Bossontop's Posts
Nairaland Forum › Bossontop's Profile › Bossontop's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 60 61 62 63 64 65 66 67 68 (of 194 pages)
![]() Make we hear word jareh......na so all of una dey talk [img]https://media1./images/0937ff699005db6a14684fb98962656d/tenor.gif?itemid=10493100[/img] |
Now na hair??......nothing pesin no go see for dis naija aswear!!! [img]https:///media/3-18-2018/Mgd9b8.gif[/img] |
1Poposki1: ![]() [img]https://media1./images/bc858e69d5022807b84554b2d4583c10/tenor.gif?itemid=5122019[/img] |
RIP Man!!!!.......no one really knows what tomorrow will bring |
![]() Oya take am.... [img]https://media1./images/bc858e69d5022807b84554b2d4583c10/tenor.gif?itemid=5122019[/img] Rubbish!!!! |
![]() Congrats sir and thank God for d success of d dedication but oga lalasticlala why am i seeing "GOAT there instead of "SNAKE"?? .......abii na my eye de pain me nii?? [img]https://media1./images/2a8c16ba3bac31f0e39648de78e14406/tenor.gif?itemid=4384531[/img] |
|
aro1:Glory Glory Manchester United |
My pipu s per usual make una hug assnal fans ooo...... make we no hear story later NB.....we don climb dem for table ooo GGMU
|
Hahahahah!!!!!
|
Hahahahah Assnal........hafa?? Rotflmao GGMU
|
So??.....
|
![]() Buhari is d worse tin to ever befall Nigeria it is very clear to everyone that apc is a party of rogues and corruption hiding corrupt pipu and d attack on d CJN is witch hunting because dem jus wam comot am to put dia abóki there......but zobies will still not see dis because politicians do take dia brain play bet naija........fighting corruption my black äss With did i can also say all zombies are corrupt!!! P.S. Zombies can argue with buhari [img]https://media1./images/18321c7ec7b6c09fec3aa0c244d42ea0/tenor.gif?itemid=4484642[/img] |
![]() What is the name "buhari" and "Award" doing in the same sentence for God's sake??
|
![]() As usual she dey high on palm wine
|
Hehehehe.......dem be like "We buy your story but you no give us CHANGE" .......LOL [img]https:///media/3-18-2018/Mgd9b8.gif[/img] |
![]() Bbnaija go make more money again dis year b dat |
![]() Castrate d bastard ASAP........no tym |
![]() Pls can any zombie point out even one fulfilled promise from this list of promises, only one oo......make e nor be like say i dey ask for heaven and earth FOLLOW WHO KNOW ROAD
|
![]() Coming from a party that has a world renown and internationally acknowledged LIAR as its "Minister of Information" .........i laff in back to Daura language
|
![]() Ma jus dey observe
|
![]() My pipu my pipu.......las las konji issa baskard
|
![]() Can u imagine dis "Fat Fool" ......even if you wan use payint na ur sister own u go carry.....ur blood sista oo........make dem jus shoot d eeeeediot
|
![]() So out of dah 800k pipu only like150 or 200k will get admissions across naija.......JAMB na anoda government money making scheme aswear
|
![]() Chai.......even cow follow dey do 4+4 sign........dis zombies won kee me with laff [img]https:///media/3-18-2018/Mgd9b8.gif[/img] |
![]() More like d Dollars has convinced him to endorse Gandollar......heheheheh!!!
|
![]()
|
![]() See pesin wey buhari use and dump like tissue paper still dey lick buhari ass upandan......chaii.....i no even wish my worst enemy to be zombie...aswear!!! [img]https://media1./images/34e454b09a79f7825c06e0102171ab7a/tenor.gif?itemid=9410251[/img] |
Chisos!!!......see ojuju calaba [img]https://media1./images/b466db12246bdd84689de3fc8015d42b/tenor.gif?itemid=5027538[/img] |
![]() And so d downfall of the Almighty IPhone began
|
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 60 61 62 63 64 65 66 67 68 (of 194 pages)
