Bossontop's Posts
Nairaland Forum › Bossontop's Profile › Bossontop's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 39 40 (of 194 pages)
![]() Nice one....more grease to ur elbows |
Oboy!!!.......the party go make sense die!! https://j.gifs.com/PZ3kZn.gif But most likely e no go happen so....... |
![]() Oga rest abeg.......e nor consyn me na
|
![]() So na money diswan dey fine since.....lol [img]https://media./images/ba63bf7eb25955ab03c872b80b577b5b/tenor.gif[/img] |
![]() These assholés should just be isolated by d remaining african countries by cutting ties with dem and their products/services i.e mtn, shoprite etc........wen hunger nack dem small apako dia brain go reset....... Mtcheewww [img]https://media1./images/182abd956ccbe865425e14a152cea455/tenor.gif[/img] |
![]() With d way dem don tie inec for throat and the disunity in the south...... I no go surprise
|
![]() So who go now pay for damages
|
![]() Me sef go be like....... "egbon!!!.....alaga!!!!......after u na u!!!!!"
|
![]() |
![]() As if dem need ur assurance wen buhari assurance dey already.....na jus asslicking carry am go dia
|
![]() Well......hope kogi pipu do better at d polls this time |
![]() Shatap dia.........shebi u bin no wan get sense nii Mtcheeww
|
![]() Why wont they disrespect us when our own government doesn't even value her citizens??......... Mtcheewww As for d drunkard lauretta........... [img]https:///view/kevin-hart-slap-face-your-gif-10570690.gif[/img] |
Hmmmmm........nice |
I'm supposed to be insulting present and past leaders but d tin wey dey my head na to dey laff awa mumuness for this country This kine.....u see ursef Lol [img]https://media./images/ba63bf7eb25955ab03c872b80b577b5b/tenor.gif[/img] |
![]() Very good......e remain total boycott of shoprite, dstv and mtn |
![]() The return of baba GO SLOW #sad!!!
|
![]() Please who is M.I again?? [img]https://media1./images/21131d0988f996d094987caf48bb7084/tenor.gif?itemid=13752202[/img] |
![]() We dont need all these fancy speeches abeg......give us swift action........especially against these attacks on nigerians by south africans |
![]() Finally some encouraging news since how many days now....very impressive
|
![]() Meanwhile......
|
![]() While buhari dey send pipu to go beg??.....haba!!
|
![]() Waiting for buhari's own response like........ [img]https://media./images/6fb2efe25d5ca2e691d78b248dfb6946/tenor.gif[/img] |
![]() Chaii!!!........local man couldn't believe his eyes
|
Osnami: thundafire:Iphone 2 |
![]() No make dem nor talk before na........make dem kuku maintain silence instead of breaking it.........mtcheewww How d nigerian government don do with nigerians wey dey naija sef........as if una care [img]https://media1./images/caa6fc064ce4fd666482d32269621d81/tenor.gif?itemid=13477506[/img] |
![]() E nor consyn but i go dey lie if i no dey enjoy am...... [img]https://media1./images/d8305dde14424a25518e862786161125/tenor.gif?itemid=5457118[/img] |
![]() Thrm for kuku blame us for the death of Nelson Mandela na........make we know know say na thunder wan faya dem!!! Mtcheeww!!!!
|
Jus negodu achievement??...... Chaiii ![]()
|
![]() Anybody that sends me this type of I.V shud jus know dat ayam nor coming.......shikena Infact lemme be going!!
|
![]() Front page For the one millionth and one time.....haba!!!
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 39 40 (of 194 pages)

