Bossontop's Posts
Nairaland Forum › Bossontop's Profile › Bossontop's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 54 55 56 57 58 59 60 61 62 (of 194 pages)
![]() Jus gimme 100k see wetin i go do her |
![]() As if rantings of an olosho dey hold water.......mtcheeww And a little song for u.....
|
![]() Apc attack dog!!.....i tot u will come and start swearing dat so so person "MUST" be d senate president
|
![]() Osho baba the apc attack dog don start him usual crase again ooo.......lwkmd [img]https://media1./images/808d871fbf7e5720169a33b808b5c3e0/tenor.gif?itemid=4424988[/img] |
![]() Very commendable.....but oga op nawa for you oo....dis ur pix wey u use shey na computer dem dey use write waec nii?? |
Pussy be like......"see d way she is showing off and feeling hersef......and im d wan suffering and paying for all this things oo" ....lol [img]https://media1./images/2a4fa3bf9baf20bc4cc76745c6f38b59/tenor.gif?itemid=5302644[/img] |
![]() If she went naked for #50,000, when i think about what she will do for $250,000.......i jus...i jus...... [img]https://media1./images/6050dafa9f0ee1ae9ac650d4395b1c5a/tenor.gif?itemid=9016893[/img] |
![]() Increase am to how much sef??......nor be say una go com add chicken change on top oo
|
![]() Na wa oo.....so much fat in one picture!!
|
![]() Wen dem finish with her na d benz wey she go biy be dis
|
![]() All this unnecessary unnecessary hype......as if nor be tecno again.....abeegii!!!....make we see road jareh [img]https://media1./images/bf407ca10845a91e1b946f93c1e0057b/tenor.gif?itemid=11884217[/img] |
gabazin080: ![]() You go jus dey shout bend anyhow abii.....If you wake up tomorrow now see say you don "BEND" now u go dey shout ur village pipu upandan abii??.......owk oo [img]https://media1./images/33f85236ac5d02dbc9bee7cf1f560f30/tenor.gif?itemid=4544534[/img] |
![]() The "Mandate thief" ryt now [img]https://media1./images/1f8c7736a46059a800df67a2779b3a86/tenor.gif?itemid=7121337[/img] |
![]() Is tearing d nigerian currency not a crime in nigeria??.......asking for a friend After u don tear am finish u com dey advertise yasef......if dss barb u now u go dey shout vilage pipu
|
okerekeobasi: ![]() Abuja [img]https://media1./images/a4f8ddfe01f388d1abc7022150398bc8/tenor.gif?itemid=4535581[/img] Back to topic........i jus dey pity naija ryt now........no more checks on d excesses of d Executive as the leaderships legislative arm na the executive's lap dogs |
![]() Hmmmm.....dats very good.......oya inec wetin una dey talk about "KANO" elections?? [img]http:///media/12-24-2016/E1c7QP.gif[/img] |
![]() My pipu my pipu.......una See as pesin dey shoot hersef for leg........selfishness and greediness combined!!! [img]https://media1./images/38a7a50dc545dd1ec491ec8e3f849c86/tenor.gif?itemid=10120147[/img] |
![]() Godfearing??.........chisos....wat did i jus read?? [img]https://media1./images/b466db12246bdd84689de3fc8015d42b/tenor.gif?itemid=5027538[/img] |
![]() To dey ague naija mata don taya me sef......i no fit shout
|
![]() |
Mhen i cant fit to shout much on top dis geh mata.....aswear
|
![]() Pesin talk say make dem allow messi dey wear barcelona Jersey for Argentina [img]https://media1./images/2183390c33417d017eaed6a53d80fb64/tenor.gif?itemid=4790020[/img] |
Why pipu no dey fit mind dia business sef
|
Pussy power [img]https://media1./images/d2df95bc9fac344ea3ca2c78ae22da88/tenor.gif?itemid=9659303[/img] |
![]() |
![]() |
Buhari??.....father of modern nigeria??..... [img]https://media1./images/630966f2d729c9c66a9bd25fda8cf4a0/tenor.gif?itemid=4728060[/img] |
![]() Let me jus say wat i always say... ."with the present crop of leaders in this country this country will NEVER get better" Bossontop 2019 [img]https://media1./images/18321c7ec7b6c09fec3aa0c244d42ea0/tenor.gif?itemid=4484642[/img] |
![]() Nigerian government and misplaced priorities be like 5 and 6 aswear!!!!......N3.2b on a building dat contributes nothing to d economy.....wen dere are many oda productive sectors needing such funds......haba!!!
|
![]() Him fit be apc mole ooo |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 54 55 56 57 58 59 60 61 62 (of 194 pages)
