₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,564 members, 8,446,060 topics. Date: Thursday, 16 July 2026 at 02:23 AM

Toggle theme

Cbase's Posts

Nairaland ForumCbase's ProfileCbase's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 132 pages)

Jokes EtcRe: Ebuka N Oga by cbase: 3:51pm On Jun 27, 2010
i no be Homo angry,
i deal in Holes and not in balls grin
Jokes EtcRe: Religious Boyfriend by cbase: 9:47pm On Jun 26, 2010
no oo shocked
Jokes EtcRe: Religious Boyfriend by cbase: 8:20pm On Jun 26, 2010
who come be ashawo na?
Jokes EtcRe: Dinner For Sani Kaita by cbase: 8:18pm On Jun 26, 2010
Uncle Cb grin
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by cbase: 8:16pm On Jun 26, 2010
Geez, why u wan see her private na? shocked
Jokes EtcRe: Ebuka N Oga by cbase: 8:12pm On Jun 26, 2010
Jokes EtcRe: Dinner For Sani Kaita by cbase: 7:58pm On Jun 26, 2010
why u dey always wish say dat ur tiny muscles go help u eh?
Jokes EtcRe: Religious Boyfriend by cbase: 7:57pm On Jun 26, 2010
lysaa:
See base see pikin, pikin pampers don heavy. Mama propose for u to change am. As easy as drinking water.  tongue
Eliza! Eliza! Eliza!
how many times i call you.

I no go sake of say my girlfriend too fine, go climb fruit tree wey sacred oo. angry

@Efesos, am weary of your proposals, the last one u gave to studio, he was out of NL for almost a week. but u'll find I last longer than studio grin
Jokes EtcRe: -two New Additions To The Periodic Table Of Elements by cbase: 7:41pm On Jun 26, 2010
gerraway, go brush mouth abeg angry
Jokes EtcRe: Religious Husband by cbase: 7:39pm On Jun 26, 2010
dirty u, it takes 2 2 tango
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by cbase: 4:55pm On Jun 26, 2010
Did i hear someone say gulder?
Dat na ultimate brand 4 ultimate men, d likes of moi.
Jokes EtcRe: -two New Additions To The Periodic Table Of Elements by cbase: 4:52pm On Jun 26, 2010
I no dey hear grammar 4 afternoon, abegi
Jokes EtcRe: Cyanide Prescription by cbase: 4:50pm On Jun 26, 2010
Validated
Jokes EtcRe: Ebuka N Oga by cbase: 4:48pm On Jun 26, 2010
Na 2day u knw say studio na bad belle
Jokes EtcRe: A Story For The Guys by cbase: 4:45pm On Jun 26, 2010
Na jack of al mata she be
Jokes EtcRe: Religious Boyfriend by cbase: 9:57pm On Jun 25, 2010
yeah, am here
what do you wanna ask me? dats if your pea brain, remembers grin
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by cbase: 9:48pm On Jun 25, 2010
which wan be RB abeg?
Jokes EtcRe: Dinner For Sani Kaita by cbase: 9:46pm On Jun 25, 2010
yeah from the pits of hell, lol
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by cbase: 9:23pm On Jun 25, 2010
he he he
Jokes EtcRe: Pix Talk by cbase: 7:44pm On Jun 25, 2010
lolz
Jokes EtcRe: Papa Ejiro And The Priest: Lwkmd by cbase: 7:36pm On Jun 25, 2010
no wonder
Jokes EtcRe: Dinner For Sani Kaita by cbase: 7:30pm On Jun 25, 2010
life is harsh angry
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by cbase: 7:26pm On Jun 25, 2010
use sabi use style insult person eh?
Jokes EtcRe: Religious Boyfriend by cbase: 7:23pm On Jun 25, 2010
in your yansh angry
Jokes EtcRe: Stubborn Johnson. Lol by cbase: 7:22pm On Jun 25, 2010
hater
Jokes EtcRe: Papa Ejiro And The Priest: Lwkmd by cbase: 3:44pm On Jun 25, 2010
Oya come house shap shap, mk we feloship 2geda
Jokes EtcRe: Religious Boyfriend by cbase: 3:42pm On Jun 25, 2010
Lol
Jokes EtcRe: Sexual Jokes by cbase: 3:29pm On Jun 25, 2010
he ha ho ho ha
Jokes EtcRe: Stubborn Johnson. Lol by cbase: 3:27pm On Jun 25, 2010
Stuborn johnson
Jokes EtcRe: Religious Boyfriend by cbase: 3:24pm On Jun 25, 2010
*Sings*
Pharoah let my people go
Jokes EtcRe: Papa Ejiro And The Priest: Lwkmd by cbase: 3:21pm On Jun 25, 2010
So kunbee u don become bee wey dey buzz around? I'l tel pastor
Jokes EtcRe: Dinner For Sani Kaita by cbase: 3:18pm On Jun 25, 2010
Whn ur name na cheap monkey, y u no go dey misbehave

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 132 pages)