normal tin na!! [img]https://media1./images/33a1a90c2ddad4afc92d8729a0d6cc36/tenor.gif?itemid=3835277[/img] |
You go steal somtin and yet u are d wan dat is forgiving sombody.........lol Body neva tell u b dat na......jus do anoda mistake and chi-chum-chin
|
![]() Jus lukat how a grown man is behaving so foolishly......choi!! https://www.reactiongifs.com/r/smhp.gif |
How come naija still dey laidis when we get pipu wey get plenty sense??.......chaii....naija mata na only God go come down come do am Very nice writeup.......him for include adequate testing procedures make e for complete well well
|
Ashawo thread tins.....lol |
![]() Mhen.........Wahala dey ooo
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 194 pages)
