Charles4075's Posts
Nairaland Forum › Charles4075's Profile › Charles4075's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 30 31 32 33 34 35 36 37 38 (of 72 pages)
sylvalord:My point is mind your own biz or go hug a transformer. If you ain't okay with that, oga come and cut my head. ![]() |
And some ladies will be ranting that the guy is lucifer's son or a devil's advocate bla bla bla What about the so called dumb ladies who spread their honey pot wide open for him as if it's Open Season ![]() |
Smh ![]() |
sylvalord:And it's also surprising you couldn't note the teasing sarcasm in his statement too. |
franciskaine:Rotfl. . Na break dancer she be? |
I vote Refiner Cc; NLJega |
UAE123:Nor mind dem my brother. Make dem come benin come arrest am, we dey wait for them. Heads for sacrifice never reach. |
Ipob people, make una nor worry. Make una waka come Oba palace come arrest am, we dey wait for una. Una hear Heads for sacrifice never reach ohhh. |
Igbos and yorubas fighting each other since 18bc and dem be like this for this thread....
|
ibigbemiajax:Why the hmmmm bros ![]() |
Op, ride on.. Na we dey here. Na we get am. Dem nor fit do you anything. |
talk2alabama:Sweet eyes ke? What of Yemi Alaadin? As for me, I love them thick, ebony and curvy ![]() |
talk2alabama:Di ja nor carry anything for front na Even if she put bread there self, e go still sink like sinking sand... |
Lols.. I yaff die of laugh |
halfricanadian:You're kidding. Not that I'm against it or trying to be a saint. We all have our own inner demons. But don't you think, it's high time you try to give it a halt. Talking from experience too. |
talk2alabama:Lolz, nor be agbani da red goat. You nko? Person like To*TO - Dic*K head fit even like your pic self. |
talk2alabama:Nah, you want make I join the sacrificial lambs? Besides e be like say na females dem need for the sacrifice. Dem nor need guys like us. ![]() |
talk2alabama:Apply for wetin my brother? |
halfricanadian:Nah, I mean you're more prettier than her and also she has trouble written all over her. You get na abi ![]() |
talk2alabama:As in better burnt offering like the way those native doctors dey sacrifice animals to their gods. |
Orubebe01:My brother, wetin man go do? Their matter don tire person but we go still like dem. |
talk2alabama:I tell you my brother. Nor be ordinary fowl. Big Agric Fowl like this....
|
talk2alabama:You be wan set me up abi You want make she run enter my life like when trailer jam keke abi?? |
halfricanadian:That's not you joor. Na lie. You hot pass that girl na. You nor see as wahala wear the girl makeup for face.... |
talk2alabama:Are you serious bro You mean that's Halfricanadian? Ohh my God |
But Op, you jonze sha. Just tell me, wetin dey make you dey beg her now Dem nor dey force horse drink water for river ohhh. Nor go get high blood pressure because of woman. Relax your mind, go your work and God go give you 100 yards of wife material. Nor listen to that dude above me advice ohhh. Na bad thing him get for mind for you ohhh. Orubebe01, you wicked ohhh. |
glossy6:E be like say you nor like that your fine head abi You want make dem use cutlass arrange am abi Sha you don forget say dem get zero tolerance for matters like this ![]() |
MabraO:You nor even complete am self. Siluko road by teachers house and that other extension wa go bust out at ore road, na the road car smugglers dey use take beat custom. Upper Mission/Lucky way. Even if the man bad, but at least him try. Wetin their brother lucky igbinedion do for 8 years Other than to use Late Oba entitlements (8 million every month for 8 years) take help him papa career. Some people go just dey mis-yarn anyhow. |
vincentissue:Nor blame dem my brother, some of dem nor reside for benin. Na the mods wa push am go front page na cause am. Person post pictures and he nor tell una the name of the road. Imagine that agidigbi wa dey above you say na the one wa dey ramat park, help me ask am which road ramat park be? Federal or state. And wetin their brother ''Onolomeme'' do for the road when he dey minister of works for 8 years? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 30 31 32 33 34 35 36 37 38 (of 72 pages)

