Ceejay80s's Posts
Nairaland Forum › Ceejay80s's Profile › Ceejay80s's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 735 736 737 738 739 740 741 742 743 (of 860 pages)
Is dat thing stil singing? |
We no want yoruba ,igbo, hausa again, dem don rule b4, we wan edo or calabar/akwa ibom |
@Aieromon my friend, u go try 4get dat money, she wont give it back to u, na so she go dey dribble u and promising u 1yr don reach, soon e go be 2yrs. Na so JAMES OWUNNA do me, promising me soon till eternity and later removed me from his facebook list. Since 2009 and dis is 2013, except he dies b4 me, anytime wey i hold am, na court and i go claim 3M naira |
This omawunmi don turn celebrity criminal, na her name full every page, put a BOUNTY on her, like 800k dead or alive and u go see her now now all tied up in front of ya house |
. |
. |
. |
a1solution: Dangote get brain na im make am promise dem Their own truck after use so dem no go destroy the vehicle(s).like higher purchase? |
achina boy: Desmond tutuediot, first time somebody really made me laff hard on nairaland |
Obafemi awolowo |
alexleo: You people hate to hear the truth. Goldie or whatever you call her is gone to hell if she died without christ. Period.DID TB JOSHUA TELL U DAT U WILL GO TO HEAVEN WHEN U DIE? What makes u think u will live a holier life than goldie? |
Heatblast: ^^^basically, somebody else will smile when he dies too no be everybody like him too |
kayode Gid: Dere are various Mini Flat at ijesha some are 200k,180k but dey are 2yrs payment.VERY WICKED |
chiboy11: do u realy ve dis houses, I ve paid 3 of u pple on nairaland 2k each n up til now ve seen notin, just promise n promise, or s promise a house , I even cald u last twice n u said u wil cal me back up til naw I no hear 4rm udidn't u see the hand writting on the wall, they are all thieves, i wonder why landlords no dey put TO LET sign boards outside their vacant houses like they used to |
JacobProperties: It is the Landlord that has a say on that, for now he is saying he wants two years.tell the landlord that he's a thief or are u the one pushing him for 2yrs ,so dat ur money go plenty |
So, after paying 150k for a year with agency inclusive, how much will the tenant pay the following year? 150k? Or 100k ? |
The koko is we too plenty, 170million or more nigerians stil dey alive, we all supose die till we remain like 50million. The death supose start from those aboki boko haram side |
Harry4cas: The Nigerians Nostradamus a.k.a Prophet T.B Joshua prophecised thus last year..... Pls its enuogh revoke ya prophecy oh people don die too much for this our entertainment industry HABA!! NA WHICH FORCES COM BE THIS NAH? OR ABI NA WINCHI? WE NO NEED AM OH ABEG!u go like take their place? Why dem no go die, were they not once living, all living thing must die someday, ur turn dey come, my turn dey come, death is not a sin, just pray to God to be in a better place called Heaven when u die |
tefund: never marry a woman with satanic jealousymust u quote everything again, page wasting mumu plenty here |
tefund: that kind thing!!must u quote the whole story again, just becos of 3 words ? Why una dey waste nairaland page |
henrychubayo: Bad news always. We need more of good news nowgood news? Like winning nations cup again dis year? IMPOSIBLE |
[quote author=PAGAN 9JA]SHUT UP JOOR! STOP QUOTING THAT USELESS BOOK! YOU ARE ALL DEVIL WORSHIPPERS! WE PAGANS DONT BELIEVE IN LUCIFER, SATAN , DEVIL , AND ALL THAT OYINBO MYTHS. OUR ANCESTORS NEVER BELIEVED IN THESE THINS AND THEY LED SIMPLE GOOD LIVES.[/quote]una no get dis guy? He is a muslim trying to ridicule christians, pretending he's a pegan, why hasn't he said anything about muslims/islam, abi muslims too no dey worship God? |
[quote author=V-lyrics]Is meteriolite or wateva part of end time signs.. Did the bible say ' at d end big stones shall fall from outer space'? Mtcheeew[/quote]mumu talk! Bible tell u how u go die? I know say u dey talk out of fear, oya listen! Na stone dem take kill steven in the bible, meaning na stone go end the world |
Na for moon dem go get cement, sand ,gravels and tiles to take build dis house? The seat of the toilet na 24karate gold? The two twin towers of world trade center no even reach 4bn |
Corruption and money looters and embezzlers nko? |
shangsung556: Na wa for u o...who do u think is sellin the phone...u just open ur mouth and talk the trash that u like.see mumu wey i dey support. Did i quote ur post or do u think i dnt know what i am doing? Oya start calling and texting dem just becos dem wan buy ur phone, u no know say na when u call dem na him dem go start pricing rubbish amount, i think say u get sense sef |
@thread starter, EDIT THE TOPIC TO GOLDIE IS DEAD (RIP). its no longer a rumour |
There's one saying on tv,its actually a promo/bonanza tv advert which goes like this E FIT BE U O ! all nairalanders must die "someday" |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 735 736 737 738 739 740 741 742 743 (of 860 pages)
