Bossontop's Posts
Nairaland Forum › Bossontop's Profile › Bossontop's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 52 53 54 55 56 57 58 59 60 (of 194 pages)
![]() Dazz how pipi wee jus be swearing on dia children......what a foolish thing to say
|
![]() Next level tins
|
Cr7.......all d way!! [img]https://media1./images/bd7d1a86cc1d848db7fa269b90b02d02/tenor.gif?itemid=5113761[/img] |
![]() And to think some pipu wee still come and be shouting mr incorruptible, mr saint, mr "i dey slow but i nor dey loot" ........hahahaha Na small small d truth go dey comot [img]https:///media/3-18-2018/Mgd9b8.gif[/img] |
![]() Ghen ghen!!!.........gandollars ryt now.
|
![]() This so called "presidency" na wa oo.......atiku is a thief atiku is a thief oya arrest am na make we hear word.....rubbish......abii na because d elections tribunal deadline done dey near una don dey shake like leaf wey harmattan wind don ravage??......mtcheewww
|
![]() The biggest corruption is promising "change" and increasing hardship and suffering [img]https://media1./images/18321c7ec7b6c09fec3aa0c244d42ea0/tenor.gif?itemid=4484642[/img] |
![]() Oga go learn broken english fes......u fit use am anywhere for naija
|
![]() Thats one of the reasons they want a "buhari yes-man" as the senate president so that they can do as they please without accountability.........and somebody wee com and teh me buhari is a saint...
|
![]() Its just unfortunate why they they want to install a buhari "yes-man" as the senate president
|
![]() I dey wait for Summary ooo......
|
![]() dem lucky say nor be where dem dey quickly arrange tire or dey naked pesin.....dem for don take eye chichomtin
|
![]() So two pipu unfollow diasef for Instagram na im be big news for fp........mtcheewww [img]https://media1./images/bca87ed841d622292c51f41676f4894f/tenor.gif?itemid=3542800[/img] |
![]() Dem don start anoda wayo wayo boju boju tins oo.......mayb dem still fall for am again [img]https:///media/3-18-2018/Mgd9b8.gif[/img] |
![]() If this man knows how many people's unhappiness he has intentionally and unintentionally caused ehn??......he will just shut up!!!
|
onatisi:Ya......but while d sun is still shining can still be likened to when u are still young |
![]() Na so!!
|
Na so......thats why we should make hay while the sun still dey shine......if u think I'm lying go and ask ice prince Lwkmd
|
![]() Las las if anybody for naija get opportunity get small office him/her go turn scam
|
![]() Wetin consyn me sef......all this tin jus dey entertain me since e start..... So..... [img]https://media1./images/d8305dde14424a25518e862786161125/tenor.gif?itemid=5457118[/img] |
![]() Una see d pipu wey buhari wan use "CHANGE" naija abii?? [img]https://media1./images/81fa692be6af161cfc9ef9ebeb9af0ad/tenor.gif?itemid=4246025[/img] |
![]() Chisos ffk!!!!......u wantu kuku kee sombori dat is already in sifia pains?? ......haba!!!
|
![]() Him nor know say voters don dey wise abii??.....him nor know say voters now go chop ur money still vote who dem like abii??.......majority of votes casts my black arse [img]https://media1./images/06f71f7c09e6de54fa5fdf76bfb6bf5c/tenor.gif[/img] |
![]() Make i hear say dia apology na from d buttocks of her heart....lol
|
![]() This na olosho mata.......so dey can all be putting mouth
|
![]() Na dia work oo.....if u know u know
|
![]() Pls ooo make pesin remind me.....who be ice prince again sef??
|
![]() Yoruba pipu no go kee pesin with laff......e say na "yokoshuna" .....lwkmd [img]https://media1./images/808d871fbf7e5720169a33b808b5c3e0/tenor.gif?itemid=4424988[/img] |
![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 52 53 54 55 56 57 58 59 60 (of 194 pages)
