Brownlord's Posts
Nairaland Forum › Brownlord's Profile › Brownlord's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 146 147 148 149 150 151 152 153 154 (of 173 pages)
Slyp: pls i like to know you.aii man, hw u intend to do that? |
haryhorku: good 9t and sweet dreamswhy u dey tell her gud nite, u no go wait make she see ur galaxy, i won know since wen galaxy or tab begin use etisalat 200 bundle, abeg hw u dey use subscribe? |
JOYCEOUS: Guys i abeg, am feelin slipy already.plz dont go yet, ur skool boy won prove himself |
haryhorku: whats so special about bb ,bb my foot, am using galaxy s3 boywhy u won draw ur leg comout now, okay, give proof, ipad 3 bold 5, me using, i fit show proof wit picx right now, u prove urself |
haryhorku: i no dey follow you argue i don get wetin i needed.....thanks brownboyaii man, u be sure boy |
haryhorku: are you on whatsapp?u see wetin i mean, Joy dey use bold 5, yet u dey use xpress music, kai, JOY don fall my hand, see the boy when u go mingle with, u no fit ask for her pin, na watsap u dey find, soon u go ask if she dey on 2go |
haryhorku: i like you Baby, dont give that brown your number o... I will call you in the morning my love , brown lol lol lolhahahahahahaha, bros u no go skool u no sabi the law of demand and supply? wetin won carry her give me number when i no even ask for in the first place, my guy wise o |
haryhorku: you got my number call etisalat customer care now and confirm ,na 200mb per month i dey use. I beta pass una lol lolsheit, 200 what, so how u won take dey call Joyce? |
Slyp: female living in uksee ur mouth, where in UK are you living make i confirm you one time |
haryhorku: forget that parole she be my girl already yeye guy, you know hear, joy tell him to park welldey decieve urself there, u nor knw if i knw her reach house, u dey dull urself, she be ur girl and u dey hustle for her number, Joyce first impression hes not even sincere, is this the kind of person you want to be....? |
haryhorku: flash me now pls...08091287031na even etisalat free bundle u take dey hustle woman since, choi, girls don suffer |
Slyp: femaleSylvester u don be female? |
haryhorku: i beg no dey scare her with that kind thing, she no be small girl...my guy i beg park wellSee ur head, woman wrapper, u tink say na so dem take dey win woman, baba calm down |
Slyp: any serious minded person here?As you they say any serious minded person here, you need to introduce youself, at least your gender, abi u never hear say same sex marriage now kirikiri now LOL, plz what ASL |
JOYCEOUS: Oya park wellJOYCE no play near me o, i danger pass as u tink o, if i smile at you alone, that na 9 months straight, so just calm down |
haryhorku: you dey vex?nope bro |
I'm a boy,My boo loves me so much,she never double date,I'm d only guy she is always thinking of...what I'm I? A) Learner B) Fool C) Idiot |
haryhorku: he even parked so well lol lolmake una rest na |
Tusky44: The brownlord and madcow never returned? Well i hope to catch him next time and be ed him. My sins are forgiven and the missiles of the ghosts follow me until i meet my next enemy.my friend, not everyone is as jobless as you are, you dont expect me to be online on NL waiting for you to post trash |
Tusky44: Where is that lost soul "brownlord"? Come back to this thread and let me use your dirty blood to show example this night! You should learn to avoid confronting anyone on NL if you are not a disturbed mind too. Come here let me slice you and your future right away! Be damnedLook at this idiot, my friend seek caution and apply Gold circle for national peace, an attempt for you to jama muaness the gods |
Tusky44: You are not even carried enough. Ordinarily i would have blessmentua'd you but you are a rotten banana. The gods are wise but may they feed your carcass to the goats. May your oyokos shut at once and your third leg remain redundant. Ba5tardthis is not karability, if you are carried, you are to romance muaness and not to go paripasu, what is now the case |
