BRAINEE123's Posts
Nairaland Forum › BRAINEE123's Profile › BRAINEE123's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 16 pages)
.... |
I gat a guy goin 4 zoology and gat 46%. Any chance? |
The admission list would be released on Monday evening! |
matson247: Which of these is the World Most Recognized course ?. Think before you answer.Y u no put ma HERBAL-ECONOMICS? |
Sniper4real: na true, which matress correct passNA THOSE ONCE WEY DEM DEY SELL FOR ALABA RAGO NA! |
Mesopotamia: #coughs....u mean compac disc?SMNODNOC <<< SPELL AM 4RM YABA LEFT |
Leystra: Abeg... wait for me o, make I go meet my Pman make e arrange some kudi for me join d one wey dey my hand, so we go follow go 2gether...I DEY WAIT NAW! |
baebyfaze91: Exactly baba......guys dey vex oh! mouka keh? sinzu u dey hear missions? |
Sniper4real: sha pack wella, pack cd wif itharbar! o fe ba ye mi je ni yen naw! |
baebyfaze91: U'r on point baba.....dis na geniuses arenaU funny sha! U dey talk about aggregate? Me wan go buy d bag wey i go use carry my load go UI na! Watin concern me with aggregate? |
A round of applauds for every dude on this thread. To be candid with everyone of us,we are all brilliant. I said this because almost everyone on this thread was among those 7000+ shortlisted candidates. Nice one! |
The cut off marks and the first admission list are ready. They would be released on Mon 7th Oct,2013. From a reliable source. |
Jossy4luv1: Pls my ogas=note that all candidates that score 50% will be admitted into the first and the best university,,only that it may nt be the interested course you filled in for...the cutoff of each course will depend on the carrying capacity of the department,,the candidates that did not score up to the required mark but score up to 50% will be admitted into the course they chose for fallback course,that's if their score is up to the cutoff mark of the fallback course,bt if not ,they will be admitted into another departments where there is space.....if those that hav 50% are like 3700 candidates,all of them will be admitted based on what i wrote bt note that those that score up to 50% cannot exceed 4k.....HOPE MY ANALYSIS IS CLEAR MY OGAS IN THE HOUSE...GOD BLESS U ALL......joegbemiga on 2go or 07062339347Oga jossy abeg help me beg UI make dem knw gi me any cox outside ECONOMICS ; EDUCATION AND ECONOMICS or GEOGRAPHY...OR BERA STIL, HERBAL-ECONOMICS...u knw wat i mean¿ |
UI go chop pankere for dis list wey dem dey delay o!....i swear aya mi n ja baje! |
Dr.'Hesjay:The ondoists ngbo ki ni man yen se fu n yin nau? |
Attah Ojoma :It's a pitty anyay. May their souls rest in peace |
Dr.'Hesjay:Datz what dey cal type A witchcraft. But warin d man do dem na? |
Fynestboi: i dn warn u to stop drinkng kunu with epa bt u wnt hear...Lol...kunu ati epa bawo? Burukutu ati guguru lo sure pa! Anyway, i don go 2ru d girl previouce posts on OAU thread, there, i saw where she quote ur post. So am convinced naw.... |
Sleek_Hoyeen: hahahahaha... Funny sis...:-)U told us dat u are a ui aspirant. On checking ur profile,i noticed u registered on 1st of Aug,2013. If u are 2ruly a ui aspirant and was able to reg on nairaland, i think d first thread u should have posted on is this UI thread. Mind u, this thread is always on d 1st page. Why is it dat it was when fynext stopped postin dat u started? Shakur,if she dey sure make she drop her 2go id naw. If she fails.....na..fb |
shakur07: no be finestboi jareh i don find finestboi sef bur nt in ds thread sha hn dey do hn moderator work..no mind braineddU go see say i talk am! |
Sleek_Hoyeen: [/color]WELCOME TO THE 21ST CENTURY!!!!Na fynestboi dey post dis kain tin |
Sleek_Hoyeen: lwkm...indeed!Dis yarnix is not feminin indeed |
Una sure say diz sleek new grl no be finext boy so? Her yarnis sounds as if she has been wit us b4. |
Mesopotamia: walahi,na first class u go carry come house...letz commence lecture.Hahahahahah! Mo gbe o! 1st class keh? Oyun lo n je be o! Ma ba ye omolomo je nau |
shakur07: noe be only yhu oh bur as e dey nao sef for me market dry like sahara ..dont woory bro hustling go pay we go make am big b4 resumtionAmen oh! Na zik aro dey o! Na there i wan make we dey o! Waiai dat zik hall be lyk sonia prison wey dey prison break. Abeg, oga lilly ,who dem dey cal Jaye for dat hall? E be lyk sey na hin be d Nicherio for dat hal o! |
shakur07: Money has lots of names !!!Maga's pay A ku ku ni se. Na ui cox am na |
shakur07: google yansh of life ..sho wapa ao hx bin ya day so far naoNetee mi to gbayi! Wo, ma je ki n pa iro fun e, na hustling feild i dey sinx mawin o! Hw ur syd na? |
emmyeuler1: join us here https://www.nairaland.com/1147658/nairaland-mathematics-clinic/70#18549921 nairaland maths clinic......Which clinic pesin wan go 4 maths again? Exam Injection na dey tire u? At dis tym,we don komot 4 maths clinic,na acceptance clinic we wan go nau oh!..lol.. |
Mesopotamia: Dis is funny: Yoruba mothers produce the best range of slaps: Igbati, Ifoti, Igbaju, Igbarun, Iforun, Ifakun , Igbadi, Abara. etc These are types of Slaps that will make you think you were an adopted child. IGBARUN will make you correct your wrong doing lesekese! The beauty of IFOTI is you will confess your sins on the spot. ABARA will make you confess all d crimes u committed without hesitation. With IFAKUN, u will sweat in cold weather. ILADI will make you pee in your newpants! Now, IGBAJU oloyi is the worst of all... This will make you do all of the above at once! God bless our parents for the good upbringing! Enjoy ur dayWeyrey! |
Dr.'Hesjay:Letz keep our fingers crossed na! |
Taylor184: from the day 1 ive known,u are always talkin sense...o ri e pe ju.Lol....na fact na! |
Don't welcome any weak speculation concerning the method UI will adopt. UI is not a full to use the o'level result of 6 A s jamb of 260 and pume of 45 for admission decision. Their correlation is a scatared type. Letz hear 4rm ui officially. |
D man doesn't want to b buried alone nau.. Is it wrong 4 his frnds to accompany him?