Ceejay80s's Posts
Nairaland Forum › Ceejay80s's Profile › Ceejay80s's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 732 733 734 735 736 737 738 739 740 (of 860 pages)
Pay back 900k ? Una funny, instead make una to look for way to catch her, una go put hope for money wey enter caller tunez |
that one na story! What of agents wey dey help people get house? Dem for bann dem too, becos na dem dey make house rent cost with their 2yrs and commission and fee payment |
This exam no get name na WAEC OR NECO OR GCE , ABI NA G2 & COMMON ENTRANCE? |
[quote author=Hon. SuQ Ma'DIQ]First ....@ last!!!![/quote]u said only 3 words but u belong to the last among ur 3 words |
Francheezy: ABEG, I N0 CEE D PRICE 4 THE BUNDLES.me too |
Remain with him then, mbè lo mà kú sì |
If u have ur own hard drive, u can copy the movies for just 6k |
. |
Maleeq: Seen!thanks a lot |
Oga mod i greet u, abeg e get one person wey i want make u delete his post on my thread, i don tell the guy to open his own thread and post his own sales there and he has refused . Please help me remove his post. thank u. This is the link https://www.nairaland.com/1003302/320gb-external-hard-drive-filled#14601717#14601717 |
. |
All dis na eye service |
[quote author=c-baba]Wednesday 1st thing. Flash me to remember 08088267830. U sef need the money. NO lie![/quote]guy u funny o! Make i flash u to remember buy hard drive with movies from me? So i go remind u to chop food too? If u want am no be me go call u. Check out my main thread for these movies updated daily https://www.nairaland.com/978228/new-320gb-external-hard-drive |
. |
Downloading... |
Una sef like long story!! Person wey u give money to buy something for u and she no buy am, did same thing to so many others is what? I fit bet my life say aieromon no go see dat money collect again, all the thing wey una talk from page 1, she no even reply. Make una put dat lady for prayer so dat she go continue her fraudulent act till death |
[quote author=c-baba]Dede abeg I get am for 15k. Pls no yab me. HOw do I pay?[/quote]08028789799,07032659200, ceejay80s@yahoo.com |
Why africans get this mentallity of "I GO DIE THERE" . See pope resign becos e no well and gave room for others to lead, but naijas yaradua with cancer no gree step down, chime too no gree and many others. VERY GREEDY PEOPLE and in the end e go die and leave dat post by force |
I am only interested in the cup and not the money. Thank God 1st page |
Oga go to hell with ur rubbish, u cant even reply my post and u expect people to patronize ur nonsense, is it hard for u to save "i dnt have the item u're looking for" ? How many reply have u gotten from nairalanders? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 732 733 734 735 736 737 738 739 740 (of 860 pages)