Ceejay80s's Posts
Nairaland Forum › Ceejay80s's Profile › Ceejay80s's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 852 853 854 855 856 857 858 859 860 (of 860 pages)
Saint ahmed abi imam john,PREACH ON. looser |
Are u try to say that u want n73 softwares? Come on just say it,i wont bite.Hahahaha outdated n73 |
Which stupid league u dey,eyimba?Stop pretending how my of my software u don download? |
Which stupid league u dey,eyimba?Stop pretending how my of my software u don download? |
Infoless ur n73 is outdated and out of stock tomorow na enviromental,just rap am make u throw am 4 waste bin |
The End |
Infoless which site u say them dey abi na u put them there? By the way how many u get?CEEJAY, MAKING LIFE BETTER! |
Super ted, Sorry texazz pit abeg i wan know if u are with me or against me.I no go upload my thing anywhere,incase u want tom & jerry or mr bean or any video just send your email and i will send them to u.Nairaland Bleep up.I no fit send pass 200kb attachment 4 nairaland.I know say dual cock,infoshit and dragfish dey feel me |
Info shit kindly go to hell,dual cock abeg no vex go along with him.Una dey crase? See as una turn my post to gay toasting abeg make un shift go romance section |
i have had enough of this crap.i no like too much story for my post.from the begining of this post i dey send attachment of games,apps and themes,now una wan take talk talk spoil am.if u guys dont have and thing to attach 4 those wey no get,then get the hell out of my post |
ceejay80s is making life better for nairalanders ;d ;d ;d |
i pledge to nigeria our contry ,to be faithful ,loyal,and honest to serve nairaland is not by force, so help us GOD |
this is one of my favorite apps. it plays 360 online radio staions from all over the world,includig one nigeria station,GBEDU FM,10 american radio stations,iraq radio ,india,pakistan,etc. it only works via fast internet,wifi and 3G only.you will love it,tested on nokia 6600,6670,6680,n70.info shit u wey get n73 test and see if it works on that shit of yours,i still have more of them and i wont release them unless 3G start |
dual call na me u dey tell Bleep u,after u go dey ask me out,GET OF MY POST GAY |
MEMORY CARD FIXER.this apps will fix your memory card when it gets Faulty |
HEY !!! this is my post and my section for those who need games and applications,abeg all of u lay of my section.if fight dey hungry una ,make una go IRAQ,americans need soldiers wey go die for dem, AS I WAS SAYING,IF U NEED GAMES AND APPLICATIONS GIVE ME YOUR EMAIL, GOING,GOING,GOING,NOT GONE YET ![]() |
dragnet:those that knows and appreciate the value of going to prison and eventually to HELL ![]() |
dual Bleep how ugly and unacceptable to have you back,wetin happen to you you dey prison? ![]() |
i dont give a Bleep ![]() |
frogie:frogie frog go and check your mail now |
infobaba:wind bag |
I am back! Who wants some more of my shit? ![]() |
na my pics be this. Infoless & tope make una no take me do juju. Anyway na counterfit money una go see.hahaha!
|
use this software to barr unwanted numbers or text msg from calln u. I have added the key to unlock this application.u can also unbarr those numbers when ever u wish.for instance infoless & tope dey always disturb u with flashing,just add their number to it & activate,if them like make them call u till 2morow e no go enter unless u release them .ENJOY!! For s60 only |
asterix and obelix game |
rayman3 game |
Those of una wey still need correct games just give me ur email and i go send am to ur inbox ![]() |
Tope,do u know what u are? BLOODY CIVILIAN! by the way infoless is dual core dumb? I no dey hear from him again ![]() |
Infoless just say pleeeease!! And i will upload all games 4 s60v3 like ur fake n73. |
Infoless just say pleeeease!! And i will upload all games 4 s60v3 like ur fake n73. |
i for upload more correct games,its just that the upload limit is too small 200kb,i have double dragon,teken,terminator,final fantasy e.t.c |
infoless man just take style collect am make shame no catch u.mario land here |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 852 853 854 855 856 857 858 859 860 (of 860 pages)




