Cdamsel's Posts
Nairaland Forum › Cdamsel's Profile › Cdamsel's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 121 122 123 124 125 126 127 128 129 (of 131 pages)
Na only dat 1 she talk?ladies & gentleman.was dat d dep gov?she was worse dan patience,I tell u.she couldn't even read. |
991: no mind dem my sister, and his inclusion of god as No. 5 made people jump in and like his post without reasoning, as if he just opened a new church! lol!2morrow na sunday na,dey won sell mkt,u no dey c hw addy dey fly everywhere 4 d thread?if u derail now dem go ban u,bt wetin dem MODs want make we comment now 4 dis thread?*smh* |
I am sure u still enter okada,wat rubbish??if u pple have notin beta 2 put in d frontpage just leave it blank abeg,una can make person provoke. |
joeydozzy: okay but you should know you didn't have to call him nameshe called other pple names na,just being fair ![]() |
joeydozzy: that ain't nice, he's just voicing his opinionI am sorry by amma ve 2 call u a hypocrite,it was nice wen he voiced his opinion,i voice mine & its nt nice?c'mon na.if u wanna pass judgement pass a fair 1. |
lefulefu: even sef of recent oyibo men no dey gree wash their wife or girlfriend pata again.mumu dats because dey ve washing machines,if ur poor broke a*s could afford 1 y wld u b doing laundry @ all wit ur hands?if u ve notin 2 say,go sleep on top railway line.ID.IOTA |
I still don't understand hw u beat some1 2 death?wen d persons starts bleeding its nt an indication dat its time 4 u 2 stop?after dem go call devil?who come b devil now? |
Wld dat b compensation 4 wanting 2 roll out 5000 naira note?he shd go take lessons 4 soludo |
danjohn: Jonathan said that the 2011 election was free and fair. How can an election be free and fair when opposition candidates do not have a fair chance to reach the voters through the media? How can an election be free and fair when governors in the ruling party refuse to allow opposition presidential candidates to campaign in their states?it goes d show d level of hate 9gerians ve 4 dem.@ least I no I do. |
OP seriously ![]() ![]() Wat is atiku doing @ a leadership conference & award?I no blame den 4 cutting it,I couldn't even watch sef,d man had notin 2 say,every single 1 of dem didn't ve anytin 2 say?wat did he do wen he was president?abeg make I hear word. |
Ojuju Calabar: Who will head the committee or taskforce?minister of finance na,haven't u noticed she is in every committee? |
190: Nigeriansy re u trying so hard 2 convice urself (cos no b us) dat u re nt a 9gerian?u don b obama cuz? ![]() |
slimyem: love this babe always..massive weight,last time I saw her on big friday show she was 2ice dis.she looks stunning,must admit |
I want a piece of dis action.who I go support who I go oppose?abi make I just dey ring side dey watch?ID put me 4 line girl.which corner I won dey? |
I want a piece of dis action.who I go support who I go oppose?abi make I just dey ring side dey watch?ID & mynd make una put me 4 line.which corner I won dey? |
Callotti: No. Very Agnostic. As in anything goes.we cld have d same God u know ![]() |
Mynd_44: Anyone who knows ITBOMB should tell that f00' that I am not in his class. I have a score to settle with that worthless piece of thrashI ll b ur wing man sorry girl |
Mynd_44: Seriously babe, we are derailing. Make killz no come dey talkhahahahahaha,oga killz we re loyal |
Una sure say na Im 2morrow now dem no go c am again.d cycle just continues ![]() |
Mynd_44: Hmmmmm*winks* |
D-Explorer:NO COMMENT ![]() |
D-Explorer:D na me b sub abi ??no make me 4get ololo 4 ya head ![]() |
Mynd_44: This guy don catch another babe.mynd u always on my mind ![]() |
D-Explorer:always na,u na mi sweet ........ |
HiiiPower: Are you the poster girl for Nigerian women?*yawns*i 4got 2 laf,bite me.mtchewwww. |
D-Explorer:vex ?is dat a word?boss I no no wetin e mean oh |
Mynd_44: And I thought I was harshmynd d boi na pkof kpof,he just provoke me dis afternoon |
D-Explorer:another mata dey ground Boss? |
HiiiPower: You proved me right, after all!OP Make I ask u ohhhh,shey ur mother was nt 1ce a nigerian girl?if ur fada had said all this tins about nigerian girls do u think u wld ve been born?u need help.YABA LEFT screws ur name,shey u no d place? |
U would b surprised @ d buffon dis Id.iot wld end up wit,nt even sure she wld b able 2 lace her own shoe,nigeria girls no intelligent.u sure say u even go sch,I no even need read other comments b4 I put my own.wat RUBBISH!!!!!!!!!!! |
No offence Cal bt y re u an atheist?curious. |
Couldn't finish reading d 1st page,bt its funny hw pple ve a fav VS/ch in d bible.yet our characters neva reflect d word.talk is cheap.I want 2 c dis fav Vs/ch translating 2 good deeds |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 121 122 123 124 125 126 127 128 129 (of 131 pages)



. . .Agnostics believe in anything they wish.

