Bossontop's Posts
Nairaland Forum › Bossontop's Profile › Bossontop's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 51 52 53 54 55 56 57 58 59 (of 194 pages)
Shebi she don marry......why we nor dey see d guy pix na?? Abii na arrangy marriage jus for show for Instagram |
![]() Because he is the most "Obedient" apc/buhari person in the senate abii??
|
![]() Does this "1000 projects" include erection of statues and shouting "IBERIBERISM" upandan??
|
![]() Wait ooo.....how many times dis buhari government wan comot subsidy
|
Ma jus laff......
|
JasonScoolari: ![]() Boss true talk....but u sef know say e nor easy to find a woman with "pretty and loyal" attributes |
Make dem go draw sef....wait a minute, after checking table as a Man Utd fan......make looserpool lash chelshit wella
|
![]() Na only for naija wey d pipu wey suppose protect you go dey kill you.....asin if poverty no kill you, armed robber go kill you, if sun no kill you, cold go kill you, if boko haram no kill you soldier go kill you, dss go kill you customs go kill you.....las las if all this pipu no kill you "POLICE" go kill you
|
![]() Make una jus start dey prepare for fuel increments ooo.....who knows........since na next level we dey e fit reach #300/liter sef.........very wicked government....them go increase minimum wage com collect am back with tax and fuel increment
|
![]() TO THE MUMU NIGERIAN POLICE.......... [img]https://media1./images/4f13276dc8d07e57752c10bec30f12f5/tenor.gif?itemid=10219667[/img] |
![]() Ehen??......so what??.....we don't want a buhari "Yes-man" as d leader [img]http:///media/12-24-2016/E1c7QP.gif[/img] |
![]() This needs to happen to some pipu so dat dem go learn to stay dia lane
|
![]() Oga Atiku, The thing with zombies b say as dem nor get sense reach if something na "A" and dia oga say na "B"......even if you bring am close to dia eye or even chuk am inside dia brain them go still dey shout say na "B"........so jus leave zombies alone
|
Ezeego1:Las las na the 3 points oo boss!!! [img]https://media1./images/b2e426a230ecc801f0827e807a80d07c/tenor.gif?itemid=10389390[/img] |
![]() Pipu sef too do.....haba!!!!......e no consyn me sha [img]https://media1./images/d8305dde14424a25518e862786161125/tenor.gif?itemid=5457118[/img] |
Denikayan: GavelSlam: ![]()
|
![]() Where all these [img]https://media1./images/bca87ed841d622292c51f41676f4894f/tenor.gif?itemid=3542800[/img] |
Amazing.....money good ooo
|
![]() |
![]() Ma jus wish u RIP in advance
|
![]() Chaiii......na so pesin loose e job on top olosho mata
|
![]() 8. Dont come to nairaland and create a thread with "click the link" ......u nor go ever blow oo
|
LuciferAllah: ![]()
|
MyVILLAGEpeople:Asin ehn!!!......naija mata jus be as e get
|
![]() Abeg who get burkina faso visa wey e nor dey use........ I don taya for naija mata
|
![]() Thsi wan wey everybody dey dey depressed these days na wa oo......suicide nor be awa culture so where all things for start from??....coz im nor more understandin oo.....abi na buhari fault nii [img]https://media1./images/2c7fa0bfa6a69bb45b1a1ad7e715a6d7/tenor.gif?itemid=5883733[/img] |
![]() My guy: guy see frsc moto dey tumble oo [img]https://media1./images/b5cae4c43db5f7959041b50df30e0ed6/tenor.gif?itemid=9207698[/img] Me: [img]https:///media/3-18-2018/Mgd9b8.gif[/img] |
![]() |
![]() Watching and Waiting patiently for a repeat of what happened in 2015....... [img]https://media1./images/d8305dde14424a25518e862786161125/tenor.gif?itemid=5457118[/img] |
Joromi12:I dey teh u.....because we never ever get visionary leaders with foresight... AngelicBeing:If dat happens ehn, politics will become so unattractive dat nobody will be intersted again because of the lack of money......people go prefer to be business men than even d president..... |
![]() I wonder wetin nigeria go do when everybody goes green (green energy) and oil money no com dey again......this awa over reliance on oyel go finish us one day |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 51 52 53 54 55 56 57 58 59 (of 194 pages)


