Bossontop's Posts
Nairaland Forum › Bossontop's Profile › Bossontop's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 50 51 52 53 54 55 56 57 58 (of 194 pages)
![]() Wtf is going on in dat picture??
|
Wey dem assnal fans wey dey laff man utd b4.........how market na....hahahahah And una dey house ooo....lwkmd [img]https:///media/3-18-2018/Mgd9b8.gif[/img] |
![]() See the way pipu wey get peace of mind dey talk......Wating for th tonto dikeh to come and show the hating, miserableness, messiness, bitterness etc she is known for like........ [img]https://media1./images/d8305dde14424a25518e862786161125/tenor.gif?itemid=5457118[/img] |
![]() Na all female prison abii??... Good....so who is d father??
|
Smart work with the right attitude = "MONEY"
|
Dis wan don dey find juicy position ooo
|
![]() Why dem com go hide behind car door.....abii shame dey catch dem nii??
|
![]() I'm jus here to read "REACTIONS" from nigerians
|
Nor be if dem even reason ur mata??......lol
|
![]()
|
I neva see any set of pipu wey hate development and progress like nigerians.......so if oyel finish today naija go follow finish be dat abii??.......no any oda source of foreign exchange abii??......isorait [img]https://media1./images/05509a6f8fa8ca9924bddaf516f01633/tenor.gif?itemid=10700610[/img] |
![]() Dats dia own na......me nothing can stop me from enjoying my meat
|
TheFacelessMan:Oga wake up oooo......day don break [img]https://media1./images/0aad72f84ea6425712d731dd149ab932/tenor.gif?itemid=5035213[/img] |
![]() Anoda attention seeker's news again.........mtcheewww [img]https://media1./images/fa628734c1c1bc7127c741e8e6056297/tenor.gif?itemid=5264896[/img] |
Nairaland: dj cuppy releases new song Me:........ [img]https://media1./images/bca87ed841d622292c51f41676f4894f/tenor.gif?itemid=3542800[/img] |
![]() Money wey dem don already collect back with tax and intended fuel hike.......mtcheewww
|
Hehehehe......
|
![]() So Madam regina askia.......wat are you slaying??
|
Jaqenhghar:Well the fact is that nigeria is not ready for progress.......right from the government to the masses, so........make we kwantinue dey look
|
![]() U nor know say "peaceful rallies" nor be nigerian "basic and fundamental human right again" ........who wan die??...these days wey soldiers, police, sars etc dey kill pipu for rally.....
|
![]() "oh......how are the mighty fallen".....
|
![]() |
Pogba be like...."omo....na De Gea dem for score like dat??".... Lol GGMU [img]https://media1./images/0562ded117922b0f32dc988d76c7e910/tenor.gif?itemid=7443411[/img] |
![]() Beer parlor??.... Abii she go pop bottles to celebrate her "SUCCESS" nii??
|
![]() This apc attack dog go jus dey run e mouth anyhow.......
|
![]() So dis slow and bleached out individual too follow dey insult pesin??
|
[img]https:///media/6-10-2018/nFVMcC.gif[/img] |
So na only 2 goals messi fit score.....mtcheeww......no wonder CR7 is far better than him..... [img]https://media1./images/da3432564b68405ab60389991803abe0/tenor.gif?itemid=4736713[/img] abeg no quote me ooo my right hand get malaria, my left hand get diarrhea and my two left legs get head ache GGMU las las sha......i'm out!! [img]https://media1./images/b2e426a230ecc801f0827e807a80d07c/tenor.gif?itemid=10389390[/img] |
![]() If you know anything about IT.....you'd know that the fact that unique mac address and product id are a match for the inec server.........atiku's results CANNOT be fabricated........so inec jus carry d whole election wey pipu even die for go give buhari??.......its a pity that people's conscience can be so dead and inactive [img]https://media1./images/34e454b09a79f7825c06e0102171ab7a/tenor.gif?itemid=9410251[/img] |
![]() Chisos!!!!......so d only criteria to become president in nigeria is to be an old man.......i.e even education or intelligence is not required??......... We don die finish for dis country.....no hope mhen!!! [img]https://media1./images/34e454b09a79f7825c06e0102171ab7a/tenor.gif?itemid=9410251[/img] |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 50 51 52 53 54 55 56 57 58 (of 194 pages)

