Bossontop's Posts
Nairaland Forum › Bossontop's Profile › Bossontop's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 62 63 64 65 66 67 68 69 70 (of 194 pages)
![]() I no get anything to talk
|
#thebuharieffect y'all
|
#thebuharieffect....... ![]()
|
![]() Nice wan mama G.......if na olosho nau she for no wear d white shirt com snap with only d ankara and belt
|
![]() Acceptance ke.....wen na d same pipu wey go apc rally yestaday go go pdp rally tomorrow because of d money wey dem go share for each person.....acceptance kor assurance nii
|
Niccur jus said he has been fair in his appointments.......hahahahah Niccur must be thinking we all zombies without brain or cognitive functions LOL [img]https://media1./images/630966f2d729c9c66a9bd25fda8cf4a0/tenor.gif?itemid=4728060[/img]
|
![]() D way e be for naija na sa.....actress=ashawo/oloso and vice versa
|
Buhari......"My able minister of darkness, hafa na" Fashola......"haba my mumu oga, even u dey call me laidat, ma no expose your incompetence oo!!" Rotflmao [img]https:///media/3-18-2018/Mgd9b8.gif[/img] |
![]() So even inside "POLICE d oga dey run corruption and d president wey employ am go tell me say him dey fight corruption...... I laff in "DAURA" [img]https://media1./images/7c35fce1e3ce0a3d4add2ac30cffca1c/tenor.gif?itemid=6117941[/img] |
![]() Som pipu go jus wake up for morning begin talk rubbish [img]https://media1./images/2183390c33417d017eaed6a53d80fb64/tenor.gif?itemid=4790020[/img] |
![]() Wait ooo....no be moustache dey chioma face for d second picture so??
|
![]() I wonder who will eventually "Break Nigeria" between
|
![]() Choii!!!.....see as empty seats full everywhere
|
![]() Naija pollice wey dey close work by 6 pm due to security reasons
|
Hehhehehe!!!....NCAN be like.....which one be James Peter again?? Abii d guy no get tribal name nii.......lol [img]https://media1./images/b480cc12028144f93717703c3895c2c6/tenor.gif?itemid=13077778[/img] |
![]() I tot d new IGP disbanded these Fúck-SARS (F-SARS)
|
![]() We all know were America stands
|
![]() Adeniyi Ebenezer and Oluwagbenga Ejikunle (aka Ayomide Kate and Sussan Ayoola)Na awa afonja pipul again oooo!!.....lol [img]https://media1./images/f5f97f20a51dde0f0ffd5c64927d1bb2/tenor.gif?itemid=4684379[/img] |
![]() Choii....dis na temptation [img]https://media1./images/e64ca63a2ff2602fcb372b5a8e7dc294/tenor.gif?itemid=4891968[/img] |
![]() U mean we should take d palm wine drunkard herself seriously??
|
![]() Shít to you na im u com dey rant so??....ma hear say d tin no pain u
|
![]()
|
![]()
|
![]() |
![]() |
![]() Na wa ooo.....pipu dey sha
|
![]() Wait......una sure say nairaland neva turn celebrity blog??......abi d celebs din dey pay for front page??
|
Awon jet li [img]https://media1./images/7c35fce1e3ce0a3d4add2ac30cffca1c/tenor.gif?itemid=6117941[/img] |
![]() Next level of Vote Buying ......lol
|
![]() The way money dey change hands ehn??.......nawa oo
|
![]() Very true.....dats why all of dem are supporting buhari to continue to keep EFCC off dia backs.......we need a new person to expose dem jus like it was exposed after Jonathan era
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 62 63 64 65 66 67 68 69 70 (of 194 pages)
