Bossontop's Posts
Nairaland Forum › Bossontop's Profile › Bossontop's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 29 30 31 32 33 34 35 36 37 (of 194 pages)
![]() Well guys this is anoda red flag ooo...... Dont say i didn't teh u
|
Shebi salah is inside ooo..... Lerrus nor be hearing excuse like salah dinor play ooo..... Ok Lol
|
Audio allowee..... Pay fes make we see
|
![]() Omo na d audacity/liver of this "LIE" dey fear me........ Chisos!!! [img]https://media1./images/4df121466afe6b85d87b812c17f076c8/tenor.gif?itemid=5496313[/img] |
Takes over kwa??....... Where, when, how?? [img]https://media1./images/4d3c8b502289e65d46316bc608c3a2e0/tenor.gif?itemid=12221156[/img] |
Heheheh!!!! [img]https://media1./images/251a8a9eac5db9169c268400199c1c8c/tenor.gif?itemid=13811770[/img] |
Vulcanheph: ![]() Lol [img]https:///media/3-18-2018/Mgd9b8.gif[/img] |
![]() Watched d video but ma jus chill read comments.....
|
![]() So d tin na even publicity stunt sef??
|
![]() Lol..... As she hear "Jail" na im fear catch am...... ma ring bell jareh case do close
|
![]() Later now wen u see dem u go begin dobale...... Mtcheewww!!!!! Meke we hear word jarey
|
![]() |
![]() Las las d problem of naija na nigerians
|
![]() Wait Falz?.....rap award??.......him dey try but.... So what are M.I and vector fighting for again na when falz is winning rap award...FALZ OOO!!! ......las las rap na jus scam for naija.....chaii [img]https://media1./images/eb04a4d9dd55a2cd03e29ec2491b35a4/tenor.gif?itemid=9306558[/img] |
Nigerian army be like.....shebi u go com back? We dey wait for u [img]https://media./images/6fb2efe25d5ca2e691d78b248dfb6946/tenor.gif[/img] Lol |
This will be a good judge for the best las las..... |
![]() Na wa ooo.......abii d shout out na ticket to heaven nii??
|
And we d amebo pipu are waiting patiently..... [img]https://media1./images/d8305dde14424a25518e862786161125/tenor.gif?itemid=5457118[/img] |
![]() Thats true oo.....we need to pray more make thunder & lightning faya useless leaders like una well well Rubbish Infact......collet ur own fes!!
|
![]() Hah.....wen we neva reach any where wey near self sufficiency for rice production??.....mogbe ooo Las las b4 christmas rice go reach like 50-60k per bag?? We don die finish!!
|
![]() Lol......apc na party of "Nepa bill certificate wielders" na Lmao [img]https:///media/3-18-2018/Mgd9b8.gif[/img] |
![]() There just no hope for this naija las las!!
|
![]() #End_fúck-SARS....no difference btw dem and d former sars......killers in disguise Mtcheeww!!!
|
Ahn ahn.....today cannor jus waste laidat na.....even tho na sunday ooo Lol #nobraday [img]https://media1./images/e64ca63a2ff2602fcb372b5a8e7dc294/tenor.gif?itemid=4891968[/img] |
Ok..... Let d show begin [img]https://media1./images/d8305dde14424a25518e862786161125/tenor.gif?itemid=5457118[/img] |
FamousMonk: ![]()
|
![]() Dem don either bribe am or threaten am.......one of the two or even both sef (as na naija we dey....anytin can hapun)
|
I still no blame am oo |
![]() So ngozi bin love dick........lmao But com oo.....las las who no come love dick
|
![]() They are obviously both kids.....mtcheewww
|
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 29 30 31 32 33 34 35 36 37 (of 194 pages)
