Cessa0's Posts
Nairaland Forum › Cessa0's Profile › Cessa0's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 11 pages)
Dem still dey giv award to person wey don die? oyibo can yeye demselves eh |
lolz.. okay. . lets get ds straight. . she planned an accident, perhaps tampered with d brakes... when they left home, she ws happy dt they wnt com out of d car alive. .. out of d excitement, she posted ds... hoping to hear d news of deir death. . dem no kum die |
wen t coms to cheating. . d way a girl will investigate eh, u'll marvel. Ladies, wen ure investigating. .. try nd find out oda things... nt jst which girl he spnds hrs on fone talking to I really feel for ds young girl... may her soul rest in peace. . |
jobnation:oya sorry. ,, no vex |
hmm.. abeg oo.. Samsung producers, shud i return my fone too? |
charix:dt explains y u move arnd with ur zip down ba? to allow air.. Isnt t? mtcheww |
Ifexxy:lol bros, na so d man b before? |
wow! |
y d man kum old for here.. abi na me no dey see e face well bfor |
wizkid in dt pix b lyk. . 'And God gave u sense o' |
d girl in d scnd pix is practically n@ked! goodness!
how cn u b comfortable in ds dress ![]() what happened to decency? |
what cn i say.,, shez a former stripper.. |
so nw, if u dnt open chest nd let pple c d side of ur breasts, pple wnt appreciate u eh... dunno hw comfortable they feel knowing fully well dt they r exposing deir breast. . i dnt understand! |
wow! this is very nyc |
people get liver! haba |
kinibigdeal:Lol.. ure a fish |
hahahaha.. ds is too funny.. u didnt ask us bfor slapping him nah... y r u askinh us if u'll go bk to work. .. lolz jst go nd tell us wt happened.. we'll be waiting for ur update. lolzzz |
u agreed to take a shower with a stranger... coz d water in ur hostel is cold... someone pls help me out. . I'm nt understanding. she nw luvs being unclad in frnt of strangers. . aiit, ds one is nt new with south Africans.. its deir logo |
ehyaaa... see hw they tie dem... lyk cows wey don escape two times for abok! hand no escaping ds tym ![]() buh y dem com n@ked two of dem liv d oda one nah... abi dts a way of respecting dt one as deir leader Brodas take heart, dem n@ked una cum liv oga... pele.. life itself is nt fair lolz |
hehe.. d forces were really beyond him! his head cannot b in order nd he will still go nd rape her d second tym knowing his wife was in d house.... ah min, d first tym, dem no catch u, d scnd tym, u open eyes liv ur wyf for parlour go still meet d girl again! haba, bros, i believe u die! d forces wer rily beyond u after d punishment in jail, take him to meet a pastor for deliverance or else... shebi na one e don rape.. e go rape all d children, both boys nd girls. |
dem finish make up for her face... t shudnt be ds glaring nah |
pregnant nw nw?? |
Olodo oshi, ma lo wa ibi gbe idi e si! it is nt for everybody nah until wen all ur frnds have wives nd kids nd ure d only remaining bachelor.. na dt tym d charm wey dey ur eyes go clear.. better go nd check under ur bed weda person don put calabash der.. break it ASAP nd be free.. lolz olodo boi! |
[quote author=freesinzu post=50187335][/quote]Lolzz |
. |
Don't tell me dts d 98year old woman oh... shez looks too young for dt age... |
. |
c dt lady on green smiling. .. y e no stand on top dt one breast.. yeye |
Hmmm MI... always doing things.. nyc one |
May God nevr let us witness any form of demotion in our lives Imagine Oga go kum dey report to im juniors... ah ahn!... someone he probably employed! haa!! no ooo |
Hmmm.... i dnt think I've seen ds face bfor.. frm d way d story is eh... its nt lyk she stole tru tru oo... na she nd her frnd gt quanta.. ds kind frnd na d one wey don dey secretly hate am bfor... buh 460 isnt small sha... oda frnds or close relatives shud av bin called into d issue.. t cud av bin settled amicably without resulting into ds kind public disgrace nah.. imagine! Nigerian actress in jail for theft! chai her frnd no jst get joy at all. baby pele |

u can do same