Chanchit's Posts
Nairaland Forum › Chanchit's Profile › Chanchit's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 180 181 182 183 184 185 186 187 188 (of 331 pages)
This match should be investigated for match fixing. |
How Maaaaaaaakate!!!! I just need a goal from Messi. |
This man just dey wallow in sorrow, talking nonsense nowadays. Why didn't people abandon Obasanjo, Tinubu and co after they left office? Its because of their political acumen which you lack,so Mr man get ready for the shock of ur life, cos you may also leave ur self. |
Bros J, posterity no dey collect bribe o, so just forget am. |
I also heard the news this morning at guess where? Church, during morning devotion. I dnt know the guy sha, make he RIP. |
nwafuluozoh:. Bros, no disturb ur sef, they won't be arresting anybody there because they have no evidence against them unlike the ones we have in Rivers and Abia. |
This girl na mumu, she's just making this Rubbish look as if Person send her to trek. Atleast she don confirm say she no get job that's why she dey waka up n down. |
No wonder GEJ lost, even to trek dem dey do On and off. So the girl enter motor reach lokoja to kontinu d journey, I won't be surprised if the guy sef quit by tomorrow morning. |
I don't know if our government think they are governing over animals. For the past 5days we never smell light for my area, an estate with tall buildings for that matter o, I go just look at the hood at night and shake my head. |
Chisos! So chidi get wife!? The woman go need to dey do regular HIV test. Btw, its not Wife's day na, na him mama he for go give that RR, while the son grows up fast to buy the car for his(chidi) wife. |
yourangel:. Bros' no vex abeg. U know as person dey promise wetin he no fit do when he dey on top toto, na so the match do me when I talk that thing, match don finish now and my eye do clear. Na POTATO I wan type. |
philfearon:Yes o, valencia messed up, but they just tried going home with a draw, if to say madrid go beat them with that ojoro 5mins, I for swear for them, I come dey think say valencia don fix match by the way dem dey throway goals during that dying minutes. |
philfearon:. Walahi, this madrid match dey sweet me pass TOTO!!!!!!! |
Make baba sef shift hin HQ go north if na so e easy. |
Op,what about the women that asks for a head? Do they also think we are in America!? Ur list is baseless. |
If I hear say that page lock na coincidence! Why e no lock a day before or after the match. Abeg o, make. The thing no repeat hin sef next week o, cos that GUY fit nack dem like two akpako again. |
No wonder we never see light for 3days now in my area. What a country. |
philfearon:. You forget to tell the guy to invite him girlfriend before he enter the site or make he just go lodge for ashawo room. |
alberto2k:. Una don start this thing again abi, u dey advertise ur sef now, when we give u belle now I go ask why u dey careless o. |
philfearon:. Me too o. I couldn't view my mentions on that page. |
philfearon:. I can testify to that. Yesterday was the saddest day of madrid fans life, dem just dey drag leg like say dem dey return from small pikin burial. One of dem come say "chai! Make I just hear say Messi don die by tomorrow morning" |
Come and talk about incredible hulk when u start to lift BRT bus with one hand, all this huge biceps na wash, if one broken bottle pierce am you go hear Whin! |
Y'all waiting for madrid to thrash juve in the second leg, just remember Juve has a better away form in this knock out stage. |
Some people sha! If I dey go Abuja, how I get there is none of your business, if I go by sea, air, land or even disappear, my own be say I reach Abuja. If I wan release, doing it with underage, overage, white girl, blackgirl, midget, witch, transgender, gay or self service e no consign you. |
Mtcheeew, I even think say na that guy weh dey play for olympiacos. I no know this one. Well HBD o, make no be like say I no talk am. |
Ok, my dad was the only person in the family that voted for GEJ after trying to make him drop the idea. I told him he's just wasting his Vote. The thing really pain am, he found it Hard talking to us at home but he still went ahead to vote Just Kidding,making him lose the second time like many NLdersHe got this rice after voting, but nobody is willing to cook the rice for the man,I know the rice would be Source Of pain for him. Cos the place weh I see the rice far small But I've made up my mind to cook that rice for him on May29th, I would tell him the source ofthe rice when he's through with The food. All other la-losers are also welcome. Signed: Chanchit (For the Family)
|
temitemi1:. Oloshi! So u sef dey happy say u get mentor. Any, I need a pix of how thatbone was discovered from maybe 17ft not a washed up lab experiment. |
logica:. No na, no be inside lamp I dey na. |
Nice decision, abi make he hold d belt till one small boi go come spoil the record!? Bros May' u don try jare. I no dey support losers |
usbcable:. Come, krasid,usbcable and phifearon someone is trying to sleep abeg, let this nigga rest na, abi how un tke know say no be inside chelsea gin bottle I dey type from? ![]() |
cheaperstores:. Madam, oya give this bros 1 Alomo, but put small poison cos he really try. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 180 181 182 183 184 185 186 187 188 (of 331 pages)


