₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,564 members, 8,446,060 topics. Date: Thursday, 16 July 2026 at 02:23 AM

Toggle theme

Cbase's Posts

Nairaland ForumCbase's ProfileCbase's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 132 pages)

Jokes EtcRe: Waffi Dog by cbase: 9:48pm On Jun 18, 2010
but na still kakara, grin
Jokes EtcRe: Too Materialistic A Man by cbase: 9:47pm On Jun 18, 2010
shayo shayo to the end cool
Jokes EtcRe: Ebuka N Oga by cbase: 9:45pm On Jun 18, 2010
who be ma friend?, dat gutter snipe?, wey i carry from nsukka come lagos,
brush am up, teach am big boys way, now he's on the level, the boy even knows what hennessey means now,
and you laud him over me as my Oga, no na. check am na? grin
Jokes EtcRe: If Naija Were To Host The World Cup? by cbase: 9:40pm On Jun 18, 2010
really really poossibblee
Jokes EtcRe: Religious Husband by cbase: 9:39pm On Jun 18, 2010
enyimba give kano pillars 2 goals to nothing grin
Jokes EtcRe: Too Materialistic A Man by cbase: 9:37pm On Jun 18, 2010
shayo na medicine, like agbo grin
Jokes EtcRe: Ebuka N Oga by cbase: 9:36pm On Jun 18, 2010
Instead studio go be ma Oga, make Lizard get hair for e small boy grin
lai lai
Jokes EtcRe: Waffi Dog by cbase: 9:34pm On Jun 18, 2010
na quality i dey deal in angry
Jokes EtcRe: Religious Husband by cbase: 9:32pm On Jun 18, 2010
match don end na grin
Jokes EtcRe: Religious Husband by cbase: 9:22pm On Jun 18, 2010
railway manager like you
Jokes EtcRe: Too Materialistic A Man by cbase: 9:19pm On Jun 18, 2010
nothing do me, becoz i dey shayo grin
Jokes EtcRe: If Naija Were To Host The World Cup? by cbase: 9:17pm On Jun 18, 2010
enof money grin
i'l buy the torches in bulk, a carton per family grin
Jokes EtcRe: Too Materialistic A Man by cbase: 9:14pm On Jun 18, 2010
Geez, lipsrsealed
Jokes EtcRe: Religious Husband by cbase: 9:13pm On Jun 18, 2010
and what makes you think i aint watching it? grin
Jokes EtcRe: Too Materialistic A Man by cbase: 9:10pm On Jun 18, 2010
^^ Now thats a toothless smile cool
Jokes EtcRe: Religious Husband by cbase: 9:08pm On Jun 18, 2010
thats the beauty of it, grin
Jokes EtcRe: Ebuka N Oga by cbase: 9:06pm On Jun 18, 2010
na wa oo, ebuka donsuffer oo
Jokes EtcRe: Waffi Dog by cbase: 9:06pm On Jun 18, 2010
i get super glue to help u patch am, for N50,
nothing goes for nothin grin
Jokes EtcRe: Religious Husband by cbase: 9:05pm On Jun 18, 2010
a beibe! shocked
Jokes EtcRe: Religious Husband by cbase: 9:00pm On Jun 18, 2010
^^ hey mama
Jokes EtcRe: If Naija Were To Host The World Cup? by cbase: 9:00pm On Jun 18, 2010
chai grin
Jokes EtcRe: In Search Of Lions by cbase: 8:55pm On Jun 18, 2010
hmmm
Jokes EtcRe: Forget Durex, Use Enyeama For Protection: Lool ;d by cbase: 8:54pm On Jun 18, 2010
durex na raincoat
Jokes EtcRe: Too Materialistic A Man by cbase: 8:53pm On Jun 18, 2010
studio, dats right
Jokes EtcRe: Religious Husband by cbase: 8:50pm On Jun 18, 2010
Dyt:
efe i go wit u
folo folo
Jokes EtcRe: A New Word Has Been Added To The Dictionary-kaita by cbase: 8:46pm On Jun 18, 2010
hold ur bra abeg
SportsRe: Vuvuzela Manual by cbase: 8:38pm On Jun 16, 2010
Mumuzela
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by cbase: 8:37pm On Jun 16, 2010
c Answer
Jokes EtcRe: Sexual Jokes by cbase: 8:37pm On Jun 16, 2010
flat tire
Jokes EtcRe: Mr And Mrs Mumu ! by cbase: 8:36pm On Jun 16, 2010
bad
Jokes EtcRe: Chat With Papine by cbase: 8:33pm On Jun 16, 2010
she get boil for tongue
Jokes EtcRe: Dani And Kids Off To School. . . by cbase: 8:32pm On Jun 16, 2010
u come?

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 132 pages)