Ceejay80s's Posts
Nairaland Forum › Ceejay80s's Profile › Ceejay80s's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 737 738 739 740 741 742 743 744 745 (of 860 pages)
Thank God i carry silver medal, its true about the pope, just saw it on cnn now |
[quote author=dannysteve99@ya]Why u no add Yakubu now. all of them na weast products,[/quote]oga no vex, speak broken! no be by force to spoke english. NO BE WEAST BUT WASTE |
Help me ask goodluck jonathan about our 2days public holiday and also help me ask the ashewos about free F*UCK |
PLS SaCK KESHI NOW |
PLS SaCK KESHI NOW |
PLS SaCK KESHI NOW |
PLS SaCK KESHI NOW |
Check SUPER SPORTS SELECT, 6 of naija players tested positive to an enhancing drug. They are about to strip super eagles of their title. TUNE IN TO SUPER SPORTS NOW |
Check SUPER SPORTS SELECT, 6 of naija players tested positive to an enhancing drug. They are about to strip super eagles of their title. TUNE IN TO SUPER SPORTS NOW |
But what if we lose ? Una think say burkina play play reach final just to lose? |
NiGERIA WILL LOSE TO BURKINA 1-2 , FROM A LATE GOAL |
[quote author=dl_jbd]Whn u cn gt airtel 1GB for 1,200...? The blackberry plan works on any device.[/quote]no i dosen't except u have another code? |
No be coach do anything, let me tell u guys, na ivory coast multivate our local players wey dey SE , dats why we reach where we dey |
What if world end on sunday morning b4 the match? |
What if? |
So, person wey thief naija funds, fuel subsidy money, embezzle aiyè etc will pay fine or 3months imprison and rapist will go life imprisonment? NIGERIA IS A BIG JOKE FILLED WITH BUGS BUNNY CARTOON CHARACTERS |
If na poor man, dem go give am 10yrs imprison, dem wan chop insid the money, dats why dem give am bail of 10million, and i taught bail na free |
She made me her EX on last years valentines day |
T.B ELIJAH has prophesized dat naija will lose on PENARITY |
Alonga: Why is dat some people have no respect for d Man of God,what God is using dis man to do for d life of peoples no one on earth now is opt to dis mesiah of our time dat God empower to set people free from evry bondage,even d time of Jesus after healing d sick, some came back to thank him. Let us learn how to appreciate.my friend sharapp!! tb josh heal sick? Why is he only prophe sizing on football? Elijah, elisha, joshua,moses all prophet in the bible prophesize soccer for their time? or u think say dem to no get tournament game wey dem they play in their time? The job of a prophet na to let u know wetin go happen to u if u no repent e.g go read the story of moses 10 pleagues |
Since when tb joshua become prophet of soccer, i think say na prophet of God him be, he suppose to prophesize the word of God and not soccer, abeg tell am to prophesize about naija wey go split in 2015. Quack pro fet. NNF sef fall my hand, dem no thank God but pro fet |
What if after merging and they win and things no stil better for poor man nko, remember say thieves stil dey among dem wey their aim na to chop money |
This match get time ? |
All dat one na story, remember our finals between nig and cameroun wey dem beat us carry cup? Gov no go watch the match? And dem stil trash us |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 737 738 739 740 741 742 743 744 745 (of 860 pages)