Ceejay80s's Posts
Nairaland Forum › Ceejay80s's Profile › Ceejay80s's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 850 851 852 853 854 855 856 857 858 (of 860 pages)
ifa !! |
@ dalique abi na garlic if u try formating that mem. card 4 about 4 to 5times and its still aint working go buy another one.E dey cheap now as 4 ur lost song,next time u get a back up,no let dem bully u here. Becos they know nothing.ceejay80s making life beta |
@ poster don't mind me,i have been there a million times b/4 you, and i see nothing special about that site xcept recieving network settings |
@ dual core,back from the dead? Or them 4get to cover ur coffin with sand? How u dey? |
Evil that men do lives with dem and after dem |
If small pikin talk u go know |
If small pikin talk u go know |
@ dclique i don't need your help because i can browse with all network free as well,but em, i am on your side.These guys get too much pride in them and thats why they grow dumb and dumber.The worst part of it is i too know but knows nothing,just ignore dem or dem go fraustrate u to say ur secrets. |
wetin happen to all nigerian universities,bad belle take ur post to the educational section of this forum,this is a phone section,nonsense.ceejay80s making life beta |
Everybody sha won post thread.love-vendor MY MOTOROLA PHONE WITH WHAT? Wall paper? Make una go join kai if una no get work |
Read the forum rules b/4 posting.Na education u see abi na phone? My friend take ur post to education section.Which school u go wey u no fit obey simple instruction. (Ceejay80s making life beta) |
Kids talk
|
@ info goat,ugly bone and igbaiku una talk funny well well but i 4got to laugh. Bull shit |
@ info goat,ugly bone and igbaiku una talk funny well well but i 4got to laugh. Bull shit |
Kids! By the way how many of una don get hair 4 prick? |
Mmmmmmh!! |
@ infoshit No copy my saying one more thing find ur mate ok? Me and u no dey same level .ignore! ignore!! ignore!!! |
@ igbsam go to hell |
Abeg make una no take my pics do juju i hear say na una papa occupation.Na 4 wall paper only.U wan compare me with una.I go take money UnCloth u.EVIL DAT MEN DO LIVES AFTER DEM .dat na why una still dey suffer |
@ crazybone 4 ur information come to white house club on the of 23rd feb. U must surely see guys on bike including charlie boy. Note this inside ur block head,charlie boy no be god ok! Na person wey i dey see every time.When coming to the club on dat date hold ur i.v. because na pant u go wear go by the time bouncer finish with u. U think say me and u dey same level because we dey come talk rubbish here. NONSENSE |
Less i 4get una brain needs configuration una need to see a therapist 4 dat. Uglybone which kin camera man go fit afford dat bike.4 ur information that bike na my pet ok and i have more of dem .I no fit invite una 4 my house make una come see am. Becos surely una go thief my things(trust nigerian on dat one) ceejay80,anasey,dekin,buddie,vowiski. making life beta |
Igbsam u wey go school check ur spelling point of correction its not (quite) its (quit) and no claim say na mistake because i know a mistake when i see one.And 4 the rest of una u see that my power bike, i bet u if u join all the money wey una family get,i dont think u guys can afford that bike and on a more serious note forget say me and una dey talk shit here just 4 fun,the people wey me and them dey cruise 2gether e.g charlie boy,ramsey noah etc those wey dey use racing bike. U guyz are empty,nothing,zero,gradeless,unafordable.Ceejay making life beta |
Opera 4eva |
@ info shit Hey i have a 5G phone lie lie |
@ egbesam Jo wa fun mi o, ! Federal govt. Egbe ewure |
You guys should just join the making life beta team eh! Which jersy una wan wear abi which wing una wan play? 10,9, goal keeper. |
The evil that gays do lives after them |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 850 851 852 853 854 855 856 857 858 (of 860 pages)