ikekings: Are you a lady?my guy park well |
ikekings: Status: seriously searching... Any lady can serve short or tall, beautiful or ugly... I can manage...Just as your post, no direction |
pinky lips: Am single,pretty,tall ,well shaped and brilliant......won't hurt to meet someone nice if any herethat nyx, like to meet you too, are you game? |
tellwisdom: You are a disgrace to mankind and to the entire community where u sprang from....you should be honest to your country, nt acting like a fraud which Nigerian is known for...You and I know this gun isn't a real combat rifle, a well trained soldier shld have...believe me, I can slap a soldier with this woody gun in his hand...#wat a pityI dont know the rifle a well trained soldier should have Minister of Defense please educate us @ the bolded, lol even ur spirit self don waka leave u as u dey type the nonsense, anyway everything is possible but my advise is before you do that, try to WILL the 21 inch tv which is the only property u inherited from ur father to your next of kin before the madness before u, cos u will not leave to write your will the next minute |
tope24: Choi bros u don provoke oooo.bros sometimes when u come NL make u just see wetin dey happen, na just nonsense u go dey read nigerians dey talk, imagine that idiot when never kill rat for e life dey make noise no be say em even know wetin the mission dey all about if no be say e manage subscribe etisalat for that e touch lite phone |
Tusky44: For everyone who joined the bandwagon to abuse doctowkus (whatever the name is), let Ogun hammer your slavish heads. Thick brained heads wanna show off. Make your comment and ignore his own if you don't like it. gays.By that same power bestowed on meanness by my 105 fathers is, I and only hereby fire that today go tomorrow come, may ur walk and jam catastrophe, an attempt to go paripasu book haram remain ur case, to god I have seriously landed |
obadiah777: THERE IS A SCRIPTURE THAT SAYS LET THE DEAD BURY THEIR DEAD. I WILL GO ONE STEP FURTHER. LET THE DEAD PROTECT THE DEAD. IF YOU ARE IN THE LORD, THEN THE LORD PROTECTS YOU. YOU DONT NEED MEN KILLING OTHER MEN FOR YOU. SEE NOW IT IS BECOMING CLEAR THAT YOU ARE A DEMON. YOU ARE DEFINITELY NOT OF THE LORD. YOU HAVE A CARNAL MIND.I choose to ignore u, cos u just a goat |
tellwisdom: See gun wey no fit kill common Goat; na em dis people dey display for world to seeI can bet my life, in the whole of your miserable life, you've not killed. Chicken let alone stab a human, Shebi dem no dey see ur size for kaki, or ur size no dey butt when u never go join the army make u for dey shoot rocket, God purnish u idiot |
dayokanu: www.nairaland.com/attachments/617590_1_JPG63c85d8fea3a65f4a0888e30607c53a7I dey wait for person to come here lie say this girl dey among the soldiers wen go mali |
obadiah777: YOU ARE DEFINITELY NOT OF THE LORD. YOU ARE OF SATAN. ONE OF THE COMMANDMENTS IS THOU SHALL NOT KILL. AND SCRIPTURE SAYS 'CAN TWO WALK TOGETHER UNLESS THEY BE AGREED ? ' SCRIPTURE ALSO SAYS ' DO NOT BE EQUALLY YOKED WITH UNBELIEVERS' WHICH MEANS WHAT ARE YOU DOING IN THE MILITARY IF YOU ARE A MAN OF GOD ? YOU SHOULD NEVER JOIN AN ORGANIZATION WHOSE SOLE PURPOSE IS TAKING LIVES. AND THE FACT THAT YOU ENDORSED THESE GUYS TELLS ME YOU ARE SATANIC. YOU ARE DEFINITELY NOT OFF THE LORD. THOU SHALL NOT KILLPlease explain the bolded, if I understand u well, if am a Christian what am I doing in the military? Means the security of the nation should be left in the hands of ur village masquerades abi, I really need to see u so I can give u a dirty slap for selling ur stupidly to the public for free |
sweetcocoa: Shey person wey never marry single abi?No only person wen never born |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 146 147 148 149 150 151 152 153 154 (of 173 pages)
