Ceejay80s's Posts
Nairaland Forum › Ceejay80s's Profile › Ceejay80s's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 731 732 733 734 735 736 737 738 739 (of 860 pages)
Herbert machaulay w.h.o.r.e it better |
Sibrah: Good Move! Shut it down and build a decent one.which one be decent one? Person wey don die know where him body dey? I tire for una o! |
Rev. King own nko? We are waiting. Naija is over crowded |
firstolalekan: north Korea, Iran and pakistan will finish US and the wicked Isreal. watch...na muslim dey talk so... |
[quote author=W.P.C PROPERTY]come for inspection first[/quote]tell him the total package, what are u hiding, no be u wan rent house out, must he come for inspection b4 u tell him? |
lanredo: Still available, call Lanre on 08031955044 for inspection arrangement.2yr rent is too much ,most people want 1yr rent. Agents and landlords una think say money easy? Lanre, i want house too but i want 1yr rent |
Too expensive, thats why no replies |
areokenny: i av 7k cash is readyhaba!! For 25inch tv ? How much com be 19inch and 21inch |
Lcd,led or box? |
[quote author=lord.spiritual]no need for vpn bro just connect directly and you are good to go[/quote]how do i connect and for how much? |
ABOKI DEY NAIRALAND? I mean any aboki nairalander |
Dat one no be problem, when france enter naija for war, we go point to all ABOKI and me go personally point to ICE PRINCE wey sing "aboki side" thank God say i no dey hear hausa dan buro ba, chege ba sha wu |
I think say US no dey allow pregnat women enta their country again unless dem get 100million inside their account |
[quote author=Gabriel_sylar]Its not good to be an illiterate....even if u haff cash...kanu can't even speak english well....so he is treated like a spare part seller[/quote]this is PROVERTY SPEAKING...... |
dis story no concern illiteracy so u guys dey talk say illiterates no suppose get money or no know how to spend it? in the OP story dem tell u say he no know how to count money? which one come be illiterate becos person steal his money? |
shadeprais: Wang, I need a very good price of human hair.SO U NO LIKE THE ONE WEY GOD GIVE U ? |
But dis business concern the two of una alone, why u waste nairaland page ? |
Availa |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 731 732 733 734 735 736 737 738 739 (of 860 pages)