₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,011 members, 8,514,993 topics. Date: Saturday, 07 November 2026 at 08:09 PM

Toggle theme

Ceejay80s's Posts

Nairaland Forum › Ceejay80s's Profile › Ceejay80s's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 848 849 850 851 852 853 854 855 856 (of 860 pages)

Phones › Re: Series 60 Themes and games for all by ceejay80s(op): 6:13pm On Mar 11, 2008
@ dragnet which one be huh! I lie?
Phones › Re: Series 60 Themes and games for all by ceejay80s(op): 5:57pm On Mar 11, 2008
@ igbsam me,myself & i and u still dey fight o! but make them finish their own then we go continue,e be like say their fight hot and sweet pass our own!
Phones › Re: Series 60 Themes and games for all by ceejay80s(op): 5:04pm On Mar 11, 2008
Na my post abi na thread be dis,una don turn am into iraq war,how many of una be catholic 4 here sef?Make una go confession o, see wetin i dey read here, Dick,pUSsy,Bleep,sanitary pad,pRIck,toTo,oKO,LovePeddler,ashEWo and so on and so Bleep. Na wetin.Repent!!!
Phones › Re: Series 60 Themes and games for all by ceejay80s(op): 4:49pm On Mar 11, 2008
@ Henry jame bond,u too wan be hall of fame 4 nairaland?
Phones › Re: Series 60 Themes and games for all by ceejay80s(op): 4:45pm On Mar 11, 2008
Una 4 know say any body wey him username end with 007 na james bond brother,james bond na woman wrapper, so obviously he is in love with funky babe,he wan make she notice am. Funky babe i dey ur back
Phones › Re: Series 60 Themes and games for all by ceejay80s(op): 11:19am On Mar 10, 2008
@ funky babe anybody hurt u?
Phones › Re: Series 60 Themes and games for all by ceejay80s(op): 2:24pm On Mar 09, 2008
@ all Waste of space,na 2day i know say una papa waste money on top una head 4 secondary school & i am not suprised say most of una drop out."DUDE" oyinbo ashewo talk. Where e dey ur dic(dictionary) say dude na guy or opposite of babe? We need gate men 4 my street and qualification is pry school leaving certificate.
Phones › Re: This Must Stop. by ceejay80s(m): 1:48am On Mar 09, 2008
Hahahahaha!!
Phones › Re: Series 60 Themes and games for all by ceejay80s(op): 1:37am On Mar 09, 2008
super story
Phones › Re: ::: Your Apps Thread ::: by ceejay80s(m): 1:26am On Mar 09, 2008
@ funky baby,can i be ur body guard? My salary go be those recharges.After blocking the guy's number,shey u know say e fit use another number send the txt again? U no fit block all the number wey dey this world,just call the guy,tell him dat u are not interested
Phones › Re: ::: Your Apps Thread ::: by ceejay80s(m): 7:53pm On Mar 08, 2008
@ funky babe. U be big girl,na n95 u dey use,i go sell my own buy n100
Phones › Re: ::: Your Apps Thread ::: by ceejay80s(m): 7:48pm On Mar 08, 2008
Dragnet dat software dey work?Shey na java abi na symbian?
Phones › Re: ::: Your Apps Thread ::: by ceejay80s(m): 7:27pm On Mar 08, 2008
I need a software that would enable me satisfy a woman 4 atleast 5hours,i no mind to buy am. Just joking,nice job
Phones › Re: New Tip On Glo Free Browsing: True by ceejay80s(m): 5:58am On Mar 08, 2008
The guy just dey lie 4 una,e just wan dey popular 4 nairaland,how many psycologist dey nairaland?Check all his post,na help e dey find now e wan enter hall of fame. So help us GOD
Phones › Re: New Tip On Glo Free Browsing: True by ceejay80s(m): 5:48am On Mar 08, 2008
Browse with ur money,4get awoof,abi na so una poor reach?
Phones › Re: Series 60 Themes and games for all by ceejay80s(op): 2:27am On Mar 08, 2008
@ honsule, dude is simply a gay talk ok?
Phones › Re: New Tip On Glo Free Browsing: True by ceejay80s(m): 5:06pm On Mar 07, 2008
Mongo park
Phones › Re: Series 60 Themes and games for all by ceejay80s(op): 4:31pm On Mar 07, 2008
@ Igbsam, na me u dey call dude? 4 ur information i would kindly advice u not to address me as "dude". I no be gay ok?
Phones › Re: This Must Stop. by ceejay80s(m): 6:50pm On Mar 06, 2008
the fight never end, info has to beg 4 forgiveness from everyboby,especially to bimbor

Phones › Re: Series 60 Themes and games for all by ceejay80s(op): 6:08pm On Mar 06, 2008
@HANSIBONE, see ur life?

