Bossontop's Posts
Nairaland Forum › Bossontop's Profile › Bossontop's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 59 60 61 62 63 64 65 66 67 (of 194 pages)
Buyday cake dah year......
|
![]() 1. Bounce on nokia torchlight dah year.....omo without cheat u nor fit reach anywhere 2. Rapid roll on same nokia......las las u go die.....u nor fit finish am |
![]() Hahahah....i jus pity chelshit fans today.......dis monday no jus easy for dem
|
![]() E jus remain small my pipu
|
Hahahaha....... GGMU
|
Lol
|
Incase u no watch d match na wetin hapoen be dis......total annihilation GGMU
|
A nice conversation on d phone........ Chelshit fan :- bros hafa na.....wetin my team dey play na.....light no dey my side abeg....shey we dey win abii?? Me :- mhen dem lash una 6 - 0 ooooo Chelshit fan ....... [img]https://media1./images/ce195859957908f24d276858a1d6cdcc/tenor.gif?itemid=5162486[/img] |
Blood of Isaiah!!!!...... Am i seeing what am seeing [img]https://media1./images/b466db12246bdd84689de3fc8015d42b/tenor.gif?itemid=5027538[/img] GGMU SHA.....WE DON CLIMB CHELSHIT FOR TABLE |
I dont jus know why i feel like putting dis pix here
|
So you dey try teh me say after we don climb assnal for table las week we go come climb chelshit dis week??.........LOL [img]https:///media/3-18-2018/Mgd9b8.gif[/img] "GGMU" |
![]() Dat broom must be brought down ooo.....e day remind of of d hardship wey d chief broom wielder "buhari" don bring ontop awa head
|
![]() Just anoda olosho [img]https://media1./images/0937ff699005db6a14684fb98962656d/tenor.gif?itemid=10493100[/img] |
![]() E nor consyn me na........na all those Instagram slay queens suppose dey cry by now
|
![]() Well......not surprising an apc Senior man would say dat because apc and violence na 5 and 6
|
![]() Anoda rubbish again on front page....... Las las all these so called celebrities don dey pay nairaland pipu for front page feature....... Mtcheeww
|
![]() Oga indimi.......open door na make we reason wan small mata laidat
|
Old man wey still dey call e sef pesin pikin!!!.....lol
|
![]() Its sad but as NCAN we gaz do awa work ooo [img]https://media1./images/60794932cc84a05472fd8a8bdf821b9b/tenor.gif?itemid=9575597[/img] Well from investigations of the names....."The suspects – Paul Duru, Daniel Effiong, David Gold, Moses Gold and Eke Kelechi"......we can Authoritatively tell una say........NA DEM AGAIN OOOO ![]() |
![]() Dis one no wan still gree say music nor be him calling abii??....mtcheeww [img]https://media1./images/fbf1fa3d5767f002fa25980b1f946d92/tenor.gif?itemid=10928940[/img] |
![]()
|
![]() Hmmmm......Anoda Instagram war brewing...... Make i catch front row seats ASAP P.S. him nor lie sha [img]https://media1./images/d8305dde14424a25518e862786161125/tenor.gif?itemid=5457118[/img] |
Choiii!!!......Pesin like me no go learn anytin for dat class ooo because i go jus dey last seat for back with my Vaseline [img]https://media1./images/e64ca63a2ff2602fcb372b5a8e7dc294/tenor.gif?itemid=4891968[/img] |
![]() Mtcheeewww!!!!.....mhen i dey like dis kain puff puff ![]()
|
She nor know say if na by swear many nigerian politicians for don die tey tey........swear nor dey work for naija [img]https:///media/3-18-2018/Mgd9b8.gif[/img] |
![]() Checks Names........“That you, Kasumu Shakiru Ademola, Salau Omoniyi Mikailu, Ganiyu Oluyede Ishola and CSL Stock Brokers" [img]https://media1./images/f5f97f20a51dde0f0ffd5c64927d1bb2/tenor.gif?itemid=4684379[/img] "Na Dem oooooo!!!!!" |
Heheheh!!!......all those pipu wey dey burn am for disc come sell am for #100 be like...."Hanty you're on your own ooo" Lol [img]https://media1./images/0937ff699005db6a14684fb98962656d/tenor.gif?itemid=10493100[/img] |
![]() I neva see d voluptuous figure oo.....i still dey fine am sha [img]https://media1./images/2c2aed9ccde1e4c503499a6697f552e6/tenor.gif?itemid=12185294[/img] |
![]() Nawa oooo....how dem take know say him dey wear d pata at dat point in time
|
![]() Nna mhen......so as u look finish na "Evening Newspaper" u com select to marry.......issokay [img]https://media1./images/0937ff699005db6a14684fb98962656d/tenor.gif?itemid=10493100[/img] |
![]() Me sha i jus came to read LIES [img]https://media1./images/d8305dde14424a25518e862786161125/tenor.gif?itemid=5457118[/img] |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 59 60 61 62 63 64 65 66 67 (of 194 pages)
