Captainsinzu's Posts
Nairaland Forum › Captainsinzu's Profile › Captainsinzu's Posts
rock make I tok?... |
;DI jst da chew ma chewstick since mawnin da wait...rock I stil da ur back..jst no wan tok since |
Rock dis ur condition conc o....k make I guess...em fada grab like bouncer |
Man must wack he blike u no da chop as before again o |
Rock make I call u for fone b4 u go sabi say I da hungry 4 more gist...no looseguard mi o |
Rock I no want jst disturb u yesterdai cos u dn taya...but as mawnin don reach I must disturb u...abeg cum nack us more yarn abeg o |
lola_bridget: What can I say...Luv the story too much but, o boi no try wear those clothes oo guess u jst join nl |
Uduak peter you don make ur boy wait taya o....cum upd8t na... |
Ooooo...what more can I say....rock you be master....guy nack us more jare |
The rock5555: Abeg giv this poor dude a breakbros I don read d story walahi I no undastand wetin d guy d write sef.......b4 I forget abeg do fast update o |
joseff14: if you haven't read this story, you are missing something big. it's a story filled with puns, rhymes and poems.it's all about the story of a young boy aspiring to get to the island of greatness but he has many obstacles to surmount such as "octopus of trouble", "mother witch", "badwish, bad dream, badwill", "mr oppressor", "mrs jealousy", " uncle doubt", " limitation", etc. It's titled "HOPE AND THE ISLAND OF GREATNESS". if you want to read it follow this http://www.nairaland.com/1224953/hope-island-greatness-fiction-allegory/3.and I am sure the story won't be interesting lik rocks own....Bs |
Can't stop laffing....me self do that kin tin o...say make girls come toast me....I da claim fine boy...bros I stil da wit u o..fire on |
The rock5555: Nawao, oga hope u sleep well.bros I sleep well knwin dat as I da wake I go c nice writeup 4rm my boss... |
Gud mawnin bros uduak...I stil da ur back wella...hope more upd8t dey cum? |
Rock so no upd8t again til 2moro?....u try gan |
Rock I da ur back o...make me smile dis nite |
I da ova feel u rock....I jst da refresh d page everyminutes to read more....since mornin na dis story da kip mi busy.....more greese 2ur elbow |
Bros cum na... |
Bros abeg da fast o..I no fit wait...I da refresh dis page every minutes |
Rock rock rock..I call u 3times...u badt gan...na so mi go da folo u til u go graduate from secondary school o...kudos man |
Rock u don da mk mi taya o....do sharpsharp na |
Rock eh...I dey ur back...more update abeg |
Rock ur yansh rilli suffer sha o... |
Guy y u da dull us na....nw wey I cum da folo u bumper 2 bumper |
Now u got me commenting...guy you 4much..more greese 2 ur elbow man |
Were re my end time peeps |
I will not join in sayin end time tinx..whoop did I just say it ![]() |
I must comment ![]() |
I must comment make he be like say I folo comment[/color][color=#990000] |
The bible says on the last day nation will fight against nation.country against country..parties against parties....brethern wat am I sayin here...runnin wit a big stick shouting..END TIME TINX |
I see* signs* signs* signs.....don't know what to say about this...time tinz end. ![]() |
flolancracker:haters will continue to hate..*spits* |
rock make I tok?...
guess u jst join nl