BRAINEE123's Posts
Nairaland Forum › BRAINEE123's Profile › BRAINEE123's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 16 pages)
ANDREW2EIC: Not actually bro! I only hand-picked the answer without bothering myself with solving. If u look at the question very well, we were expected to get a number whose log to base 10 is 0.3+++.Chai! Na watin i gat sha, bus i spent about 3min b4 my head kon strait. Dat kind af question no surpose dey no 1. Anyway, i still thank God for His favour. |
DaizyJims: No mind him jare, his real talent never ponder on him niSee ur mouth! Go tel ui to start ECOHERB na ! Or ECO-MEDICINE..lol.. |
Arlex: SIR i don't think any thing can be done to d result.i also scored low.it can't be rectified.God go help pesin 2ru dis quagmire o! |
UI needs to tell us hw dem mark how pume o! A bi dem no program d computer well ni? If u surport this,join me as i raise the notion o! |
DaizyJims: babalawo ke!?#shocked! So, na "Yoruba and Traditional studies" u wan study for U.I abi?lmao!Na Herbal Medicine na |
DaizyJims: Brainee wan break my ribs la! If u be coach, u for be like Arsene Wenger oh!Coach keh! babalawo lo sure ju na! |
renaissance: se alaye darara koye mi.hw can 1 reach evry part of 9ja 2ru 2go wif #5.tobale somi dolowo,kia ni ma open reMo le so e di olowo nau! These are what u need to bring: ewure funfun,ata gbigbe,ataare meta and ako obuko kan with ur left testis...lol...go open 2go abeg. It's very economical. |
renaissance: @brainee. i'm yet to open another 2go a/c.maybe i"ll open it after my admission.i had used my 2go a/c now since jan,last year.i don 4get my a/c id and password.E ma wo bo bo i sha! U must be a millionair o! U no knw say wif N5 u can reach every part of 9ja 2ru 2go? |
Mikebis: dat wan simple na,walai u fit solve am wtout calculator jo,no b mathIf i hear!! That quation was a trap 4 unwise students. Any attempt to solve dat que without calculator wil cost u 5 minutes+ a good exam taker is expected to jump such question o. Bur if na u be H.Eistein pikin or kyle xy,u fit solve am within 1min as expected of us...lol... |
Fynestboi: lmao c questn in addition to this can i get a snapshot of the hostel room 4rm boss them..Na zik hall i do ma nite o! I swear, i see home theatre inside ma guy room o! Zikites lyk aro wela! |
renaissance: @BRAINEE,MY COURSEMATE-TO-BE.HOW IS EVERYTHING NA.I'm bursting 2 see u in d coming session in eco dep.d maths on saturday no be beans o just as u said.how can some1 solve dat kind maths without calculator.all d same,i still thank THE ALMIGHTY GOD.No mind UI jare. I swear,the pepu way go gat 70+ for eco dept go dey few. Just imagine dat que 1 If the log of a number in base ten is 0.346 bla bla bla . Find d numba.how can one solve dat que without calc? With some wicked wicked further mathz lyk dat. Anyway hook me on 2go @ brainian |
Mismak: yeah!....no one knw His wereabt jawe!...I think He once told us that unilorin offered him admission. So he should be in sukulu ni yen o! |
blezzino: Abeg watin be d usefulness of d change of course,wen d fall back course they there..plz throw more light...I chose eco as 1st and education nd eco as 2nd choice. I also used eco as fal bak one and edu nd eco as fal bak 2. So if i do nt see ma name for neither, I plan to change to geo. Ma pume score na 54 |
Abeg hw much ui go sell the change of cox form? |
shakur07: blatant truth oh ..baba ao yhu dey lah help me beg UI make pharmcay cut off no exceed 64 abeg ohI dey isaac office naw o! Watin ma tel am? |
Sadeluhv: Oniro!Mi o pa ro oh! D maths affected ma score gan o Dem gi mi 54 |
Jossy4luv1: low ke?...u get gud chanceMAKE HIM START TO DEY PACK LOAD WEY HIM GO CARRY GO UI OH! but wait o! wetin pesin wan learn 4 zoo? |
shakur07: den yhu score go don port to minus sumtin niyen cos naija age is nt on d positive side oh ..naija dey grow backwards ni naoor bera stil, 5 factorial minus 12,then divide the ans by 2. YOU HIGH DAN KILL ME OH! |
shakur07: google yansh mi tho sure dah 0.5 on top is for ma modas wey get three heads oh make dem no vex for me ..wwerin UI jam yhu nana 9ja age minus 9 dem dash their papa o! |
shakur07: ayaff 20.5weyrey boi |
demmygold15: My life. 42 and 233 in jamb i put in 4 Economics pls what is my hope or i shuld 4get. Pls reply.u try broda. that maths no be beans. i finished my eng, goe and eoc in 1hr and 2min.when i enta dat maths,i see que wey i no the concept,but found it diff to get the right ans. am nt sure that all those que have correct answer oh! see on of them the length of diagonal of a cuboid is 9cm.If the base area is 4cm sq,find the height. that question no get ans 4 the options oh! u fit try am |
PLS AM SORRY 4 THIS POST O! IF U DID MATHS IN UR PUME COMBO AND GOT 70+ SIGNIFY. because I DISCOVERED THOSE WEALTHY SCORES ARE 4RM THE PEOPLE WITHOUT MATHS IN THEIR COMBO. THAT MATHS NO BE BEANS OH! |
ishowdot@gmail.:Not @ all. Skills 4 putme and course exams are't correlated in anyway. I said this because,i have seen cases. |
Akby: Wooooow! At last the result is out as said... Would like to use this medium to congratulate everybody that made it above 50. It wasn't that easy but congratulations. Welcome to the first and the best and also how come nobody is repping my dept *sobs* electrical/electronics students where are u now? #Para_Mode show oooo before I provokeNice one sir |
Tuunjii: Can som1 pls Direct me on step to step On How To chech D result plz....wanna check for my kid sister and am nt getin it rite with Diz U.I website....help frm any one plz....*urgent*Use d page that u used to print out ur invitation letter. |
Eco aspirants,make una show face abeg. We don see 54 and 69 God will favour us in Jesus name. |
Oluwa o! I thank God oh! O fi 54% damilola. D most important is d admission list. Hope dey. Jj9ice...i belv u till the end..congrats to everyone |
Sinzu, ur yarniz don change oh! Watin happen na? |
jj9ice: i saw ur miss call babe, 'k @brainee ur miss call toooooooo ring for head. misss uNi bo lo fi fone si nao?...just wanted to hear ur voice ni jare...hw ur side na? |
So UI no won make all the results dey explicit like last year own. Na dat wan for sure pass oh! because we go fit knw our fate 4rm our departmental performance. |
laryom1: U see, if u chuse a particular optn, u gonna stand al d way dat it's coret. Neva judge a meaning f any wrd wit it dictnary meaning, judge wit cntextual meaning. UI jst wanna cnfuse yu.Thix na injection afta death. Letz wait 4 result jor...ma ba ye mi je pelu UI logical questions |
laryom1: whr av u seen d meanin f ur own 'ad hoc'?Dat guy correct ma! D ans na temporary! |

that aside, the highest for this years' putme is still unknown to peeps for now. Last year was 88 and they are both from elect/elect and mbbs so watchout same thing might just happen. MBBS students congrats ooo like u guys are much here but my fear is the cut-off mark. UI admits best of the best so won't be surprise if the cut-off for MBBS this year is sooo HIGH but no qualms if u can't make it there would always be a fallback. UI admitted 125 students for MBBS last year so this year too might be within the range.