Chatinent's Posts
Nairaland Forum › Chatinent's Profile › Chatinent's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 357 358 359 360 361 362 363 364 365 (of 1141 pages)
No bi by display. Una love una selves? |
Kalashnikov49:I agree. N1m. Send am make I hold am. You go find who go bet with you |
Those thugs will not be happy..their oga fit no pay them since they didn't succeed in causing mayhem. |
Be truthful, when you heard “if you dey do your crypto dey do am well," what did you really understand? |
May God punish all idiots who are abroad but are plotting to advise people to remain in Nigeria! Me wey bi if I kuma get the connection this uncle get, na to dey open way for people to come...you know, no condition is permanent naim this uncle dey lock door throwaway key! At least, if you don't want them to come directly where you are...,devil, open the way for them to go elsewhere naw! Una still dey carry the attitude una dey give Nigerians there dey give people wey no dey there! What sort of ekwensublability is this! How old is your witchcraft! Fine lady, any how you fit do, please and please, escape from this country! If you can survive here, you can survive there! Pikin wey go strong go strong; no be until dem name am Samson.Their petty jobs and some other petty jobs you can do on the minimum wage, wetin you fit accumulate monthly na wetin most bankers dey earn for Naija per annum. No gree make that black mamba deceive you o. Who no get dey choose plate for party? Who dey owe landlord dey wear cardigan? Shoo! Eba dey hot, eba dey hot but you no gree comot hand. Baba, cast and bind every advice like this: reject am, disown the person, avoid the person...no matter who they are! They don't mean well for you! True, say cat sabi swim no make am catfish but e no mean say e no fit still catch fish! You fit bi traffic car washer abroad dey build duplex for Naija. Na experience wey climb orientation I dey give una. Many boys for we school that year wey dey claim rubbish, na toilet dem dey wash dey claim vacation dey carry Benz dey intmidate professor wey no know the cost of rim. Escape from Nigeria! You will always see jobs..and with time, other freelance jobs will come by. If you are a hustler, you will definitely survive and survive others. Las las, crocodile na lizard wey join army. Just ensure your ambition revolves around escaping from Nigeria! Jollof rice wey dey for bottom of pot today go dey for top of cooler tomorrow. See you at the airport, fam. ✌️
|
How much? |
Wipe am red wire for back jare |
APC wants to suck money from Tinubu first before gifting him the mantra. He'll fail tho |
georgeakins:Tinubu can, chief. Every desperate person can. |
I knew it'll get to this. N36m to bribe to be put in power! How will not they loot! |
Not useful...na so una dey talk every election period. |
aboyaji:Yeah, it's was originally to end at the first heist but when Netflix bought the movie, they extended it. |
If I were supernatural, I'd skin those murderers and every politician alive who have supported killing. |
GorillaApp:Just search top movies on Netflix. You'll see reviews there and know the one to choose. I'll suggest you watch Money Heist and Squid Game first. You can buy a subscription with Netflix and enjoy it or search on Google to download from another source. |
aboyaji:Yes |
aboyaji:The movie stopped at the 5th season and that's where she died. |
aboyaji:She did but the film ended like garbage cos she was still the one narrating. |
Cataboy:You like the movie doesn't mean another who doesn't is fake. |
GorillaApp:If you've watched them, you'll know their names. |
Northern version of Give Me Pawaa. |
Nemesis0147:chatinent@gmail.com |
Nemesis0147:Ok? |
Nbote:Ok |
Nbote:Which one from squid game? There are two there. |
More...
|
More... Omo, Tokyo's death was painful.
|
Mine: 1. Nairobi’s own touched me down the bone. She was literally my baby. 2. Squid game wasn't a good day for me. I hated that man forever. He run my Pakistan guy man, Ali, street. E come bi like my blood pressure dey high pass people wey e happen to. 3. From squid game too when that guy cheated the old man...only for me to realize the old demon was the gamer. |
Which one hit you the most?
|
Cowardice just for electoral pity. |
Tinubu is Muslim and cannot be fully categorized as a southerner. Whereas, I see Osibanjo the puppet steeping down for Tinubu. |
Wetin concern ashawo with monthly pay. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 357 358 359 360 361 362 363 364 365 (of 1141 pages)