Phones › Re: Series 60 Themes and games for all by ceejay80s(op): 6:02pm On Mar 06, 2008
@ donpapa,hansibone ,dragnet,hansibone,henry007.     @dual core,i know why i no include u ooo.

Phones › Re: Series 60 Themes and games for all by ceejay80s(op): 5:53pm On Mar 06, 2008
photos of nairaland hall of fame

Phones › Re: Series 60 Themes and games for all by ceejay80s(op): 4:44pm On Mar 06, 2008
igbsam:
@see jail
am back at ya. Gongo ti fe so. i jst quiet dey read your jargons. Haba, why your brain just come dey dump like this & 2 all your chicken followers, make una dey follow am like fly wey dey follow shit 4 person yanch. u carry mr.ben photo put up say na me. That shows how stupid u are 2 realise a black man is different from a white man. u no even dey current 4 movies, u no see say na star picture be that. Ode, oponu. Get your ass out of here. Dump fool.
abeg if anybody comprehend wetin dis cow write make e explain,but to me,wetin i read here no get meaning.

Phones › Re: Series 60 Themes and games for all by ceejay80s(op): 4:34pm On Mar 06, 2008
@ funky babe ,baby girl i dey your back,

@henry007 if u need attention like she said , go EMPIRE, hahahaha

Go to hell BOY.
Phones › Re: Series 60 Themes and games for all by ceejay80s(op): 1:56am On Mar 05, 2008
@ igbale abi igbshit see ur life?ur talk be like where them throw fire inside 50 litres gallon of petrol,guess what? E NO BURN.
Phones › Re: This Must Stop. by ceejay80s(m): 12:48pm On Mar 04, 2008
@ info mumu. U see ur life?Good for something useless
Phones › Re: Series 60 Themes and games for all by ceejay80s(op): 12:36pm On Mar 04, 2008
Hahahahahaha!!!
Phones › Re: Series 60 Themes and games for all by ceejay80s(op): 6:07am On Mar 04, 2008
@ dual corn i know say u go drop one bomb 4 here again,becos i know u dey always find fault. Osama bin dual core
Phones › Re: This Must Stop. by ceejay80s(m): 5:48am On Mar 04, 2008
@ anasey them tell u say na sh1t we dey sh1t 4 here abi,the only person shitting here is infoshit and e forget to tamba,that is why we dey him neck. Ask am why e change his username from infobaba to info? Because seun don bann am before for nairaland.That kid is full of shit,he is strictly an incorrigible windbag,he think say e know and hes brain black well well. Enter any post for nairaland, e go dey there dey make noise,EMTY VESSEL,WINDBAG,TALKAHOLIC,SOUNDLESS NOISE,
Phones › Re: Series 60 Themes and games for all by ceejay80s(op): 7:55pm On Mar 03, 2008
@info u get too many enemy 4 nairaland.Very soon u go vanish ,  which heading u go like 4 your burial poster(gone too soon,obituary,glorious call,call to glory).Abeg quick choose one
Phones › Re: Series 60 Themes and games for all by ceejay80s(op): 5:08pm On Mar 03, 2008
@funky baby have u checked the profile photo on nairaland?Wetin happen to ur face.Why a face less face? I get software on my fone wey dey turn person life around.
Phones › Re: Series 60 Themes and games for all by ceejay80s(op): 4:55pm On Mar 03, 2008
@ funky baby so na papa ajasco we dey act here abi? For real we no like our self. Imagine ugly bone calln somebody dude,na gay?

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 848 849 850 851 852 853 854 855 856 (of 860 pages)