Camos's Posts
Nairaland Forum › Camos's Profile › Camos's Posts
I'm unable to Sub ![]() |
Member suppose giv am beta coding wea go clear face..Some Usher sef. E get one wea sha wan force me mak I siddon for front DAT year, Oboi e for collect if no be my 0.7 say mak d mata die |
Roma set ![]() |
E for be yearly sef |
Hoverboy27: ![]() |
hh |
See as u just yarn dust with this yeye trash wea u write.. No find settlement melo b4 dem panama ur doings |
boman2014:E b like u no wise..na Akwa ibom get this LGA ![]() Obi dey observe oh b4 u collect |
Better ... Naso dem drop 1 family man after him settle dem with 300k plus.. man wea e oldest pikin na 13yrs, with 3 others wea follow am for back. |
dis one nah Big thief how e wan see 35% untop forex wea dey volatile.. All this agent sef wea too dey like show their self, now wea e matter don cast who go gree bail am wit 50meters. |
Update update update!!! |
![]() |
Better the guy dey always see himself as God..Barawo Only the guy go wan chop money meant for 5 people.. Very greedy fellow. He should be made to account for all the money spent during his tenure. |
Vanzcharles:Barracks Road abi ![]() |
MikeMicheal:Lol the guy is right, the picture was taken in Uyo. That area is Wellington Bassey( barracks road) close to the govt house. |
![]() |
Wetin we gain |
![]() |
Super Chicken No dey fail to disappoint |
Nairaland just use today post irrelevant news. |
Record wea don break sef |
![]() Let him continue to play for Austria |
Endsars protest don make am lose prick |
Waste of effort singing the rubbish Anthem |
You can't self isolate because you intend to go to work Then you must be f**king crazy ...Putting other people life at risk because of salary |
![]() This space is reserved in case Man utd start to dey collect goal anyhow . Modified: ; D ![]() I'm speechless mbok. Even to imagine this same team would face PSG in few weeks nah War. |
Both team mumu sef you no fit predict who go win. Abeg why replica jersey cost this season ![]() |
Z52H637 .Is this worth it ![]() |
![]() This Club sha wan regress by force |
![]() No safe option again for sport betting oh.. Volatile event, today nah Goldmine tomorrow nah Landmine . Alabi Whyyy |





