Bossontop's Posts
Nairaland Forum › Bossontop's Profile › Bossontop's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 24 25 26 27 (of 194 pages)
![]() Make God punish any assholė that even thinks of stealing 1kobo from dat money and also grant them dis treatment..........
|
Chinko pipu....continue proving ur haters right u hear
|
![]() Hope say e no go be audio interventions like d wan wey dis apc government dey do??
|
So no nigerian is hungry abii?.........lwkmd Hilarious.....really..... Good stuff [img]https:///media/3-18-2018/Mgd9b8.gif[/img] |
Una sure say she no dey codedly take style sell her market
|
![]() Somtin dat in d next two months they will be moving about freely in anoda location
|
![]() E get many things wey no jus possible for naija....like development, good governance, 24hrs electricity, government helping her citizens etc........ Dem plenty sha
|
![]() Ma hear...... Its because they are sure naija government no know wetin e dey do......wat about d so called 4,000 plus pipu they said they are looking for?? and because they know that when it starts to rain for naija e no go only pour, e go flood join sef.....
|
![]() I tot dia spokeswoman said they were closing shop because of corona??
|
![]() Wait.... From Where??
|
![]() Na im be say dem don go hide am sodat dem go loot am later........assholeś |
![]() |
![]() Make dem dey hide am na......na dem go still die dia die
|
![]() These assholeś are coming to say there's enough on ground when he pipu doing d work are saying there is not enough........who do these assholeș think they are deceiving??
|
![]() Na so pipu dey slowly loose relevance......but on the other hand nigerians are asslickers so i no go surprise if i see the same set of pipu abusing him now praising and hailing him tomorrow after one "giveaway" |
![]() Well as per the usual default settings of this government "INCOMPETENCE even in the most BASIC of things".........smd
|
![]() |
D resemblance is very very close.......too close infact
|
I attended one wedding laidat where bride and groom's family guests had different color codes and the grooms family brought food for their own guests while the bride family also brought food for their own guests.....asin d tension between them was visible even to the blind.......but wetin consyn me i sha chop two different types of food that day |
![]() Naija na something else aswear!!!!
|
![]() Nigeria just has a way of discouraging somebody trying his/her best...... Its really unfortunate E nor consyn me jareh........ Later now buhari will say he is not aware of d removal
|
Nor be sanwolu talk say make dem go stock up |
Baba wan come bomb us with anoda wan oo....
|
Coro coro be waiting for politicians like...... [img]https://media./images/6fb2efe25d5ca2e691d78b248dfb6946/tenor.gif[/img] |
![]() Mumu pipu Coronavirus be waiting for their time to reach like....... [img]https://media./images/6fb2efe25d5ca2e691d78b248dfb6946/tenor.gif[/img] |
![]() Very foolish set of polithiefcians...... They couldn't even wait till this harsh predicament was over. Tells alot about how they really feel about us https://www.reactiongifs.com/r/smhp.gif |
![]() I pray say all d polithiefcians nor dey able to drive am |
Awa polithiefcians no go even bother to ask how much e be sef....... Since e nor get camry 2020 logo for back
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 24 25 26 27 (of 194 pages)
