Ceejay80s's Posts
Nairaland Forum › Ceejay80s's Profile › Ceejay80s's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 849 850 851 852 853 854 855 856 857 (of 860 pages)
@ ugly bone which office? Under bridge? |
All that glitters is not gold !! |
All that glitters is not gold !! |
Bimbor i dey your back i will get u more troops |
Becareful |
If info repents,we go shout 4 joy and sing halleluhia song.Because celebration dey heaven 4 every sinner wey repent.AMEN |
Bimbor he is trying to make the conversation sexy.Be careful and watch out,even his boss dual core don repent |
It is not the fault of the phone but from the network,and your fone is niether a symbian operating system which u can upgrade the firmware version to make it faster in responding.I suggest u get an OS7,OS8,OS9 PHONE |
Na u i dey talk,u are very much fond of it.You think u know but i sorry 4u na off topic abi?Check bimbor's post on N70 torch.Pikin wey say him mama no go sleep make him to ready to stay awake |
Now i know wetin dey cause war b/t america and iraq,na N70 torch,bimbo i get am e even dey my last post on nairaland_series 60 games and themes. But u suppose don know say this people dey jealous,dem want make e be say na only dem people dey beg 4 thing but from now till 4eva i know pass them.Even u sef know pass dem thats why dey are jealous. |
Bimbor wateva u do dont recieve 666 the mark of the beast ok?AMEN |
Pastor bimbor,u of all people after the whole gospel u allowed ur self to be tempted,now u 2 dey abuse.God have mercy on us. I need u all to sing along. He has givem me victory,i will lift him higher,Jehovah,i will lift him higher, |
Pastor bimbor,u of all people after the whole gospel u allowed ur self to be tempted,now u 2 dey abuse.God have mercy on us. I need u all to sing along. He has givem me victory,i will lift him higher,Jehovah,i will lift him higher, |
He's alive amen hes alive,Jesus is alive 4eva hes alive amen. Ceejay making life beta |
@ everybody _if u know this song,sing with me - na so so wonders jesus dey do,he delivered paul & silas,he will surely deliver nairalanders |
@ 4peace,u dey 4peace abi 4pieces. When u watch prison break last or any other season movie,na becos the film writers dey strike,if na naija,who cares. If u no care now when u go care ,u still dey wait 4 who go hack am?,4 where |
put 500naira for ur fone make u watch their silverbird tv for10mins or twenty,why i no go buy china phone watch silver bird 4eva
|
@ igbsam who u dey pity,upload your foto for here make we see whoo them go pity
|
lets face the fact,na so e suppose be it wont take anything out of them,how many people dey use am now,na only the video call i use once,i no fit try am again till price come down
|
@ 4peace u fit pay the amount wey them talk? abi u dey work there?
|
no be by force but by fire
|
since na bonanza i go pay 7000
|
trust nigerians we know how to decieve us ,them go tell u say make u recharge with one naira say u go win honda accord
|
@ olusho abi na oloshi wetin be your own? mr do good
|
instead of them to take money service their facilities them dey take am do bonanza all the time
|
i tried it again just yesterday the thing just take syle connect but e no load as i switch my phone off and on again o boy the network just jaw me. xcept u go their office for night, give everybody sleeping tablet ,come change some settings for their 3G system,without that no miracle o,
|
do u know what dey told me when i discussed it with them,they said that na abroad, we will get there,na for year 2020 we go reach their level?? make them check other network providers abroad airtel,mobitel,3network orascom,vodafone etc,na only for naija e cost,instead of me to stream or watch a movie for my phone for almost 5000 naira or mor ,why not buying hi tv, these white do them own so that even person wey dey road and them dey play ball,u go fit watch am 4 your phone,but our own u go dey watch and at the same time u dey cry your money dey burn
|
them take us as maga,how u go stream pay as u go,10kobo per kb even 1kobo per kb its not proper,u know say difference dey between the 3g settings and the streaming settings as per that streaming own e for be free for one month,them go lose
|
@ hayprof if we start to wait for crack,na till 4ever u think say e dey easy,i don try am tire,lets forget about cracks 4 now,lets face the fact we suppose get atleast one or two months free streaming testing make we know how good e dey,3g fones plenty,if na frre now we go know if phone like nec e313 go gree streaming,if them give us reasonable price them go make am before mtn and celtel go start their own,if the 3g no be free atleast the streaming for be free for testing
|
i can see that we all are fraustrated on the way glo is charging us all for their 3G, TO ME ITS extremely expensive,ive been there and i have complained to them but no success,na them go lose,3G streaming suppose be free for 3 months before them go start billing us and the way other network providers in other countries they bill their customers is ten pounds per month or five pounds for less channels and u go watch u go tire,but for naija them sha wan cut our head,how person go wan watch 1hr 30mins movie on his phone and them go charge by 50kobo per kb,make una talk una own opinion too,if e dey good or not,for me its terrible them for mdon make serious money now if them allow us to suscribe for 2000naira for one month,and u go stream stations die.check out www.3g.co.uk or airtel una go see say glo no try at all,if its ok by you,finre just SPEAK OUT,talk your mind
|
if na only b/tooth be the problem,well i go pay 8000 naira
|
ifa !! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 849 850 851 852 853 854 855 856 857 (of 860 pages)