Bymigokeph's Posts
Nairaland Forum › Bymigokeph's Profile › Bymigokeph's Posts
if dey born Gani wen den born me him 4 no fit shout. great man of his tym |
na waooooh so wen he joins una he becomes credible. APC! APC!! APC!!! hw many tyms I call una |
[color=#000099]house a..l..o..n..e if u kw wat dat mins[/color ![]() |
lovers or hater una do well ooooooooooh. nomata wat his workin. |
even pple like u Asari sef dey talk about greed, wat hpped 2 d money given u 2 sent nigerians 2 skul abroad. u dumped dem in a sec. skul in Ghana & neva reached dem again. because Gej has refused 2 give u & ur mate(BJO). u cant make him lose if he wants 2 come 2015 |
shun dis tori! naija dey speak french, hw she manage write d book in french. bad bele go b bad bele. afta polishing her. dose she look like an enslaved. Naija every body 1 make am fast. if am lying den make d book b free so d poor & co-enslaved can afford. Soon na election she go 1t contest 4 Naija in name of i was enslved in france so VOTE TO STOP MODEN SLAVERY. USE UR HEAD OOOOOOOOO. NO DIS IS NAIJA NOT FRN |
its not natural. odawise ur stil av sum iota of LUV. u can rememba bt not mis. |
@teewhy. i dey laugh oooo. i still dey laugh.dat wont na dream |
tink guys r dat easy 2 predict eh. na air u go cash |