Literature › Re: The Preacher's Son!!! by captainsinzu(m): 2:18pm On Oct 17, 2013 |
Dis boy don make mi laff sotey my boxers tear...so you mean say na king solo carry him leg cross you datz y u no fit run abi...guy ur story na bomb...and I hope say you go win award o |
Literature › Re: The Preacher's Son!!! by captainsinzu(m): 4:43pm On Oct 15, 2013 |
Lwkm..dis 1 dey funi mi gon,,btw bros 11 o clock far na..haba....pity us |
Literature › Re: The Preacher's Son!!! by captainsinzu(m): 10:45am On Oct 15, 2013 |
Barka d sallah pipo...I don chop ram meat taya 2day
|
Literature › Re: The Preacher's Son!!! by captainsinzu(m): 7:27am On Oct 14, 2013 |
Gud mawnin everybodi...oga rock I salute u well well... |
Literature › Re: The Preacher's Son!!! by captainsinzu(m): 9:27pm On Oct 13, 2013 |
Naso correct man!!! |
Literature › Re: The Preacher's Son!!! by captainsinzu(m): 8:16pm On Oct 13, 2013 |
Lwkm....so d gal na witch...I feel ur fear bruv.... |
Literature › Re: The Preacher's Son!!! by captainsinzu(m): 5:40am On Oct 13, 2013 |
Rock I sight u 4 dat flow and floxy thread o....omor I as c u d tin swit mi enh.... |
Literature › Re: Naija Thug Life (Foxy, Flow1759 & The Rock555 Collabo) by captainsinzu(m): 8:17pm On Oct 12, 2013 |
Baba don join..oya he dey swit my belle..*screamin nd shouting*therock therock therock!!!!! |
Literature › Re: The Preacher's Son!!! by captainsinzu(m): 7:44pm On Oct 11, 2013 |
Rock y I like u na bsay u dy alwayz update..nd u dy kip 2 ur promise...unlike carzola wey start wetin him no fit finish....Tuale babana. |
Literature › Re: The Preacher's Son!!! by captainsinzu(m): 8:55pm On Oct 10, 2013 |
Oga piro were art thou...*inwarrri guy”z voice*abi tym nova reach 4 ur eyes |
Literature › Re: The Preacher's Son!!! by captainsinzu(m): 11:22am On Oct 10, 2013 |
Hbd slimfredo..wullnp...much fun bro |
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
Literature › Re: The Preacher's Son!!! by captainsinzu(m): 8:12pm On Oct 08, 2013 |
Welcum sir...we are happy to see u.God bless you sir  |
Literature › Re: The Preacher's Son!!! by captainsinzu(m): 11:04pm On Oct 07, 2013 |
Oga rock I don nack ma vote 4 u |
Literature › Re: Literature Section Awards 2013 by captainsinzu(m): 9:34pm On Oct 07, 2013 |
Adventure............the preachers son by therock.... |
Literature › Re: A Most Tragic And Romantic Story by captainsinzu(m): 4:57pm On Oct 05, 2013 |
Bros u don catch my heart...I da folo u bumper 2 bumper..I pray dis hits d frontpage like odas... |
Education › Re: The Deplorable State Of Infrastructure In Nigerian Universities (Photos) by captainsinzu(m): 1:03pm On Oct 05, 2013 |
TankGod crutech no dey dere..grt crutite!!!! |
Literature › Re: An Evening With Eva (2013 Triple Award Winner in Crime. Thriller. Action.) by captainsinzu(m): 11:52am On Oct 04, 2013 |
Kay naso u da waste time before you update...I no come dis far 2 cum sitdown da luk o...in otherwords..more greeze 2ur elbow |
Literature › Re: The Preacher's Son!!! by captainsinzu(m): 11:48am On Oct 04, 2013 |
I dey kamkpe |
Literature › Re: The Preacher's Son!!! by captainsinzu(m): 12:17am On Oct 04, 2013 |
Choi can't stop laffin...bros u nearly kil mi wit laff..white legs..u bin no rub cream before u leave hauze...btw..I c u 4 dat oda thread Evenin wit Eva by kay |
Literature › Re: An Evening With Eva (2013 Triple Award Winner in Crime. Thriller. Action.) by captainsinzu(m): 11:56pm On Oct 03, 2013 |
I have bin a silent follower...Tnk God I finally reach...choi bros u gbegbe...u and Rock I no sabi who bad pass.... |