Health › Re: Agbo Jadijadi by CARUSO(m): 1:03pm On Jul 15, 2008 |
nana: Lol,she wan make i become chubby. I dey Uni. of East London. Which one did u finish from? I know east london uni, my coz used to be up there b4 i was in cardiff uni(bsc), then city, london (msc), in the real world now, with a grad job! i sure say u go be like michelin tyre now, with all the micky-deez and krispy kremes!  NANA MICHELIN, haha |
Health › Re: Agbo Jadijadi by CARUSO(m): 12:39pm On Jul 15, 2008 |
ASL33: This oxford guy and nana no be una i creat this thread for  ok wetin come be the doss abi e no dey get over doss? i get am for house now but i dey fear to shak the stuff it looks dirty and how come they put firewood inside that ragolis bottle it is not firewood it is tree barks i doubt there is juju in it, it seems more like herbs and mixes! nana: Chai,those people sure know how to spoil people's system with sugar. I remember how my mum used to get me the big boxes as a surprise. Sowie ehn. Am doing great o,on hols at the moment. Cant wait to get back to school tho'. Don't worry about your work,all your efforts would pay off at the end of the day. yes oo but ur mama try oo, dey spoil u with krispy kreme!  wat uni r u in? i just finished uni too!! |
Health › Re: Agbo Jadijadi by CARUSO(m): 11:27am On Jul 15, 2008 |
nana: Lol,Doyin if i punch u ehn,gbogbo jedi yen ma salo ni. I for tell u say make u peckham but na oxford u dey,so nothing for u. Go meet your Gp. I still dey connect with london every other week, i only moved here two weeks ago! And u think say UK GP go fit flush jedi-jedi comot for my system? nah!! Krispy Kreme don wreck my system finish, egba mi oooo!!  I go try wonder go peckham or dalston see wetin dey, u can never tell, shebi na london?!  Howz u anyway? guys r working hard here man, it aint easy!!! |
Health › Re: Agbo Jadijadi by CARUSO(m): 11:09am On Jul 15, 2008 |
nana: I no get jedi-jedi o. Shaka lara wa.  so u understand yoruba sef?! u get anywhere wey dem dey sell paraga for london? the way i am right now, i need to down two ragolis sized bottles before i can be cured!!  |
|
Health › Re: Agbo Jadijadi by CARUSO(m): 10:58am On Jul 15, 2008 |
nana: Jadi-Jadi  u sef get jedi-jedi ni?!  |
Health › Re: Agbo Jadijadi by CARUSO(m): 10:53am On Jul 15, 2008 |
ibkaye: ahn ahn, what is 'Agbo Jadijadi'? so fun mi jo  local mixture for piles and back pains i think?!!  u want to try some? |
Romance › Re: Guys - Would You Consider Dating A 19 Year Old If You Were In Your 30s? by CARUSO(m): 10:47am On Jul 15, 2008 |
No big deal as long as the woman in question is matured enough and the fella is not taking advantage of the girl!!
It wont be child abuse or cradle snatching (as some people would like to term it)
Why cant people condem aristos, or girls who sleep with old enuff men to be thier fathers and vice versa for guys with older women?! |
Health › Re: Agbo Jadijadi by CARUSO(m): 10:39am On Jul 15, 2008 |
Anybody fit send me Agbo jedi-jedi to London? jedi-Jedi ti fe she caruso leshe!!!  |
Politics › Re: Fashola And Tax In Lagos by CARUSO(m): 10:18am On Jul 15, 2008 |
bonnyguy: caruso
this is a forum,if you don't have anything to contribute u can keep quiet and go you own way
this is a good topic piss off u self-servicer! did i ask u question?! And is my question not related to the post, u flying fucking tosser! |
Dating And Meet-up Zone › Re: Drop Your Phone Number And You Just Might Get A Date by CARUSO(m): 10:11am On Jul 15, 2008 |
ibkaye: 09799u9p9p234383977378626178528762875r48276325287245r28735745785485824586565485815148
Call Me  if u dont have a phone, why punch your keyboard mercilessly?!  hola senorita |
|
|
Romance › Re: Can You Sharing The Story About You And Your Nigerian Boyfriends? by CARUSO(m): 9:42am On Jul 15, 2008 |
@ALL Guys please dont savage the poor gurl, we all make mistakes!!  @WendyRao, Keep trying, take it on the chin and u wld get better!  |
Politics › Re: Alao-akala Looted Over N1bn In 11 Months – Efcc by CARUSO(m): 9:02am On Jul 15, 2008 |
Dat guy is just a born-thief, pathetic0skin bleaching slowpoke!
To Akala, and his likes in Nigeria Govt. and politics, keep on stealing, one day would be the owners turn to mete out due justice
And if u think u can all escape on earth, wait till the day of judgement!!
Thieving corruption ridden bastards!!!! |
Sports › Re: Nigerian Football Conmen Exposed! by CARUSO(m): 9:00am On Jul 15, 2008 |
These bastards wont quit!
They would come up with anything to con people, even thier own families!!
May they all rot in hell!! |
Romance › Re: Before You Say I Do: by CARUSO(m): 8:57am On Jul 15, 2008 |
Ruby_Pearl: Seriously, I don't know yet.
