₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,837 members, 8,447,306 topics. Date: Saturday, 18 July 2026 at 05:27 AM

Toggle theme

Cbase's Posts

Nairaland ForumCbase's ProfileCbase's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 38 39 40 41 (of 132 pages)

Jokes EtcRe: Who Turn Lolabbey To Lol by cbase: 7:14pm On Apr 30, 2009
na u turn Lolabbey to Lol
Jokes EtcRe: Who Is A Liar, He Or She? by cbase: 7:12pm On Apr 30, 2009
thats her the less concerned baby
Jokes EtcRe: Just A Thumb by cbase: 7:09pm On Apr 30, 2009
Larayat, largeRat grin
Jokes EtcRe: Oh My! by cbase: 7:07pm On Apr 30, 2009
Come, Who dey here? angry, bring me a cup of water and tell ur mother am hungry angry
Jokes EtcRe: What Do You Want With My Life? by cbase: 7:06pm On Apr 30, 2009
clemcykul:
*drags cbase from his mud house*
come clem why are u disturbing the shooting, can't u see we're in the middle of production, the mud house wey u drag me comot na film we dey act and u don scatter am, U sef, comot here, and dont even try telling me to lend you anything now, I have my boxers on me, The money is home, My packet of sugar is finished, Go home, when am thru here, I see what i can do for you
Jokes EtcRe: Party by cbase: 7:02pm On Apr 30, 2009
rite here in ur ,,,,,, Nose
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by cbase: 7:01pm On Apr 30, 2009
not a bad idea cool
Jokes EtcRe: Jokers Party by cbase: 6:59pm On Apr 30, 2009
clemcykul:
*knocks on cbase's door*
open and sees clemcy, and thinks probably he's come to beg anoda cube of sugar, who knows he has come to repay me my N40

wetin Clem?
Nairaland GeneralRe: Please Do Accept My Letter Of Apology by cbase: 6:55pm On Apr 30, 2009
I like dat spelling kinda describes her personality cool
Jokes EtcRe: U Are Too Stupid To Own A Computer by cbase: 6:53pm On Apr 30, 2009
Good retort

@clem
so you wan finally let us know say bush still dey grow for certain alleys in dat ur body eh? grin
Jokes EtcRe: Sister Deborah!!! by cbase: 6:51pm On Apr 30, 2009
Thank God a witness is here smiley slanderers shame
Jokes EtcRe: A Conversation Before Marriage: by cbase: 6:49pm On Apr 30, 2009
wetin? angry
Jokes EtcRe: Jokers Party by cbase: 11:41am On Apr 30, 2009
gbagada face
Jokes EtcRe: Who Is A Liar, He Or She? by cbase: 11:37am On Apr 30, 2009
Edebi Tufe, welcome, long time no see,

**throws one wrap to Bros T**

my broda enjoy yasef
Jokes EtcRe: Party by cbase: 11:30am On Apr 30, 2009
ta comot der, Sly na Fine Boi-boi
Jokes EtcRe: Just A Thumb by cbase: 11:27am On Apr 30, 2009
True Confession
Jokes EtcRe: Who Turn Lolabbey To Lol by cbase: 11:26am On Apr 30, 2009
see as talent dey overflow embarassed
Jokes EtcRe: U Are Too Stupid To Own A Computer by cbase: 11:25am On Apr 30, 2009
wer?
Jokes EtcRe: What Do You Want With My Life? by cbase: 11:23am On Apr 30, 2009
lol cheesy, so you don see the short things wey be like crayon
Jokes EtcRe: Oh My! by cbase: 11:22am On Apr 30, 2009
u dey brillant little, now little and small which one big pass grin
Jokes EtcRe: Who Is A Liar, He Or She? by cbase: 11:18am On Apr 30, 2009
Remind Me grin
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by cbase: 11:17am On Apr 30, 2009
Na today u know say sly na Illiterate undecided
Jokes EtcRe: Mr 419 ! by cbase: 11:16am On Apr 30, 2009
Chai!
Jokes EtcRe: Who Is A Liar, He Or She? by cbase: 8:39am On Apr 30, 2009
Pomade! Pomade!!
how many times i call you?
Jokes EtcRe: What Do You Want With My Life? by cbase: 8:38am On Apr 30, 2009
na e be say no escape for you lara
Jokes EtcRe: Party by cbase: 8:25am On Apr 30, 2009
one mad woman doesnt have to tell another mad one what to do cool
Jokes EtcRe: Jokers Party by cbase: 8:23am On Apr 30, 2009
and u dey der dey ask question, you neva hear "No smoke without fire"

comot for road ***throws a bucket of water on D1's head and rushes out with BB to get anoda one***
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by cbase: 8:20am On Apr 30, 2009
berra go get ur nose mask, swine flu don enta jokes thread oo,
Jokes EtcRe: Mr 419 ! by cbase: 8:19am On Apr 30, 2009
you too dey ask questions, curious monkey smiley

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 38 39 40 41 (of 132 pages)