BRAINEE123's Posts
Nairaland Forum › BRAINEE123's Profile › BRAINEE123's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 16 pages)
crispin kc: ewo omo radarada yi wheel barrow ke o boy instead u go de congratulate me 4 a job well done u wan carry me go yaba left ema ba aye mi je oHahahahahaha! Shey u no knw say 2day na comedy galore ni?as to make fynestboi baff day a lively one. Oya make una increase d microphone volume. |
Taylor184: main boss mi.....abeg,no vex jare!!!!na 2004 i wan wyrt faYeh mogbe o! I b youngee o |
emekakelvin: No let person fall from chair break wrist ohohoh.......SALTSAbeg na fall o! Na fork lifter tinx o |
Taylor184: Brainee abeg,borrow me dat ur wheelbarrow pls,i nid to transport dis guy to yabaleft......his condition is gettin critical....Wheel barrow na fit kari am na! Na omolanke we go use |
Taylor184: hahahahahaha.....abi nw....even brainee wey don finish sec skul since 2001 sef no carry anybodi cum....wetin con be my own wey i go carry family come**Putz ma burukutu calabash 4 one syd** headin 4 ma pankere. |
shakur07: na xo yhur behaviour bad ni * me sef wont cee anibody to come for me dah day bur shebi na ordinary matric * convocation gangan ni kokoUr head is there! Chop knockle! |
Taylor184: Ahhhhhu harsh gan ooo...i no dey drink burukutu jor,iffa try burukutu ehn,na shakur go carry me reach ausU make me rememba one gay 4 ma street. D guy high one day ehn! Na wheel barrow d bar man 4 where hm go drink take,take push am kom hux. |
Taylor184: lolz.....shakur,we suppose do shayo galore insyd skul sef.....on matric day.....abi aw u c am na!!!!unto gegemu plus vodka tinz naOmoo dat matric dey lasan. Na jacking day e go be 4 me o! I no ku ku ma gat anybody way go come 4 me! |
Ai-bi-ke:Hesjay don burst ma testis wif vocabulary o! E gba mi o |
Taylor184: omo iya mi......kilon apenPadi me! Oya gba share**burukutu inside calabash** |
shakur07: cee as yhu spoil yhur VC"s name sef * ds guy yhu b learner ohShey u knw no say hm name na adawale ni? Dat hin math na ada o! Hn use dat math cut ma score lyk weyrey |
Taylor184: no mind him....smal tym nw,hm go dey talk say hm no dey do aro,say na mellanby hm want*smh*And uuu go enta kuti hall. because e b lyk say fela blood dey ur vein..lol |
shakur07: whether yhu like it or not oh # Na zik we go dey i mean d two of us * yyhu too dey do aro naoU dey joke ni? Which kan zik? Wey prof isaac folorunso adawale dan post me go melanby! |
Taylor184: mayb d guy don drink gegemu na.....gegemu wey dey don soak for 3daysWeyrey |
Fynestboi: [color=deeppink] you deserve a medal for this[/color]Hahahahaha |
shakur07: wherhey man ** yhu don high ds mawning abi**chewing pako** |
BRAINEE: oya! Shakur raise d canopy stand. SHAKUR: Ha! Google yansh mi! I dey raise am na! SINZU: See as Brainee and Shakur dey do lyk say dem nver chop. TAYLOR: Abi o! If na woman mata na,shakur go gat power. SHAKUR: Hehn hehn!Na weyrey dey wori u. DR HESJAY: DJ change dat music abeg. Na be burail we dey do 4 here. BRAINEE: Abi o! make him play skelewu. SHAKUR: Make una waij fest,wey fynestboi? SINZU:E b lyk say him dey dress up. TAYLOR: Abeg make him come quik jor!Mahh pure am palmie 4 body. SHAKUR: Omooo no babes 4 dis party o! Fynest,wey all d girls way u invite na? FYNESTBOI: U dey crazzze abi? U no carry any grl come,but u wan carry anoda pesin own go abi! SINZU: No mind shakur! Him go dey do aro lyk T-Bag. BRAINEE: Oyaa o ti to ba i ! Enough is enough!...clears troat...FYNEST PADI ME TO GBAYI! HBD. U GO DAGBA LYK METU WAY DEY BIBLE O! Oya make all of una folo me say AMEN! |
Mesopotamia: when u'r going to dat section,go with ur vaseline and tissue.Weyrey! |
Sinzu e b lyk say u no gat work, abeg if da is any oda tin u can do to pepu's post a part 4rm lykin,jast do. I sugext u love or SAMPLE their posts if posibu |
Taylor184: simi pretzy....no mind me fa!!!!uv bin on nairaland all day,dont tel me you are waitin for d list oooTaylor me to sure! Na inconvinience urself wif anxiety! Na al of us name dey d list! |
zezeny: Wa gbayi, wot can I say dan "Welcome to Mellanby Hall, Nigeria's Premier Hall"Dancin...galala... |
zezeny: Wa gbayi, wot can I say dan "Welcome to Mellanby Hall, Nigeria's Premier Hall"Dancin...skelewu... |
Mesopotamia: bros,abeg go for commedy.....datz ur calling.Mogbe o! U go fear callin na! Oh u fit help me beg ui make dem start eco-comedy as a course of study? Abi na b because of ...dem start herbal medicine? |
I jast gat a fact that ui's adm quota/capacity is 3900+. Comgare that wif 3700 pepu who gat 50 and abv. And mind u dat,ui only short-admitad 2700 last yr based on general low performance. There is hope for all of us. We are jast waitin 4 dat list to cure our anxiety. U can confirm it 4rm dis link www.ui.edu.ng/content/evaluation-ui-post-utme-model |
Mesopotamia: z diz mandarin?Na mind dat dude jor! |
shakur07: yhu noe get liver to do Aro abi * #teamzikitesNetee! Na 2ru i talk o! Aro!!! Emi keh? Bera folo me go melanby oh! |
zezeny: While u await ur cut off nd list, express ur faith by answering dis simple question. WHICH HALL OF RESIDENCE WILL YOU LIKE TO STAY IN THE UNIVERSITY OF IBADAN AND WHY ? (Male: Zik, Mellanby, Kuti, Bello, Indi, Tedder... Female: Queens, Idia, Awo).Initially I aspired to be in ZIk because of d lively pattern of d zikites. Buh due to further checks and balances,I focuse my aspiration towards being a MELAMBITE.Am nt too inclined in aroism! |
Odunhana: Una dey try for here ooo....838 pages. KaiOdun to sure ju! Ba wo lo se n lo na? |
Good morning to everyone on this. thread.For a long time,we have all been waiting.Congrats too you and me that the silver layer behind the glooming clowd is about to surface. Don't panic ! UI always have unique model for her admission screening. So if you have 50% and above ,you are a uites already. But it might not be your most preferred course. Congratulation once again. Re adjust your shoe strings,bcox ui would say smtin 2day. Love u all. |
Mesopotamia: if na dat one,no worry coz na ibadan championship i wan playNotice!!! This is to inform all the female uites,the daughters of ui staff members,the female ui prospective students and all the ladies in the neighbourhood communities that sinzu is planning a disastrous invasion on them! Lol... |
renaissance: how categorically sure are u?Very sure |