But when I find out, I'll come back and post it nothing riles me more than a stupid username on nairaland!  |
Jobs/Vacancies › Re: Nigeria Lost Over 20 Graduate In Immigration And Prison Recruitment by CARUSO(m): 8:54am On Jul 15, 2008 |
Nigeria and Poverty!
RIP to those who lost thier lives
Once again, Nigeria has continued to fail its citizens in so many ways and this is another reason! |
Politics › Re: Fashola And Tax In Lagos by CARUSO(m): 8:52pm On Jul 14, 2008 |
niceandkul: NAIRALANDERS, HOW DO YOU SEE TAX WAHALA IN LAGOS I HEARD BANKS ARE TO PAY 500,000,000NAIRA TO BUILD A BRANCH IN LAGOS STATE!!!!! PLEASE HELP ME CONFIRM THIS
IF THIS IS TRUE, THEN ITS VERY CRAZY AND NOT REALISTIC
WHEN WILL THINGS BE RIGHT IN THIS COUNTRY
ALWAYS BE F HELP TO SOMEBODY
NICEAND KUL how this come concern u? u wan build bank, or u get bank or wetin?!  |
Computers › Re: Amazing Laptop With Three Monitors by CARUSO(m): 8:51pm On Jul 14, 2008 |
i have one of it
it is not that special though! |
|
|
Romance › Re: Can I Marry Her? by CARUSO(m): 8:28pm On Jul 14, 2008 |
run for ur dear life!!  |
Romance › Re: Before You Say I Do: by CARUSO(m): 8:26pm On Jul 14, 2008 |
bartigo: what are some of the things to look out for before you say i do as a lady or as a guy before marriage big breast big yansh huge appetite for sex  |
Romance › Re: Safer To Marry: Virgin Or Disvirgined? by CARUSO(m): 8:12pm On Jul 14, 2008 |
jeron1: girl, i like your comment and will like to contact u. jerry_ado1@yahoo.co.uk is my email add e be like say u don craze patapata mad man shit for ur rice or wetin? all dis one wey dem dey tlk abt virgin, u no get anytin tlk, na contact u dey find up and down! jobless mongolian! OUT NOW!! |
Romance › Re: How Will You Know by CARUSO(m): 5:08pm On Jul 14, 2008 |
Gamine: LOL,,
abeg what is pata olokun ?? string pants dem bikini types where a ropey thing is used to fasten them together!!  pata means pant!! okun means rope or string!! |
Romance › Re: How Will You Know by CARUSO(m): 5:05pm On Jul 14, 2008 |
spikedcylinder: I hear Pata Olokun is very IN these days o, just ask Gamine. Lol! My own na banana o. How you check am?  i no say u like banana!  i get am plenty plenty!!!  u want some? |
Romance › Re: Can I Tell My Babe That Am A Yahoo Boy? by CARUSO(m): 5:01pm On Jul 14, 2008 |
yeh tell her and advise her EFCC may be laying an ambush for you all!  |
Romance › Re: How Will You Know by CARUSO(m): 4:35pm On Jul 14, 2008 |
spikedcylinder: 1) Ahh. . . when will you post date it to? I need that handset o! Then i will be the first person in our yard to own a "SET". I will show those ghanian ex-prostitutes who live in the face me room opposite our own!
2) Ahn Ahn! You know those ones cannot hold my "goods" properly na. I will need a proper coste bra! But you are cheap o, what next? pata olokun? 1) i wont post date it for long, till december 25th 2000-and-rapture! I would give u the SAGEM make u dey take shine ghana-ashawo face! 2) ur goods?which ones be ur own? melons or pawpaw? kostay bra cost nawadays, i just dey read victoria's secret and la senza website, and d thing too cost make we go bend down select for yaba now pata olokun no be for u, na baba suwe wey dey rock that one!we go get some nice pata for yaba too!  |
Culture › Re: Do You Speak Yoruba? by CARUSO(m): 4:13pm On Jul 14, 2008 |
mo fe shepe fun anybody to ba fe fi ori gba epe!  |
Romance › Re: How Will You Know by CARUSO(m): 4:05pm On Jul 14, 2008 |
spikedcylinder: Hun, please buy me 1,500 naira recharge card and I need 200k to pay my school fees then i really need to buy that new Acer Laptop, tickets to Basketmouth show and[b] 5 new lacy bras[/b] just another 200k. Send those things ASAP. And, oh, I love you or whatever. do u mind 5 new ankara bra? i go fone MORUF THE TAILOR MAKE HE SOW U SOME NICE BRA WITH ANKARA MATERIAL!!!  |
Romance › Re: How Will You Know by CARUSO(m): 4:01pm On Jul 14, 2008 |
spikedcylinder: Ok then. As you no gree. Make that 50 naira recharge card and 2k for my school fees, then instead of going for the basketmouth show, i will buy his cd from Ik on our street for 150. That one nko?  And, of course, I love u. . . . or whatever. me i go loff but if u cut me now, water or blood no go comot! if u ready, i go write u post-dated cheque for £100 and i fit buy u sagem-handset plus 500naira recharge card  |