Chic2pimp's Posts
Nairaland Forum › Chic2pimp's Profile › Chic2pimp's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 590 591 592 593 594 595 596 597 598 (of 626 pages)
deene:the americans can do nada. Their asses are being whooped so bad that if it was a boxing match,their coach would thrown in the towel. Anywayz back to my wifey Allyson felix. I love watching that girl run bwoi her gazelle like strides and style is a complete contrast to the others who are mainly power based hence the reason I love watching Bolt as well. She brings something different on to the track whenver she runs. desgiezd: When the 2004 olympic champion says this about u,then u must be out of this world. |
richkids1:If na joke make u stop am ooo. Run ko,dance ni. Na who dash monkey banana. With the akpu,isiewu,ogbono,amala,jollof rice,eba,egusi,efo dem dey eat come ass odeku,star,gulder,ogogoro,palmy wey dem drink. How dey go carry dem body run. |
C2H5OH:leave fasuba alone jare. If him and bolt run 20m race him go beat bolt but I no too sure about 100m ![]() |
C2H5OH:pele ooo. If u sha faint or get heart attack no talk say I no warn u ooooo ![]() |
YEP THE MAJORITY IF NOT ALL NIGERIANS STILL EAT NAIJA FOOD IN YANKEE OR ANYWHERE ELSE. |
aieromon: ![]() |
I'm sure women are saying the same as well. All the ugly boyz are now handsome. |
C2H5OH:*shior* shey u neva know dat women dem get as dey be. No make woman dey deceive u with dis their shy shy rubbish.[quote author=oyinda. link=topic=312623.msg4392652#msg4392652 date=1250822949]i agree. lol that and cricket[/quote]It is their national sport. School kids usually pack 90,000 seater stadium just to watch athletics alone. Crazy,isn't it? ![]() |
C2H5OH: Whose wife? Me and dat person go share am oo ![]() |
jassie: exactly the vex suppose show the guy no wan share. No be by force abi ![]() |
faakay:carry go jare. No mind dem food is not 4 sharing ![]() but don't u hear all that teasing? if he was offered some, he would have been less pissed n nicer to the amala eater. don't u think? [quote][/quote] roflmao. Lai lai jor. The guy was hungry jare. If the guy wan chop amala make him go buy his own. chikena ![]() |
FL Gators:lai lai mogbo e jo. Fi ki ni sile . |
jassie:u no say na true I talk . When hunger catch ya belle,it be like fire. As u see am so If him friend move close na slap he go give am. |
[quote author=oyinda. link=topic=312692.msg4392416#msg4392416 date=1250816488]hahahahahahahah you are drinking soup lol why didn't u offer your friend some amala? he seems to be pissed at u lol[/quote]offer wetin? u no see dat hunger dey catch him belle. If u give am another 3 bowls of amala and soup him go chop am no shakings without offering nada. As the saying goes 'A hungry man is an angry man' |
Buncha assnal twats soiling dis forum . |
kokoA:Na u talk am oooo . Abeg I still relatives and friends wey dey for naija.:You: It's alright, so tell me, what is it? Her: I just need some money to do a few things, like =N=23,000.00 You: Ok . . . uhmmm . . . I'll . . uhmm . . . are you there? Her: Yes You: Hello? Hello?? Hello?? Her: Hello, I can hear you. You: If you can't hear me, I'm sorry I can't hear you pretending network is so bad. ~HANGS UP~ [/color][quote][/quote]hehehehehe . Speaking from experience right? |
C2H5OH:No vex . MY biceps dey available for the female population alone. 'NO HOMOS/MEN ALLOWED' |
All dis yapas wey u yarn shey na true sha. Dis ya story sounds suspicious jare. I no believe am jor. oladcity:gbam I absolutely agree with u jare Ujujoan:no mind the girl jare. Na soso puppycocks she dey yarn. whitelexi: |
C2H5OH:omo u be small boi ooo. Kai if u see ma biceps You would fear God quick quick I tell u. Forget 6 pack, 8 pack is in vogue right now. mukina2:look @ u lying and stealing during ramadan chei . If Allah comes down now, I wonder wetin him go take punish u sha. |
![]() |
Thank u Lord for Yesterday, Today,Tomorrow,Next tomorrow and Forever. God bless me and all of una for NairaLand. Make una join me and say Amen |
ayde:don't worry ya mouth wide like caterpillar now because una team win. Just wait till una loose agian |
galatico:Na true u talk there ma bruda. You already predict the score. From today b4 I go bookies I go dey collect final score predictions from u don't worry. ![]() |
[quote author=~Sauron~ link=topic=312171.msg4390274#msg4390274 date=1250785148]U are rotten. . . . Amebo [/quote]lai lai . Me ke rotten? .I dey help una finsh wetin u start abi, . Alhaja mukinatu no 1 gbefila . If u shine your eye again for hia I go poke am. ![]() |
mukina2:tufiawka I reject IT. The only person I faguely resemble is Usain 'The Lightning' Bolt. ![]() |
mukina2:make u no flatter ya self jare. No be u dey pursue me like guguru and epa. Gerraway jor ![]() |
I never see oyinda and blue spice picture yet so I no know but gator oloru oba those bazookas and hips dey kampe. ![]() |
C2H5OH:back then bolt was still expriencing a growth spurt which hampered his training regime. What he had then was just raw speed combined with little speed endurance. Gay ran 19.76s to win gold which looks rather pathetic now. As soon as he stopped growing he began to do more weight training,speed endurance training and transformed his basic raw speed to a more refined form. Thats the result y'all seing now. bluespice:na me talk am ooo. He sure has bulging eyes,doesn't he? It evens gets scarier when he runs flat out . Why don't u dump him and find a sexier husband? I am sure plenty dey for NL. |
[quote author=$osisi link=topic=312044.msg4391705#msg4391705 date=1250800673]someone should post a clip with her voice,chic2chimp,abeg post[/quote]I will as soon as I get the link. I watched it live on the bbc news and sports bulletin programme. If I can't get it I'll advice u to wait 1 day or 2 as it would be all over youtube. mukina2: . Don't worry I am already used to it. Come to think of it wetin u dey do @this time of the night? oya straight to bed now unless u will miss ur early morning kirun ooo. C2H5OH:lai lai u and who,definitely not me. Golden girl ko,golden goose ni. Haba |
mukina2:chei olorun oba ooo dis girl just dey find wahala up and down ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 590 591 592 593 594 595 596 597 598 (of 626 pages)

